





Shey i fit think abt am?
lolz
Posted: at | |
Quote from: open_reality on 21-04-2012 06:04 PM Will you be my boyfriend? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Shey i fit think abt am? lolz
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 06:12 PM Shey i fit think abt am? lolz Shuooo...boys sef dey do shakara? Wetin u wan go think about? na exam? abeg give me reply NOW! before i kill myself. ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 21-04-2012 06:15 PM Shuooo...boys sef dey do shakara? Wetin u wan go think about? na exam? abeg give me reply NOW! before i kill myself. ![]() ![]() ![]() No no no......No kill ur self.....lolz.......u know say e go make sense if i think....U no even care if i get gf or not hahahahaahahaha
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 06:21 PM No no no......No kill ur self.....lolz.......u know say e go make sense if i think....U no even care if i get gf or not Weda you get gf or wife sef, me i no wan know. Just agree my own make we start. hahahahaahahaha ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 21-04-2012 06:25 PM Weda you get gf or wife sef, me i no wan know. Just agree my own make we start. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Lolz.........Okay now......since i b muslim and u don talk am say i fit marry many wife.....ntg do me....hehehehee So now propose again...i dey wait oooo
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 06:29 PM Lolz.........Okay now......since i b muslim and u don talk am say i fit marry many wife.....ntg do me....hehehehee So now propose again...i dey wait oooo Will you be my boyfriend? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
THIS GUY DAY CRAZY WHY SLAPING THOSE GILRS TO TALK TRUTH NA SHOW BE THIS OR WHAT Reply
| |||||
Quote from: open_reality on 21-04-2012 06:32 PM Will you be my boyfriend? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I no want bf and gf only ooooo......make we marry ni oooo If so.....Yes Yes Yes.....I do I do I do
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 06:41 PM I no want bf and gf only ooooo......make we marry ni oooo If so.....Yes Yes Yes.....I do I do I do Na marriage na. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Step two, i get some terms and condition. Make i mention dem?? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 21-04-2012 06:45 PM Na marriage na. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Step two, i get some terms and condition. Make i mention dem?? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Yes, list am abeg
| |||||
Quote from: fateewase on 20-04-2012 08:05 PM You are the one that is usually hurt by words esp when ur dead father is mentioned,so why not stay off me to avoid getting hurt [/pre] Lady fateewase!!!!!!!!!!!! why cant u for once talk like a lady and stop fighting all the time as i cant seems to understand what u are always defending??? I think that u are not a responsible lady/woman or girl... cos if u are responsible u wouldnt be talking this way..... Dont be angry, am just trying to let u realise ur mistake
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 06:47 PM Yes, list am abeg 1. As you be slim fit, i no want make you gain weight so no more choping of meat.2. No recieving call from any other woman except ur mumsi and sis. 3. No clubbing and partying for you again. 4. Red card to all ur current gf cos na only me go be ur gf/wife. 5. Na 12 children we go born and u must be able to take care of us all. 6. you are not allowed to look at any woman for more than 5 seconds. 7. During pregnancy we go share the responsibility. You go carry the belle for five months, then i go carry am for four months till i born the pikin. 8. It's either i no go work, so i go take care of our home and kids, or me and you go dey go work and share the house work when we come back. ![]() 9. Beside going to work, anywhere u wan go, na me and you must follow. 10. You must wear surveillance camera 247 as necklace till death do us part. I sure say this conditions no hard for you na. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 21-04-2012 07:07 PM 1. As you be slim fit, i no want make you gain weight so no more choping of meat. --- I fit manage do dis one bcuz of love ![]() 2. No recieving call from any other woman except ur mumsi and sis. ----- If na business matter nko? 3. No clubbing and partying for you again. ----- I fit manage do dis one bcuz of love ![]() 4. Red card to all ur current gf cos na only me go be ur gf/wife. ------ E no easy like dat oooo, u gaz convince me first 5. Na 12 children we go born and u must be able to take care of us all. ------- U won open day care? or u won turn house to charity home? 6. you are not allowed to look at any woman for more than 5 seconds. ----- Accepted 7. During pregnancy we go share the responsibility. You go carry the belle for five months, then i go carry am for four months till i born the pikin. ------ If we go hospital go c Doc and im talk say i Tech don advance say dem fit give man womb, den i NO WAHALA ![]() 8. It's either i no go work, so i go take care of our home and kids, or me and you go dey go work and share the house work when we come back. ![]() 9. Beside going to work, anywhere u wan go, na me and you must follow. ------- for love, accepted 10. You must wear surveillance camera 247 as necklace till death do us part. ----- I swear me sef go like am cuz u sef go dey use one......For love, accepted ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 07:17 PM Accept num4. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 21-04-2012 07:20 PM Accept num4. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() U sef must first give all ur current bf/husband RED card.....den after, me sef go follow
| |||||
Quote from: divyne on 21-04-2012 06:54 PM Quote from: fateewase on 20-04-2012 08:05 PM You are the one that is usually hurt by words esp when ur dead father is mentioned,so why not stay off me to avoid getting hurt [/pre] Lady fateewase!!!!!!!!!!!! why cant u for once talk like a lady and stop fighting all the time as i cant seems to understand what u are always defending??? I think that u are not a responsible lady/woman or girl... cos if u are responsible u wouldnt be talking this way..... Dont be angry, am just trying to let u realise ur mistake [/quote,u seem blind and impatient..did u take ur time to check the beginning of this particular post and my comment? I guess NO,u picked from the middle and u wrote down this nonsense from ur tiny brain just cos of ur biased and foolish motive. Why dint you write about others or is it only my post u saw here? Respect is reciprocal woman,I can only address u the way u address me. If you insult me,u don't expect to get a good response from me unless am in a sweet mood so keep ur mouth shut and face ur own matter here]
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 07:22 PM U sef must first give all ur current bf/husband RED card.....den after, me sef go follow i've been single all my life. ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: fateewase on 21-04-2012 07:36 PM Quote from: divyne on 21-04-2012 06:54 PM Quote from: fateewase on 20-04-2012 08:05 PM You are the one that is usually hurt by words esp when ur dead father is mentioned,so why not stay off me to avoid getting hurt [/pre] Lady fateewase!!!!!!!!!!!! why cant u for once talk like a lady and stop fighting all the time as i cant seems to understand what u are always defending??? I think that u are not a responsible lady/woman or girl... cos if u are responsible u wouldnt be talking this way..... Dont be angry, am just trying to let u realise ur mistake [/quote,u seem blind and impatient..did u take ur time to check the beginning of this particular post and my comment? I guess NO,u picked from the middle and u wrote down this nonsense from ur tiny brain just cos of ur biased and foolish motive. Why dint you write about others or is it only my post u saw here? Respect is reciprocal woman,I can only address u the way u address me. If you insult me,u don't expect to get a good response from me unless am in a sweet mood so keep ur mouth shut and face ur own matter here] Busy body no husband for u here ooo. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 21-04-2012 07:37 PM i've been single all my life. ![]() ![]() ![]() Okay....i don hear u oooo
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 21-04-2012 07:41 PM Okay....i don hear u oooo Step 3, when are we getting married? is tomorrow ok for u? KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
|
Lagos Company Boss, Olalekan Adewoye Docked For Alleged $680,622.65 Fraud
‘Where Is The Black Pope?’ -Reno Omokri Slams Catholic Church, Questions Christian Leaderships
President Tinubu Appoints Princess Atika Ajana As Executive Director Of Projects For NCDC
"6 Weddings Aren't Enough, I Wanted To Marry Priscilla Ojo Everywhere" - Juma Jux Reveals
Mercy Chinwo’s Ex-Manager, EeZeeTee Granted ₦20m Bail Over Alleged $397,106 Forex Fraud
21Yr Old Nigerian Man Released Without Jail Time After He Attacked A Man With Hammer In Poland
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell