hahahahahahahaha bad boy. You go stingy ooo. which kind husband u be sef? infact i want divorce.




Posted: at | |
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 08:34 PM Hahahahaahaha....no no no...not until we get married.......dat reminds me.....ladies like men to dey sing CHOP MY MONEY.......But una no fit sing Weda na One Naira, baby u got me........Just use dat ur pick up and taxi......e make sense....make we meet for mushin court tomorrow...... hahahahahahahaha bad boy. You go stingy ooo. which kind husband u be sef? infact i want divorce. ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 21-04-2012 08:39 PM hahahahahahahaha bad boy. You go stingy ooo. which kind husband u be sef? infact i want divorce. ![]() ![]() ![]() ![]() Nooooo.....I no stingy at alll....ask my padi Finlandguy, phyukinjoe and co....dem go tell u.....I just get principles wen it comes to woman matter.....And u won divorce me? We r not even married yet....Shows u r too ego....coool down na, we r just getting to know each other.. Remember?
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 08:43 PM Nooooo.....I no stingy at alll....ask my padi Finlandguy, fcukinjoe and co....dem go tell u.....I just get principles wen it comes to woman matter.....And u won divorce me? We r not even married yet....Shows u r too ego....coool down na, we r just getting to know each other.. Remember? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 21-04-2012 08:47 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Oya come join me..... ![]() ![]() ![]() ![]() Shey u sabi cook wella? Cuz ask Verah, she know say me like food wella oooooo......I fit divorce woman wey no know hw to prepare good delicacy ooooo
| |||||
Quote from: fateewase on 20-04-2012 10:26 PM Your stupidity crappy head slut my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 08:50 PM Oya come join me..... ![]() ![]() ![]() ![]() Shey u sabi cook wella? Cuz ask Verah, she know say me like food wella oooooo......I fit divorce woman wey no know hw to prepare good delicacy ooooo I only sabi how to boil hot water. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 21-04-2012 08:55 PM I only sabi how to boil hot water. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hahahahaha.....u know say Fateewase na my sister na heheheheheehe............U won employ ur sis in-law as cook? No way.....Its a tabooo......I no like am ooooo...I cherish my sis pass dat level ooo Abeg if na play make u stop am oooo.....infact i don dey vex already
| |||||
Quote from: kebella on 21-04-2012 08:54 PM crappy head slut you shut up there ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
that girl will soon become a millioner soon sooo Reply
| |||||
Quote from: ajanni on 21-04-2012 08:58 PM you shut up there yu don show ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 08:57 PM Hahahahaha.....u know say Fateewase na my sister na heheheheheehe............U won employ ur sis in-law as cook? No way.....Its a tabooo......I no like am ooooo...I cherish my sis pass dat level ooo Abeg if na play make u stop am oooo.....infact i don dey vex already Aaaah neva vex na, u no se sey i cancel am? na Ekaite we go employ. ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
@fateewase, so what's ur point i was only trying to advice u to takl and act like a responsible woman....... Hell no!!!!!!!!!!!!! i did not just jumped in from the middle to comment on ur post ..... I started reading right from ur first comment thats why i could notice ur comments, well!!! if u say u dont want to be responsible weill thats ur 'cup of tea' not mine cos i can see u dont want to change Reply
| |||||
Quote from: open_reality on 21-04-2012 09:04 PM Aaaah neva vex na, u no se sey i cancel am? na Ekaite we go employ. ![]() ![]() ![]() Okay.....secondly b say......i dey use burantashi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() If u no fit endure, den abeg make we no kuku marry oooo
| |||||
This can never happen in Europe. God helps we Africans! Reply
| |||||
This can never happen in Europe. God helps we Africans! Reply
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 09:09 PM Okay.....secondly b say......i dey use burantashi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() If u no fit endure, den abeg make we no kuku marry oooo What? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Bachelorette on 20-04-2012 05:24 PM You see my dear, the difference is that CHRISTIANITY is the only TRUE and HOLY religion even though some of the believers or worshipers may be bad (Among 12, there's always a Judas), but ISLAM is the complete opposite. ISLAM is a SATANIC and BARBARIC Religion even though some of the followers may be good. In a nut-shell, There are few bad eggs in CHRISTIANITY, and there are few good eggs in ISLAM. ON THE CONTRARY, the difference is that ISLAM is the only TRUE and HOLY religion even though some of the believers or worshipers may be bad (Among 12, there's always a Judas), but CHRISTIANITY is the complete opposite. CHRISTIANITY is a SATANIC and BARBARIC BORROWED FROM ROMAN AND GREEK RELIGIONS even though some of the followers may be good. In a nut-shell, There are few bad eggs in ISLAM, and there are few good eggs in CHRISTIANITY.[/b][/color][/font][/size]
| |||||
Quote from: open_reality on 21-04-2012 09:24 PM What? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Lolz....why u dey fear na? no b u won born 12 pikin now? Okay.....i just dey play ni, i no dey use am ooooo
| |||||
:ook na Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 09:29 PM Lolz....why u dey fear na? no b u won born 12 pikin now? Okay.....i just dey play ni, i no dey use am ooooo ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest