Show Posts
Pages:
1 ... 78 79 80 [81] 82 83 84 ... 89
1601  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy (Page 4) on: 26-01-2011 07:35 AM
i swear i don lost 4 here...pesin dey H sef.
1602  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy (Page 2) on: 26-01-2011 07:33 AM
Quote from: zeigbo on 25-01-2011 10:30 PM
very funny but i no laugh
so wetin dey make u laff? honeypot?  Grin  Grin  Grin  Grin
1603  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Wrong Bus on: 26-01-2011 07:29 AM
Quote from: soki4real on 26-01-2011 03:02 AM
Quote from: Toinsauller on 26-01-2011 02:52 AM
hahaha! no body wan go hell naarh! Grin

BUT HEAVEN IS NOT SURE FOR YOU NAARH  , PLEASE SOMEONE SHOULD HELP ME GUESS WHERE THIS GUY  DEY GO
chai! omo ds one na big blow o..wetin e do u naw?
1604  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Dirty Four-letter words....!!!! on: 26-01-2011 07:24 AM
lols..or u wanna re-arrange d words?
1605  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: obsessions on: 25-01-2011 02:50 PM
Quote from: terryworld on 25-01-2011 02:40 PM
dats cute but i wanna leave her 4 u
i dey find person wey dey normal cos am normal
ahn ahn u no talk sey u go take over am naw.anyaw,wat of my lanlod wife?
1606  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy on: 25-01-2011 02:23 PM
Quote from: dimejikemi on 25-01-2011 02:18 PM
VRY FUNNY
lol whish one funny? abi u travel?
1607  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: obsessions on: 25-01-2011 02:18 PM
nah...abi u go like try am? buh she cripple o if u no mind
1608  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy on: 25-01-2011 02:14 PM
Quote from: Chamming on 25-01-2011 02:07 PM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:14 AM
 
It was the start of a new school year. Jamie, a young and attractive lady teacher, was teaching a primary four class. After a few months, she noticed that there was one particular boy Tommy who wasn’t doing well in his class tests.

One day after school, Jamie asked the underperforming boy to stay back so that she could find out more about his difficulties.

Teacher: "Tommy, I noticed you have been doing poorly in your class tests recently. Are you facing any difficulties at home or in school?"

Tommy: "Teacher, I've fallen in love with someone.”

Teacher: "With whom?"

Tommy: "With you."

Teacher: *looks surprised* "But Tommy, you’re only ten years old now. Our age gap is too wide. I don't want a child."

Tommy: "Oh, don't worry Teacher. I know how to use a condom!"
 
  Grin

Am sure little tommy also have eyes 4. I reserved my comment 4 POSTER
ahn ahn? wat is dat naw?  abi u wan tell me 4 koro ni?
1609  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy on: 25-01-2011 02:13 PM
Quote from: xavexdo5 on 25-01-2011 02:09 PM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 01:55 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:17 PM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 12:15 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 11:21 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:40 AM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:33 AM
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 10:22 AM
Grin Grin Grin Grin a crooked child
heheheheheheheeeee. Grin
that boy na wizard oo... Grin
@mrvoue: your head scatter for there... Grin
abeg bros,no let my head scatter for now o
okay sorry... you get mouth.. Grin
Grin hehe i evn get mouth 4 yansh sef,u go like see am?
Huh? Huh? Angry
you no well... Angry
ahn an...no b u isee wey dey smell shinapeter yansh? u com dey form holy 4 here
Shocked Shocked Shocked
abeg bros!u be wulu wulu? Shocked Shocked Shocked
i no knw o but ur fine face dey run my belle,u come b like pesin wey swallow camphor
1610  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: obsessions on: 25-01-2011 02:01 PM
Quote from: terryworld on 25-01-2011 01:57 PM
abeg pb4 and has no NAFDAC number.
TerryG  Lips Sealed  Lips Sealed  Lips Sealed
1611  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy on: 25-01-2011 01:55 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:17 PM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 12:15 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 11:21 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:40 AM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:33 AM
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 10:22 AM
Grin Grin Grin Grin a crooked child
heheheheheheheeeee. Grin
that boy na wizard oo... Grin
@mrvoue: your head scatter for there... Grin
abeg bros,no let my head scatter for now o
okay sorry... you get mouth.. Grin
Grin hehe i evn get mouth 4 yansh sef,u go like see am?
Huh? Huh? Angry
you no well... Angry
ahn an...no b u isee wey dey smell shinapeter yansh? u com dey form holy 4 here
1612  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The lift (Page 2) on: 25-01-2011 01:49 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 01:01 PM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 12:46 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:19 PM
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
ehn? wetin b dat? e sweet like otapiapia?
Huh? Huh? Huh?
ahhaaa... e le yi ti ya we ree... Angry
you see die you no run. okay.
lol...wetin naw?
1613  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Wrong Bus on: 25-01-2011 12:50 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:24 PM
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 12:01 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 11:38 AM
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 11:37 AM
hmnm okay
Huh? Huh? Sad
huh?
shey na me? Angry
shey you do bad ni
lucky you... i think say na me... Angry
of which she never talk sey no b u..lol
1614  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The lift (Page 2) on: 25-01-2011 12:46 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:19 PM
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
ehn? wetin b dat? e sweet like otapiapia?
1615  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MISTAKEN IDENTITIES (Page 4) on: 25-01-2011 12:26 PM
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 12:09 PM
*wink*
Teeteey i like u very mush,i have been looking you all this whiles,ure very biuriful.aw far?
1616  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Wrong Bus on: 25-01-2011 12:20 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 11:38 AM
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 11:37 AM
hmnm okay
Huh? Huh? Sad
huh?
shey na me? Angry
egbon abi u wan bully this one ni?
1617  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Dirty Four-letter words....!!!! on: 25-01-2011 12:18 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 11:22 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:39 AM
yes o..infact fake love,dem go flash am come take am back
heheheheheheheeee... Grin
e be like say you don buy plenty fake thingz from dem before... experience jare.. Grin
liv them,na card we dey play but dem no knw sey na me get the joker 4 hand
1618  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy on: 25-01-2011 12:15 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 11:21 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:40 AM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:33 AM
Quote from: Teeteeylaryor on 25-01-2011 10:22 AM
Grin Grin Grin Grin a crooked child
heheheheheheheeeee. Grin
that boy na wizard oo... Grin
@mrvoue: your head scatter for there... Grin
abeg bros,no let my head scatter for now o
okay sorry... you get mouth.. Grin
Grin hehe i evn get mouth 4 yansh sef,u go like see am?
1619  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: obsessions on: 25-01-2011 12:13 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 11:20 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:42 AM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:34 AM
i don tire for this joke... ppppppppppppppppbb44.
Tongue  Tongue   Tongue   Tongue  Tongue
Angry Angry Angry Angry
Undecided  Undecided   Undecided   Undecided  Undecided u go like go kiss transformer?
1620  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The lift (Page 2) on: 25-01-2011 12:11 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 11:19 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:46 AM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:30 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:20 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
leave her alone! she no like you.wetin?
Huh? Huh? Huh?
broz, you don make wrong choice oo... Sad
abi u sef wan buy 1 plot 4 there?
buy wetin? Huh?
you see that girl cool-and-d-gang wey you dey bodyguard so, believe na she go soon sell you into slavery... make we bet am.. Angry
hmmm..ok i don fear...oya! who dey follow her talk sef?
Pages:
1 ... 78 79 80 [81] 82 83 84 ... 89