Too Hot! Femi Otedola’s Sexy Daughter, Temi Poses On Father’s Yatch In Hot Bikini (PHOTOS) (Page 2)

Date: 09-02-2016 6:54 am (8 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- Mopera at 9-02-2016 03:18 PM (8 years ago)
(m)
Ogorora pikin go hug transformer wen u don take 30 bottles.
BT why ur mumu n ur popo give u 1cup shark as dem born u
enter dis world?
Posted: at 9-02-2016 03:18 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Trueyarn at 9-02-2016 03:47 PM (8 years ago)
(m)
Money stop nonsense,God abeg bless my hustle becos the Otedola no get two head.
Posted: at 9-02-2016 03:47 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dareper at 9-02-2016 11:04 PM (8 years ago)
(m)
Rich kid
Posted: at 9-02-2016 11:04 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- okatee at 10-02-2016 09:03 PM (8 years ago)
(m)
@NGFINEFACE, NA TRUE U TALK. ND DEY NO WAN RELEASE D CHRISTY TO HER MOTHER.
Posted: at 10-02-2016 09:03 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 10-02-2016 09:24 PM (8 years ago)
(m)
Money good o, no worry I go come marry you.
Posted: at 10-02-2016 09:24 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 10-02-2016 09:25 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: favour Umanah on  9-02-2016 11:23 AM
wat do u want make  poor pple to do??? Dis kind of intimidation makes guy go carry gun. Anyway enjoy.
If you go carry gun you are on your own OYO.
Posted: at 10-02-2016 09:25 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- princedafe at 11-02-2016 06:17 AM (8 years ago)
(m)
Another senseless post
Posted: at 11-02-2016 06:17 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]