Love in a Mental Home (Page 4)

Date: 19-02-2009 4:47 pm (15 years ago) | Author: Christiantus Osuagwu
1 2 3 [4] 5
- lyinka at 25-02-2009 11:03 PM (15 years ago)
(m)
Pires I go suggest make you increase am to 1500 maybe he go socome

Posted: at 25-02-2009 11:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 26-02-2009 02:23 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Pires07 on 25-02-2009 07:48 PM
Quote from: Kristiantus on 25-02-2009 06:18 PM
Quote from: kido123 on 25-02-2009 05:44 PM
who dey beg for mtn card for here sef?
thank God you are here..... see help me warn pires make him no take wetin no good follow me play....
Grin Grin Grin Grin Grin
this ur babe must b very lucky cos u protect her like an egg.

good make in protect am oooo....who he go con protect if he no protect am ur gf.. Wink
Posted: at 26-02-2009 02:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 26-02-2009 08:00 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 26-02-2009 02:23 AM
Quote from: Pires07 on 25-02-2009 07:48 PM
Quote from: Kristiantus on 25-02-2009 06:18 PM
Quote from: kido123 on 25-02-2009 05:44 PM
who dey beg for mtn card for here sef?
thank God you are here..... see help me warn pires make him no take wetin no good follow me play....
Grin Grin Grin Grin Grin
this ur babe must b very lucky cos u protect her like an egg.

good make in protect am oooo....who he go con protect if he no protect am ur gf.. Wink

if him protect him gf, who go protect am, wetin make am dey sure say him gf nid protection from pires................hhhhhhhhhhhmmmmmmmmmmmmmmm i wonder
Posted: at 26-02-2009 08:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ekemluv at 26-02-2009 09:54 AM (15 years ago)
(f)
boy  u don try, na so so laugh laugh u dey give me. thanks
Posted: at 26-02-2009 09:54 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- iphie at 26-02-2009 10:16 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: ekemluv on 26-02-2009 09:54 AM
boy  u don try, na so so laugh laugh u dey give me. thanks
Posted: at 26-02-2009 10:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-02-2009 11:40 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 26-02-2009 10:16 AM
Quote from: ekemluv on 26-02-2009 09:54 AM
boy  u don try, na so so laugh laugh u dey give me. thanks
iphie, why you come change the guy to dog.... i dey fear you....
Posted: at 26-02-2009 11:40 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Victorwaves at 26-02-2009 11:47 AM (15 years ago)
(m)
good one.
Posted: at 26-02-2009 11:47 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Kristiantus at 26-02-2009 12:02 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Victorwaves on 26-02-2009 11:47 AM
good one.
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-02-2009 12:02 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- federico at 23-10-2010 02:29 AM (13 years ago)
(m)
i just repost this joke hoping it will make u stop crying!!!
Posted: at 23-10-2010 02:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brizio at 23-10-2010 02:37 AM (13 years ago)
(m)
u do well
Posted: at 23-10-2010 02:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 23-10-2010 02:48 AM (13 years ago)
(m)
kris don too cry from real...
Posted: at 23-10-2010 02:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brizio at 23-10-2010 02:58 AM (13 years ago)
(m)
na true u talk, and the cry no dey let am grow. as e be since na so im still dey
Posted: at 23-10-2010 02:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- asiimwe66 at 23-10-2010 03:00 AM (13 years ago)
(m)
HAHA HAHA..REAL MENTAL..
Posted: at 23-10-2010 03:00 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- bodeniyi at 23-10-2010 03:58 AM (13 years ago)
(m)
NICe REstructuring of the joke...
Posted: at 23-10-2010 03:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 23-10-2010 07:47 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: federico on 23-10-2010 02:48 AM
kris don too cry from real...
him dey cry for all the mental people for this forum wey dem no wan release from the mental home.  Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 23-10-2010 07:47 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- federico at 23-10-2010 11:37 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 23-10-2010 07:47 AM
Quote from: federico on 23-10-2010 02:48 AM
kris don too cry from real...
him dey cry for all the mental people for this forum wey dem no wan release from the mental home.  Grin Grin Grin Grin Grin Grin
u sabi kris well well
Posted: at 23-10-2010 11:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 23-10-2010 01:09 PM (13 years ago)
(m)
lol
Posted: at 23-10-2010 01:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Selu at 23-10-2010 02:56 PM (13 years ago)
(m)
Wow! nice one, her response
Posted: at 23-10-2010 02:56 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- federico at 23-10-2010 02:57 PM (13 years ago)
(m)
ok
Posted: at 23-10-2010 02:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmajenic1 at 24-10-2010 11:43 AM (13 years ago)
(m)
Nice one federico Grin Grin Grin
Posted: at 24-10-2010 11:43 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 [4] 5