pharmD at 10-02-2009 11:11 PM (15 years ago) (m) ADEBAYOR WITH THE LEAST VOTES WINS AFRICAN FOOTBALLER OF THE YEAR, WHAT A MAGIC!!! ABI GLO SEF DON DE TAKE BRIBE? Posted: at 10-02-2009 11:11 PM (15 years ago) | Newbie | |
|
Toks-E at 11-02-2009 12:37 AM (15 years ago) (m) no be small tin o
2.0. Posted: at 11-02-2009 12:37 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na plan work na..watin that one they play.. Posted: at 11-02-2009 02:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abeg make una carry futball mata go for nasional stadium... pisses me off Posted: at 11-02-2009 06:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 11-02-2009 10:24 AM (15 years ago) (m) Reply |
This one na im good na; if una see joke una go say re-posted, over-posted, formatted...onyinbo joke etc... Joke don finish now you dey complain.
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 11-02-2009 10:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
LOL... joke don finish jare Posted: at 11-02-2009 11:04 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 11-02-2009 11:07 AM (15 years ago) (m) Ade merit de Award na Posted: at 11-02-2009 11:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 11-02-2009 11:10 AM (15 years ago) (m) Dpharm, yu be how many persin?..... Posted: at 11-02-2009 11:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dpharm, yu be how many persin?.....
You no see say dpharm dey for im office? Why you con dey ask this kind question again?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 11-02-2009 11:15 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 11-02-2009 11:16 AM (15 years ago) (m) sillyjokker wetin na? if we see wetin bad thing make we no talk? abi because you guilty? Posted: at 11-02-2009 11:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ade merit de Award na
What xactly are you talking about?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 11-02-2009 11:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sillyjokker wetin na? if we see wetin bad thing make we no talk? abi because you guilty?
Ok, wetin make me guilty for this one? The fact is that there are ways to encourage and discourage people... Think of it that way.
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 11-02-2009 11:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 11-02-2009 05:31 PM (15 years ago) (m) sillyjokker wetin na? if we see wetin bad thing make we no talk? abi because you guilty?
Ok, wetin make me guilty for this one? The fact is that there are ways to encourage and discourage people... Think of it that way. na me you dey speak english for abi? Posted: at 11-02-2009 05:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ADEBAYOR WITH THE LEAST VOTES WINS AFRICAN FOOTBALLER OF THE YEAR, WHAT A MAGIC!!! ABI GLO SEF DON DE TAKE BRIBE?
pharm D.........pharm D..........Pharm D....... U phyuk up!!!!!!!!!! Posted: at 11-02-2009 05:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sillyjokker wetin na? if we see wetin bad thing make we no talk? abi because you guilty?
Ok, wetin make me guilty for this one? The fact is that there are ways to encourage and discourage people... Think of it that way. na me you dey speak english for abi? ...she don they another level na..she dey vex..and na because of u way u go they tell am say na oyinbo joke way she they post Posted: at 12-02-2009 03:14 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raskydammy at 12-02-2009 03:54 AM (15 years ago) (m) PLEASE GO TOO SPORT ROOM Posted: at 12-02-2009 03:54 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |