gastro at 4-05-2012 02:41 PM (13 years ago) (m) Calling.....................+234708975640024784...
FinlandGuy: Helo Helo
Boko Haram: Na who dey call us by this kain hour
FinlandGuy : Boko Harm Na FinlandGuy
BoKo Haram: Ahhh oga FinlandGuy how far naa U hear the gist?
FinlandGuy : I hear the lasted gist but the number no impress me at all
Boko Haram : FinlandGuy no Vex ohh i know say no be wetin we agree but na the boys wey go the message,as they reach inside the Potiskum cattle market,three come cut liver run with the bombs na only 4 of bois carry on attack.
FinlandGuy : I think i go charge you for being incompetent
Boko Haram: Oga Finland no vex,next attack,i go make up to you,I go first catch de bois wey carry the bomb run.
FinlandGuy : How u wan take catch dem?
Boko Haram: Hahahahahaah No bi my bois,i know all dia level,as i dey talk to u now,i get info for mosque where dem dey now!
FinlandGuy : So if you catch dem wetin u do them?
Boko Haram : I go Kill dem straight way
FinlandGuy : Why naaa?
Boko Haram : Because dem fall my hand naaaa,if to say you no be person wey understand,you for sack me now,den how i want take feed my 18 wives,plus 34 children wey i get.
FinlandGuy : So ur wives don reach 18?
Boko Haram: Before nko,See wetin u dey talk self,make you dey there naa ,i don get additional 4 wey i wan marry now.These my bois wey die for this attack now,dia wives dey here,i wan marry dem join the 18 wey i get before.
FinlandGuy: Boko take am easy oooh, 18+4 =22 women,i think say i plenty women go make you inefficient for our mission.
Boko Haram: No worry,i sabi how to handle dem naaaaa dem bi mai mai to me.For say u dey go mosque and u dey read koran,u self go marry plenty and u go sabi how to handle dem.Make you dey dia naa, me i go marry pass mohammed self.If you need some,i go arrange 2 for you sharperly sharperly.
FinlandGuy: No worry Boko haram ,i get woman already,dat one don do for me.
Boko haram: But you neva tell me say u don grab one naa,which day wey that one happen,wetin her name naaa.
FinlandGuy : E Don tey naaa na today,Her name Na Open Reality.
Boko Haram: Oga Finland You sabi better thing oh. You self na guy man ooh.One thing be say dat ur woman hate mohammed well well anyway E no concern me shaa na dia wahala be dat shaa, every body for im own.I wish una well shaa Boko Haram : Ehh Oga Finland ohh
FinlandGuy : Yes Boko Haram
Boko Haram: Oga this last set of bomb wey u import,na correctini,i don even talk am before say u sabi better thing.
FinlandGuy : I import dem from Germany Naa, na ObamaGermany dey produce am.
Boko Haram: No wonder!!! Oga walahi dat ur broda dey mean,im just produce dis bomb make we take am dey do our allah work I hope say you buy many because i know wan waste time to level all the North.
FinlandGuy : Yes na,special made for allah work,we dey call quick action! and I don tell u say if run short age just flash me,i go understand say u need more bomb but de one wey i no go tolerate again na dis one wey u go tell me say ur bois carry my bomb run away.U sure say no bi sell u dey sell dem? Boko Haram: Oga Finland U no trust me again? I don promise u say e no go happen again.Forget this small mistake wey happen today,e no go happen again.I promise.
FinlandGuy : Now wey tension don dey for Yobe state,wetin be the next line of action?
Boko Haram: As we hammer day Yobe state,i see news say SSS+Eke and Army people dey around,so next target now na Adamawa state,U know say na there Atiku come from,so we go strike dia with this new bombs,Akitu go hear am.We go start from im university becos dat school too expensive,so go level am first.
FinlandGuy: This 34 wey die now shey xtains no follow?
Boko Haram: Aluh akubaru concern wetin allah work concern xtians na only malams we they attack,nothing concern us with xtians,our mission na to level the whole north naa,more over,xtains no dey fight an only warning warning dem dey warn,No be say dem dey warn us self,na FG dem warm,every time last warning!! Anyway xtains,easterners,southerners,south south,all those area no get problem but tell ur ibo people wey dey for North say make dem clear because these bois if dem enter mission dem no know who be who again.You know say dis allah work wey we do say e no easy and dis bois if dem wan go die like their eye dey red and dat time dem no fit differentiate xtians from Muslims.
FinlandGuy: Ok Boko i don hear you,i go call u again when i hear the next attack.
Boko Haram: Ok aga FinlandGuy,You don try to call,this time na central mosque for Adamawa be the second target after Atiku university,i no go make mistake again sir.After bombing,we go post video at Youtube for IBB and Burghari tell dem why we bomb the place.Remember to pay in some money like before,these bois need eat something before dem go die for suicide mission.
FinlandGuy : That one na sure banker!!!
Boko Haram:Confirm,i trust u for that one naa,you be correct guy,greet your woman for me,greet , ObamaGermany,Verah,funckinjoe,fcuk_islam,remember to tell ajanni and cadnare say we go pass dia house next Monday,make dem no run. alahu akubarrrInshialla
FinlandGuy: Ok my Boi byeeeeeeeeeeeee
YESTERDAY IS HISTORY ! TOMORROW IS MISTERY ! TODAY IS A GIFT. Posted: at 4-05-2012 02:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gastro at 4-05-2012 02:49 PM (13 years ago) (m) I dey salute Sir,How you dey today.
I m good thank u jare by brother, i dey for work ! take care
YESTERDAY IS HISTORY ! TOMORROW IS MISTERY ! TODAY IS A GIFT. Posted: at 4-05-2012 02:49 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ikwo1 at 4-05-2012 02:58 PM (13 years ago) (m) You just a bastard,u are calling people racist and forget that u are the most stupid racist.why picking on Igbo boys.why not condemn all,do u think is only Igbo that are in abroad?a lot of Nigerians,Yuruba,Igbo,Edo and even some educated hausas also.I expected you to call on all Nigerians to unite and fight this terror in other to make the land a better place.I expect you to call on all religion leaders to preach peace and unity to there congregations ,both Christian and Muslim leaders should join hand and eradicate this evil that is trying to grow wing in Nigeria.May be if ur broda hve traveled through the desert as u said,dont think that is everybody that traveled tru desert moron. Posted: at 4-05-2012 02:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ikwo1 at 4-05-2012 03:03 PM (13 years ago) (m) SEE I AM IGBO TOO FOOLS AND I CHOOSE WE IGBOS BECOS YOU GUYS ARE THE ONLY ONES SAYING STUPID THINGS HERE AND FOR YOUR INFO I HAVE BEEN THERE AND SEEN IT ALL WAKE UP AND STOP STUPID COMMENTS DIVIDE NAIJA,KILL HAUSA ETC IF NIGERIA IS YOUR FATHERS PROPERTY COME DIVIDE NOW GOD PUNISH UNA ALL
Pls were hve u been and what did u see all monkey.May be u travel tru the road ss u said and u were sent back and u think that Nigerians here are not going to school or doing something reasonable.if care is not taking,u will be a victim of all this bomb soon. Posted: at 4-05-2012 03:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ikwo1 at 4-05-2012 03:06 PM (13 years ago) (m)
You ibo,i dey laugh laugh.If you be Ibo,na ur type dey for North and una no dey greee go home na im make you dey talk trash.Fake Ibo man.Why u no go claim Iboman after abdul...... for NP here wey carry babariga cover face dey insult Ibos,later go remove babariga con carry suit like Bank manager come dey claim Ibo man.So ur case we don see am here tire no be today.
So Fifi,i hope u are not buying what that idiot is saying that he is an Igbo guy? bcos no tru son of Igbo will be stupid as he is. Posted: at 4-05-2012 03:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ikwo1 at 4-05-2012 03:08 PM (13 years ago) (m) GUY WHER I HAVE BEEN IN THIS WORLD TILL YOU DIE U WILL NOT SEE AND WE HAVE BBEN THERE AND KNOW THEY WHOLE LIES THATS WE ARE AGAINST ANY FORM OF DIVISION BECOS THAT IS WHAT THE WHOLE AGENDA IS ALL ABOUT .AND YOU IDIOT LEARN AND FIND OUT WHY SO MANY WARS AND DESTRUCTION ALL OVER THEY WORLD AND IF YOU THINK THAT IF NIGERIA IS DIVIDED YOU WILL BE FREE LET TELL YOU THAT YOU ARE THE BIGGEST JOKE EVER AND WE IGBOS WILL SUFFER MORE THAN ANY SET OF TRIBE KNOWN,WAKE UP AND USE UR BRAIN DIVIDE AND CONQUER IS THE GAME.YOU BIG PUNK  Hay,idiot,u hvnt been any were ok.Bcos u are just talking like a primitive bingo.So dont just come here and boast for us. Posted: at 4-05-2012 03:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ikwo1 at 4-05-2012 03:10 PM (13 years ago) (m) BECAUSE IF WE GO HOME THE SAME PEOPLE WEY DEY SHOUT BIAFRA GO DEY LOOK US LIKE OSSU AND YOU BEING AN IGBO MAN MEANS NOTHING AS WE ARE THE WORST HYPOCRITES OF ANY GENERATION I PREFER TO BE CALLED BEROM MAN THAN THAT.ABEG JO RELAX THEY DO UR CLEANING JOB FOR FINLAND THAT IS IF NO BE GHANA U DEY.EWU
With this ur comment now,i am convinced that u are not an Igbo man.I pity u for denying ur tribe in public. Posted: at 4-05-2012 03:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ikwo1 at 4-05-2012 03:23 PM (13 years ago) (m) u hve to be ashamed of denying ur tribe and ur family.shame to u and ur family bcos u deny them in public and try to claim Igbo Posted: at 4-05-2012 03:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jemodan at 4-05-2012 03:26 PM (13 years ago) (m) WHY ARE U MISLEADING PEOPLE THIS KADUNA BOMB BLAST PICTURE NEAR THE STADIUM WHY ARE U USING IT FOR POTISKUM MARKET ATTACK. Posted: at 4-05-2012 03:26 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
affolybee at 4-05-2012 03:30 PM (13 years ago) (m) this truly is the indicatyion that there is more to this bh issue than what the eye see. hhhhhhhhhhhhhhhmmmmmmmmmmmmmmmmmnnnnnnnnnnnn!!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 4-05-2012 03:30 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Angelita2 at 4-05-2012 03:51 PM (13 years ago) (m) Reply |
danny6 at 4-05-2012 04:10 PM (13 years ago) (m) You must be insane by posting this lackadaisical craps!!! Posted: at 4-05-2012 04:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 4-05-2012 04:16 PM (13 years ago) (m) SEE I AM IGBO TOO FOOLS AND I CHOOSE WE IGBOS BECOS YOU GUYS ARE THE ONLY ONES SAYING STUPID THINGS HERE AND FOR YOUR INFO I HAVE BEEN THERE AND SEEN IT ALL WAKE UP AND STOP STUPID COMMENTS DIVIDE NAIJA,KILL HAUSA ETC IF NIGERIA IS YOUR FATHERS PROPERTY COME DIVIDE NOW GOD PUNISH UNA ALL
No true Igbo man can beget such an insensitive and confused orchin like you! One Nigeria your balls!! Posted: at 4-05-2012 04:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 4-05-2012 04:18 PM (13 years ago) (m)
You ibo,i dey laugh laugh.If you be Ibo,na ur type dey for North and una no dey greee go home na im make you dey talk trash.Fake Ibo man.Why u no go claim Iboman after abdul...... for NP here wey carry babariga cover face dey insult Ibos,later go remove babariga con carry suit like Bank manager come dey claim Ibo man.So ur case we don see am here tire no be today.
Fifi boy, Your funny Posted: at 4-05-2012 04:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 4-05-2012 04:23 PM (13 years ago) (m) GUY WHER I HAVE BEEN IN THIS WORLD TILL YOU DIE U WILL NOT SEE AND WE HAVE BBEN THERE AND KNOW THEY WHOLE LIES THATS WE ARE AGAINST ANY FORM OF DIVISION BECOS THAT IS WHAT THE WHOLE AGENDA IS ALL ABOUT .AND YOU IDIOT LEARN AND FIND OUT WHY SO MANY WARS AND DESTRUCTION ALL OVER THEY WORLD AND IF YOU THINK THAT IF NIGERIA IS DIVIDED YOU WILL BE FREE LET TELL YOU THAT YOU ARE THE BIGGEST JOKE EVER AND WE IGBOS WILL SUFFER MORE THAN ANY SET OF TRIBE KNOWN,WAKE UP AND USE UR BRAIN DIVIDE AND CONQUER IS THE GAME.YOU BIG PUNK  We will whole heatedly accept you if you love Igbos rather than claiming what you are not Ok!! Posted: at 4-05-2012 04:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 4-05-2012 04:24 PM (13 years ago) (m) The river of shit is already flowing in the north and you motherfcukers are all gonna get drowned in it !!!, You shameless pig !!!, Your brazen and out spoken support for this terrorists shows you must be one of them !!! .  No doubt he is a boko harm's product!! Posted: at 4-05-2012 04:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 4-05-2012 04:25 PM (13 years ago) (m) WHY ARE U MISLEADING PEOPLE THIS KADUNA BOMB BLAST PICTURE NEAR THE STADIUM WHY ARE U USING IT FOR POTISKUM MARKET ATTACK.
leave the picture comment on the story,after all the picture and the story na de same thing. Posted: at 4-05-2012 04:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 4-05-2012 04:26 PM (13 years ago) (m) Calling.....................+234708975640024784...
FinlandGuy: Helo Helo
Boko Haram: Na who dey call us by this kain hour
FinlandGuy : Boko Harm Na FinlandGuy
BoKo Haram: Ahhh oga FinlandGuy how far naa U hear the gist?
FinlandGuy : I hear the lasted gist but the number no impress me at all
Boko Haram : FinlandGuy no Vex ohh i know say no be wetin we agree but na the boys wey go the message,as they reach inside the Potiskum cattle market,three come cut liver run with the bombs na only 4 of bois carry on attack.
FinlandGuy : I think i go charge you for being incompetent
Boko Haram: Oga Finland no vex,next attack,i go make up to you,I go first catch de bois wey carry the bomb run.
FinlandGuy : How u wan take catch dem?
Boko Haram: Hahahahahaah No bi my bois,i know all dia level,as i dey talk to u now,i get info for mosque where dem dey now!
FinlandGuy : So if you catch dem wetin u do them?
Boko Haram : I go Kill dem straight way
FinlandGuy : Why naaa?
Boko Haram : Because dem fall my hand naaaa,if to say you no be person wey understand,you for sack me now,den how i want take feed my 18 wives,plus 34 children wey i get.
FinlandGuy : So ur wives don reach 18?
Boko Haram: Before nko,See wetin u dey talk self,make you dey there naa ,i don get additional 4 wey i wan marry now.These my bois wey die for this attack now,dia wives dey here,i wan marry dem join the 18 wey i get before.
FinlandGuy: Boko take am easy oooh, 18+4 =22 women,i think say i plenty women go make you inefficient for our mission.
Boko Haram: No worry,i sabi how to handle dem naaaaa dem bi mai mai to me.For say u dey go mosque and u dey read koran,u self go marry plenty and u go sabi how to handle dem.Make you dey dia naa, me i go marry pass mohammed self.If you need some,i go arrange 2 for you sharperly sharperly.
FinlandGuy: No worry Boko haram ,i get woman already,dat one don do for me.
Boko haram: But you neva tell me say u don grab one naa,which day wey that one happen,wetin her name naaa.
FinlandGuy : E Don tey naaa na today,Her name Na Open Reality.
Boko Haram: Oga Finland You sabi better thing oh. You self na guy man ooh.One thing be say dat ur woman hate mohammed well well anyway E no concern me shaa na dia wahala be dat shaa, every body for im own.I wish una well shaa Boko Haram : Ehh Oga Finland ohh
FinlandGuy : Yes Boko Haram
Boko Haram: Oga this last set of bomb wey u import,na correctini,i don even talk am before say u sabi better thing.
FinlandGuy : I import dem from Germany Naa, na ObamaGermany dey produce am.
Boko Haram: No wonder!!! Oga walahi dat ur broda dey mean,im just produce dis bomb make we take am dey do our allah work I hope say you buy many because i know wan waste time to level all the North.
FinlandGuy : Yes na,special made for allah work,we dey call quick action! and I don tell u say if run short age just flash me,i go understand say u need more bomb but de one wey i no go tolerate again na dis one wey u go tell me say ur bois carry my bomb run away.U sure say no bi sell u dey sell dem? Boko Haram: Oga Finland U no trust me again? I don promise u say e no go happen again.Forget this small mistake wey happen today,e no go happen again.I promise.
FinlandGuy : Now wey tension don dey for Yobe state,wetin be the next line of action?
Boko Haram: As we hammer day Yobe state,i see news say SSS+Eke and Army people dey around,so next target now na Adamawa state,U know say na there Atiku come from,so we go strike dia with this new bombs,Akitu go hear am.We go start from im university becos dat school too expensive,so go level am first.
FinlandGuy: This 34 wey die now shey xtains no follow?
Boko Haram: Aluh akubaru concern wetin allah work concern xtians na only malams we they attack,nothing concern us with xtians,our mission na to level the whole north naa,more over,xtains no dey fight an only warning warning dem dey warn,No be say dem dey warn us self,na FG dem warm,every time last warning!! Anyway xtains,easterners,southerners,south south,all those area no get problem but tell ur ibo people wey dey for North say make dem clear because these bois if dem enter mission dem no know who be who again.You know say dis allah work wey we do say e no easy and dis bois if dem wan go die like their eye dey red and dat time dem no fit differentiate xtians from Muslims.
FinlandGuy: Ok Boko i don hear you,i go call u again when i hear the next attack.
Boko Haram: Ok aga FinlandGuy,You don try to call,this time na central mosque for Adamawa be the second target after Atiku university,i no go make mistake again sir.After bombing,we go post video at Youtube for IBB and Burghari tell dem why we bomb the place.Remember to pay in some money like before,these bois need eat something before dem go die for suicide mission.
FinlandGuy : That one na sure banker!!!
Boko Haram:Confirm,i trust u for that one naa,you be correct guy,greet your woman for me,greet , ObamaGermany,Verah,funckinjoe,fcuk_islam,remember to tell ajanni and cadnare say we go pass dia house next Monday,make dem no run. alahu akubarrrInshialla
FinlandGuy: Ok my Boi byeeeeeeeeeeeee
Guy idi too much huh! Posted: at 4-05-2012 04:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 4-05-2012 04:30 PM (13 years ago) (m) A fool like you should been killed long time ago by this so called Islamic group BH, is just a pity that you cannot see any disunity among Nigerians, since the Biafran war the Igbos are still suffering today in the hands of different tribes in Nigeria. this people have shown more of their effort in killing the Igbos because all most all the Igbos are Christians, they tell you they are killing in the name of Allah but have you aske your stupid self why they did not kill in the name of Allah when the late Yaradua was the President, they also did not kill when GJ was running for the last year of Mr. Yaradua because they never believe an Hausa man will ever leave that seat, I think I have been wasting my precious time with a fool, pls check the history of your country.
You find it very easy insulting people, your parent wasted their time when they where sleeping together to produce fool like you, they should have used that time to watch home videos or better still used that time to break melon.
Posted: at 4-05-2012 04:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
smile77 at 4-05-2012 04:31 PM (13 years ago) (m) nor b new tin 4 nija Posted: at 4-05-2012 04:31 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |