Posted: at | |
Quote from: BendelArmedRobb on 12-04-2012 09:07 AM una too much ooo and coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this who dash u coffee???
| |||||
Why the cake come be oyibo? in a blackman's wedding. Reply
| |||||
Quote from: FBI_CIA on 12-04-2012 08:50 AM Just stop by to say Hi My man,i be like say u go for break before,now you don come back with ur hi virus abi? You have succeeded in affecting many pals here with This your stop by to say Hi Virus.Some Pals now dey stop by to laugh,some dey stop by to cry, some even stop by to drink,some dey stop by to smoke e gbo,even some don stop by to chase woman or stop by to peep woman wey dey naked. I tire for you oooo FBI no dey try all.............
| |||||
nice cake Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
the back ground looks like a place i knew at onitsha and the fat black man Reply
| |||||
this has to be a joke!! how can someone get a cake like this for their wedding day..lol na wa. Reply
| |||||
The real cake na dey down one, the human-like part no be cake Reply
| |||||
wow dis is very niceeeeee........abeg make dem keep Reply![]()
| |||||
The baker need an award for the job well done Reply
| |||||
D bride will last bt d cake is gun too soon ReplyFollow me @xojstunnazz for ur best updates nd articles you. Luv 2 read
| |||||
Nice cake Replyi love me
| |||||
the bride is more beautiful 2 the cake now Reply
| |||||
Passing.... Reply
| |||||
Wow.......But meeeen! The bride fall my hand badly. Reply
| |||||
Quote from: oshowfree on 12-04-2012 06:53 PM Passing.... Where u dey pass go?
| |||||
Quote from: ajanni on 12-04-2012 05:06 PM the back ground looks like a place i knew at onitsha and the fat black man Bush animal........comment like a human. hopeless aboki phyuk all haters.........i still remain who i am.
| |||||
Quote from: soul2020 on 12-04-2012 05:58 PM THAT IS NOT A CAKE, IT IS A SEXY DOLL A WEDDING PRESENT TO THE COUPLE. How u take know? Na u give them?
| |||||
Quote from: soul2020 on 12-04-2012 05:55 PM EATING THIS CAKE IS LIKE EATING HUMAN BEING. Abi? I feel u jare! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
good one Reply
| |||||
the guy nor fine at all...why u dey jug the girl ...look the guy well... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot