34 killed in Potiskum market attack (Yobe State) (Page 10)

Date: 03-05-2012 3:32 pm (13 years ago) | Author: Faith Dafe
1 ... 7 8 9 [10] 11
- Princestevo at 4-05-2012 05:09 PM (13 years ago)
(m)
naawaaoo u ppl r too much, igboo wey I dey smoke na for hia comot for my eyez as I read this... Cool
Posted: at 4-05-2012 05:09 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- FinlandGuy at 4-05-2012 05:10 PM (13 years ago)
(m)
KB I dey come,make i go see my Tom Tom Open Reality,kiss am small,i dey come back,oh my phone dey ring na she dey even call me now,i dey come.
Posted: at 4-05-2012 05:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 4-05-2012 05:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Princestevo on  4-05-2012 05:09 PM
naawaaoo u ppl r too much, igboo wey I dey smoke na for hia comot for my eyez as I read this... Cool
Stevo,Last warning !!!
Posted: at 4-05-2012 05:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Maggiecube at 4-05-2012 05:30 PM (13 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 4-05-2012 05:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 4-05-2012 07:03 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  4-05-2012 04:54 PM
KB i no fit laugh with this ur comment hahahahahahaaaaaaaaaa Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin but e get wetin onyibo dey call discreet relationship,u know say e dey happen,how u see am
sometimes shaa buh i get fever Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 4-05-2012 07:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 4-05-2012 07:05 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  4-05-2012 04:56 PM
dia mandate na Monday according to Boko Haram
heheheheh so happy bia barman one chilled MOET with ice n' lemon.......... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 4-05-2012 07:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 4-05-2012 07:06 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  4-05-2012 05:10 PM
KB I dey come,make i go see my Tom Tom Open Reality,kiss am small,i dey come back,oh my phone dey ring na she dey even call me now,i dey come.
haa!! lucky yu carry go jare tym no dey

Posted: at 4-05-2012 07:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- interpo77 at 4-05-2012 07:11 PM (13 years ago)
(m)
I HAVE DOUBLE MIND NOW TO VISIT MA FATHER LAND, ITS TOOO MUX, THINGS HAS REALLY FALLEN APART
Posted: at 4-05-2012 07:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Senegal at 4-05-2012 07:20 PM (13 years ago)
(m)
Aboki
Posted: at 4-05-2012 07:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- agbonson at 4-05-2012 07:23 PM (13 years ago)
(f)
 Angry Angry Angry Sad Sad Sad Sad Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed
Posted: at 4-05-2012 07:23 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- verah at 4-05-2012 08:07 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin i dey laff aboki..... stupidity nd foolishness na their culture

Posted: at 4-05-2012 08:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- verah at 4-05-2012 08:29 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  4-05-2012 03:52 AM
Calling.....................+234708975640024784...

FinlandGuy:    Helo Helo

Boko Haram:   Na who dey call us by this kain hour

FinlandGuy  :  Boko Harm Na FinlandGuy

BoKo Haram:  Ahhh oga FinlandGuy how far naa U hear the gist?

FinlandGuy :  I hear the lasted gist but the number no impress me at all

Boko Haram : FinlandGuy no Vex ohh i know say no be wetin we agree but na the boys wey go the       
                         message,as they reach inside the Potiskum cattle market,three come cut liver run  with the
                         bombs na only 4 of bois carry on attack.



FinlandGuy  :  I think i go charge you for being incompetent

Boko Haram:  Oga Finland no vex,next attack,i go make up to you,I go first catch de bois wey carry the
                         bomb run.


FinlandGuy  : How u wan take catch dem?

Boko Haram:  Hahahahahaah No bi my bois,i know all dia level,as i dey talk to u now,i get info for
                         mosque where dem dey now!


FinlandGuy     : So if you catch dem wetin u do them?

Boko Haram : I go Kill dem straight way

FinlandGuy    :  Why naaa?

Boko Haram    : Because dem fall my hand naaaa,if to say you no be person wey understand,you for sack
                            me now,den how i want take feed my 18 wives,plus 34 children wey i get.


FinlandGuy  :  So ur wives don reach 18?


Boko Haram:  Before nko,See wetin u dey talk self,make you dey there naa ,i don get additional 4 wey i
                         wan marry now.These my  bois wey die for this attack now,dia wives dey here,i wan marry
                         dem join the 18 wey i get before.


                       
FinlandGuy:    Boko take am easy oooh, 18+4 =22 women,i think say i plenty women go make you
                          inefficient for our mission.




Boko Haram: No worry,i sabi how to handle dem naaaaa  dem bi mai mai to me.For say u dey go mosque
                        and u dey read koran,u self go marry plenty and u go sabi how to handle dem.Make you dey 
                        dia naa, me i go marry pass mohammed self.If you need some,i go arrange 2 for you
                        sharperly sharperly.



FinlandGuy:   No worry Boko haram ,i get woman already,dat one don do for me.

Boko haram: But you neva tell me say u don grab one naa,which day wey that one happen,wetin her name
                       naaa.



FinlandGuy : E Don tey naaa na today,Her name Na Open Reality.

Boko Haram:  Oga Finland You sabi better thing oh. You self na guy man ooh.One thing be say dat ur 
                          woman hate mohammed well well anyway E no concern me shaa na dia wahala be dat shaa,
                          every body for im own.I wish una well shaa

                                                         
Boko Haram :  Ehh  Oga Finland ohh

FinlandGuy   : Yes Boko Haram
         

Boko Haram:  Oga this last set of bomb wey u import,na correctini,i don even talk am before say u sabi
                         better thing.



FinlandGuy : I import dem from Germany Naa, na ObamaGermany dey produce am.

Boko Haram: No wonder!!! Oga walahi dat ur broda dey mean,im just produce dis bomb make we take am
                        dey do our allah work I hope say you buy many because i know wan waste time to level all
                        the North.



FinlandGuy : Yes na,special made for allah work,we dey call quick action! and I don tell u say if run short
                        age just flash me,i go understand say u need more bomb but de one wey i no go tolerate
                        again na dis one wey u go tell me say ur bois carry my bomb run away.U sure say no bi sell
                        u dey sell dem?

                     
Boko Haram: Oga Finland U no trust me again? I don promise u say e no go happen again.Forget this small
                        mistake wey happen today,e no go happen again.I promise.



FinlandGuy  : Now wey tension don dey for Yobe state,wetin be the next line of action?

Boko Haram: As we hammer day Yobe state,i see news say SSS+Eke and Army people dey around,so
                       next target now na Adamawa state,U know say na there Atiku come from,so we go strike dia 
                       with this new bombs,Akitu go hear am.We go start from im university becos dat school too
                       expensive,so go level am first.


FinlandGuy:  This 34 wey die now shey  xtains no follow?


Boko Haram: Aluh akubaru concern wetin allah work concern xtians na only malams we they
                        attack,nothing concern us with xtians,our mission na to level the whole north naa,more
                        over,xtains no dey fight an only warning warning dem dey warn,No be say dem dey warn us
                        self,na FG dem warm,every time last warning!! Anyway xtains,easterners,southerners,south
                        south,all those area no get problem but tell   ur ibo people wey dey for North say make dem
                        clear because these bois if dem enter mission dem no know who be who again.You know say
                        dis allah work wey we do say e no easy and dis bois if dem wan go die like their eye dey red
                        and dat time dem no fit differentiate xtians from Muslims.

   

FinlandGuy: Ok Boko i don hear you,i go call u again when i hear the next attack.


Boko Haram:  Ok aga FinlandGuy,You don try to call,this time na central mosque for Adamawa be the
                       second target after Atiku university,i no go make mistake again sir.After bombing,we go post
                       video at Youtube for IBB and Burghari tell dem why we bomb the place.Remember to pay in
                       some money like before,these bois need  eat something before dem go die for suicide
                       mission.


FinlandGuy : That one na sure banker!!!

Boko Haram:Confirm,i trust u for that one naa,you be correct guy,greet your woman for me,greet ,   
                        ObamaGermany,Verah,funckinjoe,fcuk_islam,remember to tell ajanni and cadnare say we
                        go pass dia house next Monday,make dem no run. alahu akubarrrInshialla


FinlandGuy: Ok my Boi byeeeeeeeeeeeee
                       


Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 4-05-2012 08:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kinghenro at 4-05-2012 09:51 PM (13 years ago)
(m)
Lord have mercy
Posted: at 4-05-2012 09:51 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- arsenal123 at 5-05-2012 12:59 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bigbenjy on  4-05-2012 02:27 AM

SEE I AM IGBO TOO FOOLS AND I CHOOSE WE IGBOS BECOS YOU GUYS ARE THE ONLY ONES SAYING STUPID THINGS HERE AND FOR YOUR INFO I HAVE BEEN THERE AND SEEN IT ALL WAKE UP AND STOP STUPID COMMENTS DIVIDE NAIJA,KILL HAUSA ETC IF NIGERIA IS YOUR FATHERS PROPERTY  COME DIVIDE NOW GOD PUNISH UNA ALL

IGBO KO IGBO NI....HAHAHAHAHA BY THEIR COMMENTS WE SHALL KNOW THEM.... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin...OR HAVE YOU FORGOTTEN ABOUT THE SAYING...I KNOWS MY PEOPLE AND MY PEOPLE KNOWS ME... Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 5-05-2012 12:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- arsenal123 at 5-05-2012 01:00 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: FinlandGuy on  4-05-2012 03:08 AM


You ibo,i dey laugh laugh.If you be Ibo,na ur type dey for North and una no dey greee go home na im make you dey talk trash.Fake Ibo man.Why u no go claim Iboman after abdul...... for NP here wey carry babariga cover face dey insult Ibos,later go remove babariga con carry suit like Bank manager come dey claim Ibo man.So ur case we don see am here tire no be today.


MY GUY DON'T MIND THE IMBE...
Posted: at 5-05-2012 01:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- arsenal123 at 5-05-2012 01:03 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bigbenjy on  4-05-2012 03:14 AM
BECAUSE IF WE GO HOME THE SAME PEOPLE WEY DEY SHOUT BIAFRA GO DEY LOOK US LIKE OSSU AND YOU BEING AN IGBO MAN MEANS NOTHING AS WE ARE THE WORST HYPOCRITES OF ANY GENERATION I PREFER TO BE CALLED BEROM MAN THAN THAT.ABEG JO RELAX THEY DO UR CLEANING JOB FOR FINLAND THAT IS IF  NO BE GHANA U DEY.EWU

FAKE PROFILE.....MUTURU YOBE!
Posted: at 5-05-2012 01:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- arsenal123 at 5-05-2012 01:04 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: escapedprince on  4-05-2012 03:17 AM
GOD punish your entire generation !!!, you dirty mongrel !, are the igbos the only tribe in this site ??  Or are they the only people commenting about the atrocities of the Muslim north ??   You're not Igbo !!!, but a rabid deranged blind bat !!!,
You should advise your brothers in the north to stop all the mayhem and senseless butchery they've comitted themselves to-in the bid to make GEJ's government ineffective.....Before coming out here to espouse your vitriolic hatred for the Igbos . Angry Angry Angry


THANK YOU THE PRINCE....YA MARA GI MMA OOOOOOOOO!
Posted: at 5-05-2012 01:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- arsenal123 at 5-05-2012 01:05 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: 250tribes on  4-05-2012 03:18 AM
who's this EWU NAMA  talking about igbo people here? is igbo the problem of this country Nigeria the answer is very simple.... NO. as for traveling  ABOKI NAMNA  let me tell  you you're only  jealous  of  igbos cos  that musilem names alone  on your passport  no embassy can issue you a visa to travel  cos  you're  a terrorist  a murderer, and if you decide to travel by road  you won't have the money to pay for the connections  cos you people are poor  despite all the money your foolish leaders are stealing from the goverment notherners are still  poor and will forever  remain poor,   42  years  on  after biafra and nigeria civil war now come to east  is now a paradise a place to be  very soon we'll  cut the oil pipe line and let me  see where you're going to get the money to make bomb , one more thing before  i go 29th  of this month is biafra day you shall see this country how it will look like that day  that's when you'll know that we're the  people who holds the economy of this country Nigeria,  IGBO KWENU ....  KWENU....  KWEZUENU ,  republic of south 2015.  c*@tINUE BOMBING WE DON'T CARE , but  let it  only be in the north  cos  if you come to the south  war will start.    EWU OFIA HARAM,  


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin..YA GA ZIE....IGBO DI EGWU!
Posted: at 5-05-2012 01:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- arsenal123 at 5-05-2012 01:06 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: escapedprince on  4-05-2012 03:35 AM
The river of shit is already flowing in the north and you motherfcukers are all gonna get drowned in it !!!,
You shameless pig !!!,  Your brazen and out spoken support for this terrorists shows you must be one of them !!! . Angry Angry Angry


NO DOUBT ABOUT THAT..
Posted: at 5-05-2012 01:06 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- arsenal123 at 5-05-2012 01:08 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: FinlandGuy on  4-05-2012 03:40 AM


I dey do cleaning Job for Finland,Fine,what is wrong about that??? I am not terrorizing any body,i live peaceful,do my cleaning job with happiness,i no dey complain . But U Dey claim Ibo man,swine!!!War never start,u wan come seek asylum for your info we no go get refugee for  Biafara a all so ur plan no go work


DON'T MIND THE BRAGGART...
Posted: at 5-05-2012 01:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11

Featured Discussions