Posted: at | |
| |||||
size 1 u dey tap current..no let am chock u o... Reply
| |||||
ashewo like u na only wetin u sabi be dat Reply
| |||||
nice one. Those who are working will really understand that u're right about this. it's really funny ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
na tru sha Reply
| |||||
Quote from: emmymth on 12-03-2009 02:27 PM nice one. Those who are working will really understand that u're right about this. it's really funny ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
![]() ![]()
| |||||
as always babe, nice 1, @gwhy ever faithful, i dey surprised say them don discahrge u Reply
| |||||
e sick.. Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 12-03-2009 04:27 PM e sick.. atawewe, u no knw say him dey KPC, tafia
| |||||
babe na small small...i dey take look u o...rite now my two eyes close..but no provoke me oo becos by d time i close my eyes again u go use goruta 2 write 4 water...na warri i come from .. we na dey come last o..witch no do me.. Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 12-03-2009 04:38 PM babe na small small...i dey take look u o...rite now my two eyes close..but no provoke me oo becos by d time i close my eyes again u go use goruta 2 write 4 water...na warri i come from .. we na dey come last o..witch no do me.. atawewwe 1 of naijapals, who tell u say warri no dey carri last, okome. guy go read una history, if i provoke u u go shit na
| |||||
babe i pity u and d ppl wey go reject u from ur bed 2night...becos na under piss u go sleep untop...becos by d time i start 2 handle u ..u go piss ontop ur bed b4 u sleep..d memories of my warfare go dey ur eyes... Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 12-03-2009 04:48 PM babe i pity u and d ppl wey go reject u from ur bed 2night...becos na under piss u go sleep untop...becos by d time i start 2 handle u ..u go piss ontop ur bed b4 u sleep..d memories of my warfare go dey ur eyes... u wish rookie, memories indeed, stop dreaming,
| |||||
i just remember wey u stil dey sch....u use biro cap take dey do ur teeth washing...u use 1 sachet of pure water 2 take ur bath 1 every 4 month becos u only bath twice a section...u always stand close 2 entrance door in every class 2 receive lecture becos ur have not being washed 4 d past 10 years since u where a teenager....2 B CONTINUE... Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 12-03-2009 04:38 PM babe na small small...i dey take look u o...rite now my two eyes close..but no provoke me oo becos by d time i close my eyes again u go use goruta 2 write 4 water...na warri i come from .. we na dey come last o..witch no do me.. Come...Omat, why you dey display Oshisko up and down for this forum, you no dey tire? Abeg leave Iphie alone before I invite the others to come re-locate you go KPC. HaHan! na only you be man here abi na only you come from Warri wey you just dey display like .... make I reserve my comment. ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
CONTINUE...MAKE WE HEAR...if i handle u...u go remember say na garri water na b d first water dem take bath u as a baby.. Reply
| |||||
passing Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 13-03-2009 07:14 AM CONTINUE...MAKE WE HEAR...if i handle u...u go remember say na garri water na b d first water dem take bath u as a baby.. My fight with has already ended... can't you see that this was posted lastnight? "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
i knw say u beg me quick...smart and wise pikin...my lovely sweet sillyjokker Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot