Show Posts
Pages:
1 ... 145 146 147 [148] 149 150 151 152
2941  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U WAN PLAY WITH CROCRODIE on: 1-04-2009 05:41 PM
tell you wetin
2942  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Shey you bi 'Ajebota' or 'Paki' ? on: 1-04-2009 05:15 PM
haa ironlady why you know greet me na we dey fine why you no like me na
2943  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HEAR WAITING MY NAIJA GUY TALK ON PHONE IN USA on: 1-04-2009 05:13 PM
haa why laugh now
2944  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHOOSE A FRIEND TO SLAP on: 1-04-2009 05:11 PM
sey i dey miss something here who wan give me slap becareful oo or
2945  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: UNDIEING LOVE NA FOR YA on: 1-04-2009 03:59 AM
i dey iron lady where you dey now
2946  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I GO REPLY on: 1-04-2009 03:58 AM
why make i no come you dey run for me sey i no fine rich
2947  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OSHODI THE WORLD MARKET TRADE CENTER on: 1-04-2009 03:57 AM
wel if you hate me sha no prob buy i no sey say you no hate me pass Esu okay me like you sha
2948  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Shey you bi 'Ajebota' or 'Paki' ? on: 1-04-2009 03:55 AM
okay iron lady i am here now come to me
2949  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OSHODI THE WORLD MARKET TRADE CENTER on: 1-04-2009 01:55 AM
lol no be me oooo
2950  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Shey you bi 'Ajebota' or 'Paki' ? on: 1-04-2009 01:54 AM
how iron lady
2951  Forum / Relationships & Romance / Re: Can u marry a disable lady/guy?? on: 1-04-2009 01:30 AM
ha haaaaaaaaaa abi no be my friend i get 100011 friend and na only 2 still send me come you dey comeplain w8 4 d rest
2952  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OSHODI THE WORLD MARKET TRADE CENTER on: 1-04-2009 01:26 AM
i dey there too abeg calm down na i go marry you
2953  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I GO REPLY on: 1-04-2009 01:25 AM
okay make i come meet you ironlady
2954  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I GO REPLY on: 1-04-2009 01:19 AM
yes case end
2955  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: UNDIEING LOVE NA FOR YA on: 1-04-2009 01:17 AM
okay i follow u ironlady no mind am i no get wife na u go give me pikin abi
2956  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: UNDIEING LOVE NA FOR YA on: 1-04-2009 12:52 AM
oh okay i dey wait but iron lady you no dey available make i take you and shower you with lofu lofu
2957  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: UNDIEING LOVE NA FOR YA on: 1-04-2009 12:09 AM
he no dey there abi
2958  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NONSENSE on: 31-03-2009 11:58 PM
well he be like say make i kiss em mouth maybe him be the girl for me
2959  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: UNDIEING LOVE NA FOR YA on: 31-03-2009 11:57 PM
ha give me him address mkae i go tomorrow
2960  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Choose a friend to slap on: 31-03-2009 11:52 PM
Slap Your Co-Worker Day is Coming!!

Tomorrow is the official Slap Your Irritating Co-workers Holiday:

Do you have a co-worker who talks nonstop about nothing, working your last nerve with tedious and boring details that you don't give a damn about? Do you have a co-worker who ALWAYS screws up stuff creating MORE work for you? Do you have a co-worker who kisses so much booty, you can look in their mouth and see what your boss had for lunch? Do you have a co-worker who is SOOO obnoxious, when he/she enters a room, everyone else clears it?

Well, on behalf of Ike Turner, I am so very very glad to officially announce tomorrow as SLAP YOUR IRRITATING CO-WORKER DAY!

There are the rules you must follow:

* You can only slap one person per hour - no more.
* You can slap the same person again if they irritate you again in the same day.
* You are allowed to hold someone down as other co-workers take their turns slapping the irritant.
* No weapons are allowed...other than going upside somebody's head with a stapler or a hole-puncher.
* CURSING IS MANDATORY! After you have slapped the recipient, your "assault" must be followed with something like "cause I'm sick of your stupid-a$$ always messing up stuff!"
* If questioned by a supervisor [or police, if the supervisor is the irritant], you are allowed to LIE, LIE, LIE!

Now, study the rules, break out your list of folks that you want to slap the living day lights out of and get to slapping.....and have a great day

@federico gwhy and some that i no mention
Pages:
1 ... 145 146 147 [148] 149 150 151 152