Gwhy at 10-02-2009 07:53 PM (16 years ago) (m)
Abeg u knw say me i no fit c may i knw talk, i no knw weda na only c am abi u na 4lo me c am 2.
Kido cari 10ple promotn 4rm pikin wey dey use shelf pose 4 him profile pix reach man wey enter tie jst lik dat. As if dat 1 no do,Onyin 2 change her own d same day hmmm,i smel a rat! Abi wetin u na talk ma people? But d ultimate questn b say who dey pursue who?
Post Reply
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 10-02-2009 07:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Toks-E at 11-02-2009 12:40 AM (16 years ago) (m)
kpele o
2.0.
Posted: at 11-02-2009 12:40 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
sorri o
Posted: at 11-02-2009 07:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 11-02-2009 08:24 AM (16 years ago) (m)
sorri o
sori 4 wetin?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 11-02-2009 08:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
sorri say u no get joke to post...na to discuss pple u wan turn here to...amibo
Posted: at 11-02-2009 08:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Gwhy don turn APROKO of naijapals! Busybody, Gbeborun, Mafilomindasi, abojugun legbe eti!! Abelejayan!! and so on and so forth!!!!!
Posted: at 11-02-2009 08:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 11-02-2009 08:55 AM (16 years ago) (m)
sorri say u no get joke to post...na to discuss pple u wan turn here to...amibo
amibo or no amibo na lie i lie talk o or else........
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 11-02-2009 08:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply rezimero at 11-02-2009 09:08 AM (16 years ago) (m)
Reply Gwhy at 11-02-2009 09:25 AM (16 years ago) (m)
im b lik say na only rubbish b d oyibo wey u knw abi?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 11-02-2009 09:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
im try know dat one na... e dey easy ??
Posted: at 11-02-2009 09:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 11-02-2009 09:49 AM (16 years ago) (m)
im try know dat one na... e dey easy ??
wetin im try inside,im no suppose don learn anoda english 4rm al dos kolo wey im dey treat?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 11-02-2009 09:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Gwhy don turn APROKO of naijapals! Busybody, Gbeborun, Mafilomindasi, abojugun legbe eti!! Abelejayan!! and so on and so forth!!!!!
I'M SHOCKED.
GWHY... I THINK HE IS SAYING THE TRUTH...
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
Posted: at 11-02-2009 10:06 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
im try know dat one na... e dey easy ??
wetin im try inside,im no suppose don learn anoda english 4rm al dos kolo wey im dey treat?
u 4 say all of una wey e dey treat ... not dos like say u no follow
Posted: at 11-02-2009 10:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply size1 at 11-02-2009 10:34 AM (16 years ago) (m)
peson wey call rain na him rain go beat
Posted: at 11-02-2009 10:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 11-02-2009 10:38 AM (16 years ago) (m)
Gwhy don turn APROKO of naijapals! Busybody, Gbeborun, Mafilomindasi, abojugun legbe eti!! Abelejayan!! and so on and so forth!!!!!
I'M SHOCKED.
GWHY... I THINK HE IS SAYING THE TRUTH...
wetin shock u? U go enter inside nepa transformer?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 11-02-2009 10:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 11-02-2009 10:41 AM (16 years ago) (m)
im try know dat one na... e dey easy ??
wetin im try inside,im no suppose don learn anoda english 4rm al dos kolo wey im dey treat?
u 4 say all of una wey e dey treat ... not dos like say u no follow
if i 4lo dat means say na u b ringleader b dat abi na?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 11-02-2009 10:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Gwhy don turn APROKO of naijapals! Busybody, Gbeborun, Mafilomindasi, abojugun legbe eti!! Abelejayan!! and so on and so forth!!!!!
I'M SHOCKED.
GWHY... I THINK HE IS SAYING THE TRUTH...
wetin shock u? U go enter inside nepa transformer?
Na your story dey shock pesin, no be transformer
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
Posted: at 11-02-2009 10:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply kido123 at 11-02-2009 10:48 AM (16 years ago) (m)
wetin i find come here sef?
Posted: at 11-02-2009 10:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 11-02-2009 10:50 AM (16 years ago) (m)
Gwhy don turn APROKO of naijapals! Busybody, Gbeborun, Mafilomindasi, abojugun legbe eti!! Abelejayan!! and so on and so forth!!!!!
I'M SHOCKED.
GWHY... I THINK HE IS SAYING THE TRUTH...
wetin shock u? U go enter inside nepa transformer?
Na your story dey shock pesin, no be transformer
u sure? Ok wetin shock u inside?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 11-02-2009 10:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 11-02-2009 10:54 AM (16 years ago) (m)
wetin i find come here sef?
who u dey ask na?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 11-02-2009 10:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply