dats corect Posted: at 28-03-2012 08:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
but som tim men de had 2 hold they always want test bitter leav and egwusi Posted: at 28-03-2012 08:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bantino at 28-03-2012 09:47 AM (13 years ago) (m) Good judgement, let's see what happens after the two weeks. But for the woman, you should learn to understand that being submissive at ALL times can solve this problem. Posted: at 28-03-2012 09:47 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
summy4ever at 28-03-2012 09:55 AM (13 years ago) (m) dnt u knw all dis b4? Posted: at 28-03-2012 09:55 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lol no food no sex,, why marry nah Posted: at 28-03-2012 09:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
momen4 at 28-03-2012 10:04 AM (13 years ago) (m) tupid woman Posted: at 28-03-2012 10:04 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
why is this divorce syndrome common in the western part of Nigeria?? due to high rate of poverty, infidelity etc make i comot here joor .....mtchewww
Na you dey ask question, na you sef dey answer am Posted: at 28-03-2012 10:19 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
The guy go don full by now Posted: at 28-03-2012 10:22 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
obioffong at 28-03-2012 10:44 AM (13 years ago) (m) after love in married the next thing is cook after cook sex, becos no sex no children ,children will not fly come without sex in the family,even God warn both man and woman shld not hold their body,when a woman in need a man shld giv and egually to man ,1 corinthian 7 vs 1 -5,so mr lectural any order reason push anybody into marrige withoutm includ this three thing is broken marrige Posted: at 28-03-2012 10:44 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
obioffong at 28-03-2012 10:46 AM (13 years ago) (m) after love in married the next thing is cook after cook sex, becos no sex no children ,children will not fly come without sex in the family,even God warn both man and woman shld not hold their body,when a woman in need a man shld giv and egually to man ,1 corinthian 7 vs 1 -5,so mr lectural any order reason push anybody into marrige withoutm includ this three thing is broken marrige Posted: at 28-03-2012 10:46 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Treasure2 at 28-03-2012 10:47 AM (13 years ago) (f) How many couple attend marriage course before marriage? Many rush in and at the end of the day, dey want to put their blame on someone. Posted: at 28-03-2012 10:47 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 28-03-2012 10:51 AM (13 years ago) (f) Posted: at 28-03-2012 10:51 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
danny6 at 28-03-2012 10:54 AM (13 years ago) (m) iyabo no sabi fcuk...leave her alone
And you sabi fcuk. Posted: at 28-03-2012 10:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 28-03-2012 10:58 AM (13 years ago) (m) How many couple attend marriage course before marriage? Many rush in and at the end of the day, dey want to put their blame on someone.
Very true. Posted: at 28-03-2012 10:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
queenrukky at 28-03-2012 11:50 AM (13 years ago) (f) Posted: at 28-03-2012 11:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 28-03-2012 12:15 PM (13 years ago) (f) hmmmn Posted: at 28-03-2012 12:15 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
badnaija at 28-03-2012 12:42 PM (13 years ago) (m) MY GUY GO SM°Ké AND LAYLOW Posted: at 28-03-2012 12:42 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
don't u have good news? same story always from u same idiot Posted: at 28-03-2012 12:54 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
sophiebaby at 28-03-2012 01:01 PM (13 years ago) (f) @sophiebaby, na fcuk be everything abi if ur husband don tire to fcuk you how u go feel?
why em go tire to fcuk huh? why d woman go tire to phyuk in the first place? she tink sey she enter the man houx to dey chop en money for free? abeg make she give am honeypot to phyuk joor? abi her honeypot na for fancy? if d man go meet anoda girl ..wetin she go talk? shebi she go sey na infedility  some WOMEN are just mad..they practically dont know their responsibilities to the end ..Mtcheeeewwwwwwww
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 28-03-2012 01:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 28-03-2012 01:05 PM (13 years ago) (f) Why she marry if she no sabi ......
even if she nor sabi phyuk...make she open am gv d man abeg...na em own..xcept sey she get anoda man somewhere..yeye woman..food u no cook..phyuk u no give..Hissssssssssssssssssss
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 28-03-2012 01:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |