Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 5
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A VERY SAD XPERIENCE, BUT LAUGH IT OUT (Page 4) on: 30-11-2010 04:20 PM
lol..this is good man keep it up...but come ooo why you no stay naa..since you no dey fear person gate....
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHY IGBO LIKE MONEY MUCH ?. (Page 2) on: 30-11-2010 04:08 PM
this poster you be idiot oooo...wetin come be ur own if we like money eh? by the way who no like money? ewu
3  Forum / Politics / Re: President Jonathan Offered Us $50,000 Bribe, But We Returned It - Pastor Tunde B on: 30-11-2010 03:58 PM
na lie...ok wetin this pastor fit do for goodluck come 2011 self...i no get time for this nonsense post cuz me i no sey this pastor na bad belle dey worry am
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Obasanjo attacked in Lagos Airport (Page 3) on: 9-11-2010 02:59 PM
this one na small thing for am...mumu
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why I built a church –Obasanjo (Page 2) on: 8-11-2010 09:51 AM
no time oooo.....bad man comot jor
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man, 28 Defiles 6-Year Old Girl on: 11-10-2010 03:51 PM
chaii, this thing na real? if na real no need of jailining this man na to kill am i sware
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Dies After Hot Sex!!! na food? on: 11-10-2010 02:29 PM
that guy no strong at all...me i dey do like 10 rounds no shaking....i no sey may all they girls in this room begin disturb me oooooo
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 20 most influential Nigerians on: 11-10-2010 01:59 PM
you people should go and do more research to find the most 100 influenced people in Nigeria before this list
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Africans Maltreated In France on: 3-08-2010 04:51 PM
una no thank God sey no be Nigerian police? if sey na nigeria police hmmm people for die well well
10  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality Of The Year Award 2010 [Final Round] on: 28-07-2010 03:21 PM
Quote from: Mr-World on 14-07-2010 09:26 AM
@Qunodinga & Sexy_error, na 4 my mouth u hear sey thief mess? na so una love me reach? until una go push me put for hand of kidnappers una go leave me there, una 2 get bad belle

@ajanni, mehn gerrout my name out of ur mouth, i don`t want ur advise or whatever, plz, just be ur self i don`t need somebody like u in my life cos am not a Terrorist

@solid_solid, nwanne agam eji egbe gbapuo gi afo ebe a, nwanne muru ako

@Kennee no mind those girls, if i catch 1 of them, i go just give am belle


dude nawaoooo, you dey vex oooo
11  Forum / Relationships & Romance / Re: how long is adviceable to date a guy/girl be4 marriage on: 28-07-2010 11:00 AM
for me think  2yrs is enough
12  Forum / Relationships & Romance / Re: Ladies, how will u know that a guy is truly a VIRGIN? on: 28-07-2010 10:04 AM
i not fit shout... lol. but for me i will say if the guy is doing the stuff on the girls laps instead of puting  his stuff inside the girls stuff that is when you will no..lol
13  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do ladies like the front sit in a car on: 28-07-2010 09:42 AM
na there way. na just to show people sey there guy get car. that what my babe normally does i anytime i go out with her
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Former Abia State governor, Chief Orji Uzor Kalu HOUSE on: 22-07-2010 04:16 PM
no time abeg, pissing out
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Brutality: Soldiers Batter 3 LASTMA Officials on: 22-07-2010 03:39 PM
this one na small thing. why them no kill am?
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: IGBO, HAUSA AND YORUBA, WHICH OF YOU SPOILT NAIJA? on: 22-07-2010 02:23 PM
na hausa and yuroba spoil naija, hoha.
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A virgin is pregnant. on: 22-07-2010 11:00 AM
but can i ask poster a very small question? how you take no sey na virgin? she tell you abi you confirm am yourself?
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: South Africa Deports 47 Nigerians on: 22-07-2010 10:36 AM
chai i don diiiiie, which day in my life would i hear that Nigeria deported 20 US or 5 people from germany?  what is nigeria turning into? are we sleeping or what? is this a country or what?
19  Forum / Sports / Re: West African Footballer of The Year on: 22-07-2010 10:26 AM
ayew is good for that
20  Forum / Relationships & Romance / Re: Black Couple..White baby..How will you explain this? on: 21-07-2010 05:20 PM
chai women. hehehehe this is freaky. for me i beleive sey this woman chop ass outside frankly speaking
Pages:
[1] 2 3 4 5