











Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() P.S DON'T HATE ME BCOZ OF WHAT COMES OUT OF MY MOUTH, I DON'T GIVE A SHIT ABOUT MYSELF, SO phyukOFF..
| |||||
Quote from: sugaDaddy1forU on 17-04-2012 09:18 PM Both of them were so desperate nd they got what they deserved ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() P.S DON'T HATE ME BCOZ OF WHAT COMES OUT OF MY MOUTH, I DON'T GIVE A SHIT ABOUT MYSELF, SO phyukOFF..
| |||||
9ga girls too dey select man, all of ona dey find good looking guy, why ona no go fall victim? Reply
| |||||
ibos and the money ,------ Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ooooooooooooooooooooooooooops Reply
| |||||
Quote from: kessybee on 17-04-2012 11:16 AM I believed the man, the woman is the one lying she jst want to rubbish the man's name. Na u be the only girl wey don truth for this mata.Na de woman dey lie because im wan freedom in her marriage like tonto.I no see anything wey be fraud for di marriage for 4 hia,unless for di woman mind the marriage na fraud but 4 man mind is see say na real marriage,if no be so,the man no say im still love am and need her back,and dem family dey aware of the marriage.Di marriage na fruad,she still dey live with the man,she know say na fraud she carry belle put ontop.In fact na di woman commot dat belle. And for di moni mata ,the man talk say na 1.7 and the woman talk say na still 1.7 she give to di man,and the man add moni to it use am buy house wey two of dem dey live in.so how e come take be fraud? I believe say na dia agreement to buy house wey dey closer to de woman working place,and de man buy the house,so i see anything fraud here,fraud na when u take moni from ur partner and you no take the money do that thing we una plan to do,u take am run,as osophia sing for him music. So my own be say,as i dey here,i just dey see thiefry for dat woman eye!
| |||||
Xpensive pride price. Reply1daful Is a Blessed Child..
| |||||
shit happens Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Family palava.... ReplyWho Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
Lagos State Police Command you too much ooo Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
lazy people... Reply
| |||||
hey woman what do u expect...a banker getting down with a tile apprentice....abeg na 4 better 4 worse....shikena Reply
| |||||
lwkmd Reply
| |||||
desperate women Reply
| |||||
Nawa oooooooooooooooooooooooooooooooooo ...But come to think straight,Its just that duping them is not right,I would have said that It serves Those bitches right.... When be say,when dey are young that they are suppose make hay and have a serious relationship,They tend to be playing with Guys heart ...Now dey wan to have the cake they have eating ....Its not just possible ....... Screw Those Bitc................................................essssssssssssss Reply
| |||||
I NEED TO HEAR END SIDE, BT 4RM D START OF D STORY D WOMAN IS RIGHT.WEN D MAN ENTERS INTO THE STORY, IT BECOMES HIS.......PLS WHO IS TELLING THE TRUTH? WELL BOTH MAY BE RIGHT. Cheers!!! Reply
| |||||
nawa o, even in local? i think say na only foreign dey Replyif u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
every things , just name it , you must find them there Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners