Anybodi who in 1 way or d oder has offended Onyi shud apologies now or d prayer she told me she is praying will catch up wit u. Repent now or ...........................
Posted: at 11-02-2009 01:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac
degreatest2 at 11-02-2009 03:27 PM (16 years ago) (m)
Quote from: Doshe on 11-02-2009 01:51 PM
Anybodi who in 1 way or d oder has offended Onyi shud apologies now or d prayer she told me she is praying will catch up wit u. Repent now or ...........................
Oh boy u don mess up! wetin be dis na? na this kain thing u come dey post for here! u don graduate from being just a woman wrapper to turn woman pant!!! so dem go dey wear u go every every where dem wan go!!!!! U need to go and take ur agbo from rezi before it is too late!!!!!!u hear!!!! ewu woman pant! skete!!!!
Posted: at 11-02-2009 03:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
degreatest2 at 12-02-2009 09:47 AM (16 years ago) (m)
Quote from: Doshe on 12-02-2009 08:47 AM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 07:04 PM
Doshe u r a disgrace 2 men 4 9ja pals! Women bedsheettttttt!!!
Atlest i ve a choice dis forum ws ment for fun nt 2 cause or abuse anybodi am jt posting 2u
Doshe, Ur own don done!!!! we go leave u alone , na only fly wey no get technical adviser na him dey follow dead body enta grave!!!!! ehn! ehn! ehn! u bin get technical advisers oh! Westerhof Bonfere, Vogts, even siasia follow join oh! but u no wan hear!!!!
Posted: at 12-02-2009 09:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac