Show Posts
Pages:
1 ... 77 78 79 [80] 81 82 83 ... 89
1581  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: How dare you? on: 27-01-2011 09:40 AM
wetin! i wish them a happy married life...lol
1582  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: pick your hymms (Page 2) on: 27-01-2011 08:54 AM
again? i don tire o.wetin una dey gain from this?
1583  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy (Page 5) on: 27-01-2011 08:49 AM
Quote from: nellkiss on 26-01-2011 05:37 PM
Quote from: mrvoue on 26-01-2011 04:28 PM
Quote from: nellkiss on 26-01-2011 02:25 PM
Quote from: Kristiantus on 26-01-2011 02:10 PM
e be like say na 3 times... you wan use am do ritual?
this one wey you dey call him name 3 times so.
     Grin Grin Grin Grin
cus he don dey get bad mind
ds ur ......... never reach gv pesin bad mind? abi u wan make we play am ontop tennis?
i will report u 2 riverniger Grin Grin

riverniger? call am i go drink am finish oer even mop am dry...rubbish!  Angry
1584  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy on: 27-01-2011 08:37 AM
Quote from: nellkiss on 26-01-2011 05:27 PM
Quote from: mrvoue on 26-01-2011 04:27 PM
Quote from: nellkiss on 26-01-2011 02:09 PM
mrvoue mrvoue mrvoue...how many times did i call u???
yes! yes! yes!...u don like me abi? well i go think about it
speechless
u b MJ? no confuse me jor  Grin   Grin  Grin
1585  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Perfect Answers To silly Questions on: 26-01-2011 04:39 PM
i like d lazt one about school fees...so wat r u doin on this site?
1586  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Dirty Four-letter words....!!!! on: 26-01-2011 04:33 PM
Quote from: tambeiort on 26-01-2011 08:58 AM
she want to be attended to as if she is on her honeymoon.
abeg face the task jare.
see as e show for ur belle sey u too dey use ur wife...lol
1587  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: pick your hymms (Page 2) on: 26-01-2011 04:31 PM
ok me i no go talk am again
1588  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy (Page 5) on: 26-01-2011 04:30 PM
Quote from: Kristiantus on 26-01-2011 02:10 PM
e be like say na 3 times... you wan use am do ritual?
this one wey you dey call him name 3 times so.
kai! tufiakwa! no dey talk horror film 4 here
1589  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy (Page 5) on: 26-01-2011 04:28 PM
Quote from: nellkiss on 26-01-2011 02:25 PM
Quote from: Kristiantus on 26-01-2011 02:10 PM
e be like say na 3 times... you wan use am do ritual?
this one wey you dey call him name 3 times so.
     Grin Grin Grin Grin
cus he don dey get bad mind
ds ur ......... never reach gv pesin bad mind? abi u wan make we play am ontop tennis?
1590  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy on: 26-01-2011 04:27 PM
Quote from: nellkiss on 26-01-2011 02:09 PM
mrvoue mrvoue mrvoue...how many times did i call u???
yes! yes! yes!...u don like me abi? well i go think about it
1591  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: pick your hymms (Page 2) on: 26-01-2011 12:58 PM
dnt say dat again jor...
1592  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy (Page 5) on: 26-01-2011 12:56 PM
Quote from: terryworld on 26-01-2011 12:46 PM
ok
u hear dat? so hide ur toothpick...lol
1593  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: pick your hymms on: 26-01-2011 12:51 PM
i sure sey una go still say am again
1594  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy (Page 2) on: 26-01-2011 12:45 PM
Quote from: nellkiss on 26-01-2011 11:38 AM
Quote from: mrvoue on 26-01-2011 11:15 AM
Quote from: nellkiss on 26-01-2011 09:56 AM
Quote from: mrvoue on 26-01-2011 07:33 AM
Quote from: zeigbo on 25-01-2011 10:30 PM
very funny but i no laugh
so wetin dey make u laff? honeypot?  Grin  Grin  Grin  Grin

mrvoue, which one be honeypot Huh? Huh?
aunty coolandre don define am finish...b like sey u sppose get am. Grin  Grin Grin Grin Embarrassed
hmmm...e be like say u get tennis Grin Wink Wink
no o..e b like plantain
1595  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / pick your hymms on: 26-01-2011 11:35 AM
The Sunday before Christmas, a pastor told his congregation that the church needed some extra money. He asked the people to consider donating a little more than usual into the offering plate. He said that whoever gave the most would be able to pick out three hymns.

After the offering plates were passed, the pastor glanced down and noticed that someone had placed a $1,000 bill in the offering.

He was so excited that he immediately shared his joy with his congregation and said he'd like to personally thank the person who placed the money in the plate. A very quiet, elderly, saintly looking lady all the way in the back shyly raised her hand. The pastor
asked her to come to the front.

Slowly she made her way to the pastor. He told her how wonderful it was that she gave so much and in thanks asked her to pick out three hymns.

Her eyes brightened as she looked over the congregation, pointed to the three most handsome men in the building and said, "I'll take him and him and him."
 
 Grin Grin
1596  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy (Page 2) on: 26-01-2011 11:15 AM
Quote from: nellkiss on 26-01-2011 09:56 AM
Quote from: mrvoue on 26-01-2011 07:33 AM
Quote from: zeigbo on 25-01-2011 10:30 PM
very funny but i no laugh
so wetin dey make u laff? honeypot?  Grin  Grin  Grin  Grin

mrvoue, which one be honeypot Huh? Huh?
aunty coolandre don define am finish...b like sey u sppose get am. Grin  Grin Grin Grin Embarrassed
1597  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy (Page 2) on: 26-01-2011 11:12 AM
Quote from: coolandrea on 26-01-2011 10:56 AM
Quote from: mrvoue on 26-01-2011 07:33 AM
Quote from: zeigbo on 25-01-2011 10:30 PM
very funny but i no laugh
so wetin dey make u laff? honeypot?  Grin  Grin  Grin  Grin
ur teeth na T, O dey ur mouth, anoda T 4 ur teeth plus d O wey dey ur mouth nai b honeypot.. Y u no use c*@t, honeypot or even cat? C d way u put hand 4 chest like OMG na honeypot be dis!
CHAI! CHINEKEMEH! ure even too corupt.ahn ahn
1598  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MISTAKEN IDENTITIES (Page 4) on: 26-01-2011 11:03 AM
Quote from: terryworld on 26-01-2011 08:11 AM
ijiot.i don hear am nah
na ur pr*ck i go cut
lol
ah! no o....na play i dey follow am do o.i jus wan see wetin u go talk.lol
1599  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MISTAKEN IDENTITIES (Page 4) on: 26-01-2011 07:45 AM
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 03:48 PM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 12:26 PM
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 12:09 PM
*wink*
Teeteey i like u very mush,i have been looking you all this whiles,ure very biuriful.aw far?
am cool
hehe... Wink nice one...pls dnt tell anyone sey i dey toast u o.
1600  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ~ Let's Kill English Langage (Page 7) on: 26-01-2011 07:42 AM
Quote from: Abasiodiongukoh on 25-01-2011 03:09 PM
All of us has spokening werr. Ok na I am wenting to school so that i can be learnining how to spake my own engrishes and my teacher will be taughting me princess engrishes so that i spark more than arr of us. I was goneing ooooooooooooo!!!!!!!!!
abeg ds one wan spark o...u b wetin?lol
Pages:
1 ... 77 78 79 [80] 81 82 83 ... 89