Omatseye! your mama drop u whe u dey small? wetin do u and Iphie sef? na u be her running mate? Posted: at 13-03-2009 11:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yemzboi at 14-03-2009 01:21 AM (16 years ago) (m) well gwhy u tried sa, or this is what happen to u Posted: at 14-03-2009 01:21 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
well gwhy u tried sa, or this is what happen to u
Mr Nigeria! welcome! how u dey? Se Oko yin O'jepo?? Posted: at 14-03-2009 02:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 14-03-2009 06:01 AM (16 years ago) (m) Hmmmm.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 14-03-2009 06:01 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hmmmm.
wetin happen, bnewbie dey ask u question, u dey talk hmmmmmmmmmmm! sora e o! Posted: at 14-03-2009 01:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kollyns9 at 14-03-2009 03:57 PM (16 years ago) (m) Ah ah ah ha ah Posted: at 14-03-2009 03:57 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gwhy at 14-03-2009 04:29 PM (16 years ago) (m) Hmmmm.
wetin happen, bnewbie dey ask u question, u dey talk hmmmmmmmmmmm! sora e o! u no knw saw wen pikin dey misbhav elders go jst dey luk am na.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 14-03-2009 04:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 16-03-2009 04:59 AM (16 years ago) (m) .
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 16-03-2009 04:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 07:06 AM (16 years ago) (m) no time... Posted: at 16-03-2009 07:06 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 16-03-2009 01:31 PM (16 years ago) (f) no time...
OMATSEYE, u left leg, no try me o, wetin be ya own self, take wristwatch o. wey u still stand 4 bus stop since Thy kigdom come, Posted: at 16-03-2009 01:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 01:55 PM (16 years ago) (m) CHIE...I NEVER GET UR TIME NOW ...IPHIE BABE I KNW SAY U MISS ME SHA... Posted: at 16-03-2009 01:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 16-03-2009 02:16 PM (16 years ago) (f) CHIE...I NEVER GET UR TIME NOW ...IPHIE BABE I KNW SAY U MISS ME SHA...
TRUE TRUE I MISS U, but if u try me nd i vex ur ancestors no go knw u again Posted: at 16-03-2009 02:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 02:21 PM (16 years ago) (m) OK...WHEN D TIME COMES U GO KNW HW FAR.... Posted: at 16-03-2009 02:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 17-03-2009 03:36 AM (16 years ago) (m) Kolo union
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 17-03-2009 03:36 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 17-03-2009 05:13 AM (16 years ago) (f) now dis is wat i call kolomentel cantre Posted: at 17-03-2009 05:13 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 17-03-2009 06:34 AM (16 years ago) (m) CHIE.... Posted: at 17-03-2009 06:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 17-03-2009 08:08 AM (16 years ago) (m) Com wen ur mama born u, d hospital name na CHIE?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 17-03-2009 08:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 17-03-2009 08:18 AM (16 years ago) (f) losz Posted: at 17-03-2009 08:18 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Gwhy at 17-03-2009 08:22 AM (16 years ago) (m) Wetin LOLSZ inside na abi u no knw say omatshèpè kolo don enta Gear 4
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 17-03-2009 08:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 17-03-2009 08:24 AM (16 years ago) (f) wowo now i know Posted: at 17-03-2009 08:24 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |