Show Posts
Pages:
1 ... 15 16 17 [18] 19 20 21 22
341  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The dumbest kid on: 17-11-2008 08:55 AM
@rezi u always dey talk am say one man's meat is another man's poison. Na ur poison be this but na amici meat be that. kwo
342  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SUICIDE APPROVED on: 17-11-2008 08:50 AM
Make una free that babe shuo. Come if una no free am , i go .................
343  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NO BE SO on: 17-11-2008 08:41 AM
all of una wan turn this place to love zone abi. na joke them be say make we dey talk for here b4 o but if na love sha me sef i no run o, i dey kampe
344  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The confused man on: 14-11-2008 09:31 PM
the guy no know how im go end the joke.
345  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Which girlfriend should I marry? on: 14-11-2008 09:29 PM
Orezo this kind of opportunity just dey come once in a life time, abeg make beta use of am ko. U know say if u show am(amici) ur dic and im make sense u suppose know wetin go happen after. I trust u sha
346  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Mu-mu Children on: 14-11-2008 09:18 PM
Grin and Rezi, e be like say una two go soon go form una own naijapals o becos we don tire of all this una quarrel wey no dey get head.
347  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 10 Husbands, Still a Virgin on: 14-11-2008 02:28 PM
lawyers no dey carry last kaka.
348  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: LOVELY SMS on: 14-11-2008 02:22 PM
the baby try, make una appreciate am all this boy wey una get stone heart.
349  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The Perfect Evening on: 14-11-2008 02:18 PM
Rezi u too like beta thing we no say u no go tire but nobody go try u. Who u wan make im try u before, na sillyjoker abi na onyinye. E be like say u sef get plans o
350  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ADVERTISEMENT!!! on: 12-11-2008 11:46 AM
no mind am she dey call am evil and na them dey enjoy am pass.
351  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: N-K-E-C-H-I on: 12-11-2008 11:40 AM
your jokes are too old and common. common give us something hot and fresh
352  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Joe’s Operation on: 12-11-2008 11:37 AM
but e be like say joe testis big sha
353  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Joe’s Operation on: 12-11-2008 11:35 AM
makes sense keep it up gal
354  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NO MORE BUSH on: 12-11-2008 11:08 AM
Wetin una mean now? una mean say omotola na my babe, say she dey come my house come collect some jokes. well i no run sha becos na who no like beta thing
355  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Silly guy on: 12-11-2008 11:03 AM
STALE
356  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: L.O.L on: 11-11-2008 04:01 PM
the boss n proper naija man, very funny
357  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NO MORE BUSH on: 10-11-2008 07:25 PM
na who first post?
358  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / NO MORE BUSH on: 10-11-2008 10:46 AM
In support of Barrack Obama and celebrating his victory in the just concluded polls, black women all over the world are shaving their pubic hairs and shouting '' NO MORE BUSH"
359  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Punishment in Hell on: 9-11-2008 08:26 PM
ah very very funny. Rezi no dey answer grin again the guy head dey shake , i don talk am say either say na confusionist or im no sabi read or better still, im head dey shake.
360  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHAT WERE YOU THINKING? on: 8-11-2008 09:29 PM
u don dey try guy, so to say i no DIS u, you 4 no show ur real talent. well keep it up
Pages:
1 ... 15 16 17 [18] 19 20 21 22