read other people's stuff ...not compulsory dat one must post a joke...
...aint winning any award 4 it...else we would turn this forum to something else





Posted: at | |
read other people's stuff ...not compulsory dat one must post a joke... ...aint winning any award 4 it...else we would turn this forum to something else ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 08:52 AM u guys should stop posting topics with my name... if u got no jokes to post... na waoh o wey u suppose dey happen mak u go use am collect money 4 bank,wait u knw say u b naijapals "landlady" hahahaharead other people's stuff ...not compulsory dat one must post a joke... ...aint winning any award 4 it...else we would turn this forum to something else ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() controversial onyin tualay 4 u o but me i don hear sha o. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Na wah to you once again, U just dey voke everywhere! as THE presidentress for this forum, If dem no use ur name post topics, na my name dem go use? Onyin take it easy, Publicity is publicity, whether good or bad!!!! U go son contest for President for here! and u go win abi wetin i talk people!?? Reply
| |||||
gwhy, enuff is enuff. if you no get wetin you wan talk, comment or post, you no dey quiet? must you talk? Reply
| |||||
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 09:01 AM Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 08:52 AM u guys should stop posting topics with my name... if u got no jokes to post... na waoh o wey u suppose dey happen mak u go use am collect money 4 bank,wait u knw say u b naijapals "landlady" hahahaharead other people's stuff ...not compulsory dat one must post a joke... ...aint winning any award 4 it...else we would turn this forum to something else ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() controversial onyin tualay 4 u o but me i don hear sha o. babbling!!
| |||||
But come oh onyi, i been think na joke you wan post for here b4 oh. na im i rush open am only to discover say na warning. if no be say i dream better dream for nite, i for just dey provoke thruout today. Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 09:07 AM Na wah to you once again, U just dey voke everywhere! as THE presidentress for this forum, If dem no use ur name post topics, na my name dem go use? Onyin take it easy, Publicity is publicity, whether good or bad!!!! U go son contest for President for here! and u go win abi wetin i talk people!?? hence publicity is publicity according to you... u dare not get upset on anyone's post here..ok?
| |||||
Rezi no make me laf abeg...i dey paranoid now Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 09:11 AM Quote from: Gwhy on 11-02-2009 09:01 AM Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 08:52 AM u guys should stop posting topics with my name... if u got no jokes to post... na waoh o wey u suppose dey happen mak u go use am collect money 4 bank,wait u knw say u b naijapals "landlady" hahahaharead other people's stuff ...not compulsory dat one must post a joke... ...aint winning any award 4 it...else we would turn this forum to something else ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() controversial onyin tualay 4 u o but me i don hear sha o. babbling!! Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
u can never spoil my day... i cast and bind Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 09:21 AM Rezi no make me laf abeg...i dey paranoid now paranoid hmmmm,hw u no go dey paranoid wen u ......... Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Onyi dis ur pic, u no 1 gree ooooooooo Reply
| |||||
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 09:39 AM Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 09:21 AM Rezi no make me laf abeg...i dey paranoid now paranoid hmmmm,hw u no go dey paranoid wen u .........wen wetin ...why u no finish am as u no dey fear...
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 10:14 AM Quote from: Gwhy on 11-02-2009 09:39 AM Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 09:21 AM Rezi no make me laf abeg...i dey paranoid now paranoid hmmmm,hw u no go dey paranoid wen u .........wen wetin ...why u no finish am as u no dey fear... Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 09:35 AM u can never spoil my day... i cast and bind pastor onyin........
| |||||
Whats goin on here? Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
wetin concern yu? Reply
| |||||
this forum is getting phyuked up by unscrupulous biatches ... Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 10:59 AM this forum is getting fukd up by unscrupulous biatches ...
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 11:01 AM Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 10:59 AM this forum is getting fukd up by unscrupulous biatches ... onyin wetin happen na?U dey speak in tougues?Be the change u want 2 c in d WORLD
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest