Show Posts
Pages:
1 ... 144 145 146 [147] 148 149 150 ... 152
2921  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE on: 14-04-2009 11:30 PM
ha na Red devil i dey do jare woman i fit make you feel the world if you let me oo
2922  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE prt 2 on: 14-04-2009 11:23 PM
wetin na
2923  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE on: 14-04-2009 11:20 PM
wey no mind am jare him no dey watch am oo wey iron make i help you watch and tell naijapals how hmm be
2924  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / CHAMPIONS LEAGUE prt 2 on: 14-04-2009 11:18 PM
this na live report from stamford bridge na your home boy nickyvil oo with da live broadcast well we all see wetin wetin today na for ori papa wen Sepe boys hammer Liver so this na live comment oo from people's view :

Recoverd: Sepe boys recover hinself after liver don dey use cain give them 2;0 so them drink chelsea     and           dey high wella and come back after them still dey try hammer lastly before liver eyes go clear    from          sepe dem dram and come home what a pity for them na na wa oo Sepe boys jeun looo jooo


Emmanul: Ha posted before oo well sha na red i dey where sha but true true you no say for naija na person      wey dey win we dey follow carry go jo Sepe boys sorry for you na Liver

SillyJoker: Na silly silly joke things dey happen here na silly people dey here silly match btw the two na silly            goal everything na silly silly how silly Sepe go overcome silly Liver i no believe am

Toks-E   :Hennnn hennnnnnnn why na but sha me be the organisa sha but na now Sepe go fall for Baca cos          messi no dey drink sepe

Iyinka:  Nice 1 oo very funny

Edwezie   :Igbo kuenu well i tell you now sey we go use juju capture dem trow dem inside our witch land camp        dem where dem go be our slave dem go try but no fit break the juju

Dinho      :wow na this time sepe go no se we baca na we get am cos we get juju self see yourself eto na omo          babalawo too

2925  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE on: 14-04-2009 10:49 PM
well sha na so na sepe i drink na tht is why sepe win oo too bad na for liver ooo
2926  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Champions league on: 14-04-2009 07:33 AM
Chelsea vs Liverpool chelsea vex cos liver beat dem comot for league give them 3-1 so this is the live  report from stamford bridge i am Nickyvil down in the naija pals to hear people view and comment about today match:

Iron Lady:sorry i am out here but i think say my husband Gwhy go make comeback for liver we go beat them
              Na.chelse na sepe

Federico:I comot for here na car me dey wash ooo i think say blues sky go hammer liver.

Emmy:Posted before na so so post dem go dey post well sha liver na red and red na danger

Gwhy:hello Ironlady thank you so much i love you come na come give me kiss hey i do no any i dey on side

Stripod: Ha i dey pass sha well wetin dey do you Gwhy na girl you sabi

Omatseye:Ha me dey here on my pc oo i think say by the time drogba catch liver hmm go make them no
                black juju dey work oo he don renew ammm

well to be continued..

2927  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHO I AM ?? on: 7-04-2009 11:08 PM
he no fit do anything joo
2928  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / WHO I AM ?? on: 4-04-2009 02:45 AM
A man wan no who he be so he go market and said WHO AM I??
first a woman carry her pikin comot second time people they run by style comot from him said but one little bobo go near the man and say i no who you be and the man say who i be the little bobo say YOU BE MAD MAN FEDERICO
2929  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Little Firefighter on: 4-04-2009 02:41 AM
wht is all this who you be gan nonsense
2930  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Little Firefighter on: 4-04-2009 02:41 AM
not funny
2931  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: YOUR LIFE AS A COMPUTER NOT MINE on: 4-04-2009 02:29 AM
no fight oo
2932  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NONSENSE on: 4-04-2009 02:28 AM
okay ooo no fight oooo haaa
2933  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NAIJA IN LONDON on: 4-04-2009 02:25 AM
ok no arguement
2934  Forum / Relationships & Romance / Re: Can u marry a disable lady/guy?? on: 3-04-2009 04:08 AM
okay any how more dey come all
2935  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHOOSE A FRIEND TO SLAP on: 3-04-2009 04:02 AM
you will emmy i trust you you no go wan dey akoto for snake becareful @emmy
2936  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HEAR WAITING MY NAIJA GUY TALK ON PHONE IN USA on: 3-04-2009 04:00 AM
thanks jare no mind this naija pal them sabi yab wella
2937  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Shey you bi 'Ajebota' or 'Paki' ? on: 3-04-2009 03:57 AM
wetin you dey talk about for here oo
2938  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HEAR WAITING MY NAIJA GUY TALK ON PHONE IN USA on: 1-04-2009 10:58 PM
thank you dinho
2939  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Shey you bi 'Ajebota' or 'Paki' ? on: 1-04-2009 10:58 PM
i dey oo
how you too dey?@ironlady

who tell you say he like you@federicorico
2940  Forum / Relationships & Romance / Re: Can u marry a disable lady/guy?? on: 1-04-2009 05:47 PM
any how sha mugu you be all
Pages:
1 ... 144 145 146 [147] 148 149 150 ... 152