Calling.....................+234708975640024784...
FinlandGuy: Helo Helo
Boko Haram: Na who dey call us by this kain hour
FinlandGuy : Boko Harm Na FinlandGuy
BoKo Haram: Ahhh oga FinlandGuy how far naa U hear the gist?
FinlandGuy : I hear the lasted gist but the number no impress me at all
Boko Haram : FinlandGuy no Vex ohh i know say no be wetin we agree but na the boys wey go the
message,as they reach inside the Potiskum cattle market,three come cut liver run with the
bombs na only 4 of bois carry on attack.
FinlandGuy : I think i go charge you for being incompetent
Boko Haram: Oga Finland no vex,next attack,i go make up to you,I go first catch de bois wey carry the
bomb run.
FinlandGuy : How u wan take catch dem?
Boko Haram: Hahahahahaah No bi my bois,i know all dia level,as i dey talk to u now,i get info for
mosque where dem dey now!
FinlandGuy : So if you catch dem wetin u do them?
Boko Haram : I go Kill dem straight way
FinlandGuy : Why naaa?
Boko Haram : Because dem fall my hand naaaa,if to say you no be person wey understand,you for sack
me now,den how i want take feed my 18 wives,plus 34 children wey i get.
FinlandGuy : So ur wives don reach 18?
Boko Haram: Before nko,See wetin u dey talk self,make you dey there naa ,i don get additional 4 wey i
wan marry now.These my bois wey die for this attack now,dia wives dey here,i wan marry
dem join the 18 wey i get before.
FinlandGuy: Boko take am easy oooh, 18+4 =22 women,i think say i plenty women go make you
inefficient for our mission.
Boko Haram: No worry,i sabi how to handle dem naaaaa dem bi mai mai to me.For say u dey go mosque
and u dey read koran,u self go marry plenty and u go sabi how to handle dem.Make you dey
dia naa, me i go marry pass mohammed self.If you need some,i go arrange 2 for you
sharperly sharperly.
FinlandGuy: No worry Boko haram ,i get woman already,dat one don do for me.
Boko haram: But you neva tell me say u don grab one naa,which day wey that one happen,wetin her name
naaa.
FinlandGuy : E Don tey naaa na today,Her name Na Open Reality.
Boko Haram: Oga Finland You sabi better thing oh. You self na guy man ooh.One thing be say dat ur
woman hate mohammed well well anyway E no concern me shaa na dia wahala be dat shaa,
every body for im own.I wish una well shaa
Boko Haram : Ehh Oga Finland ohh
FinlandGuy : Yes Boko Haram
Boko Haram: Oga this last set of bomb wey u import,na correctini,i don even talk am before say u sabi
better thing.
FinlandGuy : I import dem from Germany Naa, na ObamaGermany dey produce am.
Boko Haram: No wonder!!! Oga walahi dat ur broda dey mean,im just produce dis bomb make we take am
dey do our allah work I hope say you buy many because i know wan waste time to level all
the North.
FinlandGuy : Yes na,special made for allah work,we dey call quick action! and I don tell u say if run short
age just flash me,i go understand say u need more bomb but de one wey i no go tolerate
again na dis one wey u go tell me say ur bois carry my bomb run away.U sure say no bi sell
u dey sell dem?
Boko Haram: Oga Finland U no trust me again? I don promise u say e no go happen again.Forget this small
mistake wey happen today,e no go happen again.I promise.
FinlandGuy : Now wey tension don dey for Yobe state,wetin be the next line of action?
Boko Haram: As we hammer day Yobe state,i see news say SSS+Eke and Army people dey around,so
next target now na Adamawa state,U know say na there Atiku come from,so we go strike dia
with this new bombs,Akitu go hear am.We go start from im university becos dat school too
expensive,so go level am first.
FinlandGuy: This 34 wey die now shey xtains no follow?
Boko Haram: Aluh akubaru concern wetin allah work concern xtians na only malams we they
attack,nothing concern us with xtians,our mission na to level the whole north naa,more
over,xtains no dey fight an only warning warning dem dey warn,No be say dem dey warn us
self,na FG dem warm,every time last warning!! Anyway xtains,easterners,southerners,south
south,all those area no get problem but tell ur ibo people wey dey for North say make dem
clear because these bois if dem enter mission dem no know who be who again.You know say
dis allah work wey we do say e no easy and dis bois if dem wan go die like their eye dey red
and dat time dem no fit differentiate xtians from Muslims.
FinlandGuy: Ok Boko i don hear you,i go call u again when i hear the next attack.
Boko Haram: Ok aga FinlandGuy,You don try to call,this time na central mosque for Adamawa be the
second target after Atiku university,i no go make mistake again sir.After bombing,we go post
video at Youtube for IBB and Burghari tell dem why we bomb the place.Remember to pay in
some money like before,these bois need eat something before dem go die for suicide
mission.
FinlandGuy : That one na sure banker!!!
Boko Haram:Confirm,i trust u for that one naa,you be correct guy,greet your woman for me,greet ,
ObamaGermany,Verah,funckinjoe,fcuk_islam,remember to tell ajanni and cadnare say we
go pass dia house next Monday,make dem no run. alahu akubarrrInshialla
FinlandGuy: Ok my Boi byeeeeeeeeeeeee
GUY YOU DON DEY KOLO OOOO, if dem gbab you, u go hear am
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
Posted: at 4-05-2012 11:43 AM (13 years ago) | Hero |
|