NKEMJOU at 11-04-2009 02:16 AM (16 years ago) (f) Wey d funny angle na? Cos me no laugh o. na u sabi y u no laf oh... Posted: at 11-04-2009 02:16 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hahaha good one, Posted: at 11-04-2009 02:18 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Edwizzie at 11-04-2009 03:01 AM (16 years ago) (m) @the joke. Lol Posted: at 11-04-2009 03:01 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Recoverd at 11-04-2009 03:24 PM (16 years ago) (f) Lololol...N d black mail bigins! Posted: at 11-04-2009 03:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Lololol...N d black mail bigins!
must the mail be black? e fit be blue na! Posted: at 14-04-2009 10:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 14-04-2009 11:03 PM (16 years ago) (f) Lololol...N d black mail bigins!
must the mail be black? e fit be blue na! hheehe..funny dude Posted: at 14-04-2009 11:03 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Lololol...N d black mail bigins!
must the mail be black? e fit be blue na! hheehe..funny dude yes na, e go fit be white mail sef, why be say everything wey no gud na black, black sheep of the family, a black sunday, etc etc wetin sef? Posted: at 14-04-2009 11:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 14-04-2009 11:13 PM (16 years ago) (f) Lololol...N d black mail bigins!
must the mail be black? e fit be blue na! hheehe..funny dude yes na, e go fit be white mail sef, why be say everything wey no gud na black, black sheep of the family, a black sunday, etc etc wetin sef? hahaha,abeg i ddey chop no make rice come out of ma nose oo Posted: at 14-04-2009 11:13 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
eehn ehn, so u wan talk say u dey chop before? abi? u wan chop alone! make u dhl my own share of the rice sharp sharp! Posted: at 14-04-2009 11:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 14-04-2009 11:20 PM (16 years ago) (f) ok bring ur mouth come make i feed u Posted: at 14-04-2009 11:20 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
ok bring ur mouth come make i feed u
see my mouth for here! Posted: at 14-04-2009 11:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 14-04-2009 11:33 PM (16 years ago) (f) hahahahha...ok na mouth to outh oo,i no want dat mouth i want ur own Posted: at 14-04-2009 11:33 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
ok see my own here! u like am? Posted: at 14-04-2009 11:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 14-04-2009 11:38 PM (16 years ago) (f) kool enough Posted: at 14-04-2009 11:38 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
kool enough
i neva feel ur mouth na! Posted: at 14-04-2009 11:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 14-04-2009 11:54 PM (16 years ago) (f) haha...dats bcos u gave me a fake lip n mouth Posted: at 14-04-2009 11:54 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
WATIN UNA THEY FEEL GREATEST U NEVER HEAR SAY IRON LADY DON MARRY GET 2 PIKIN...I SORRY 4 U OO.. Posted: at 15-04-2009 01:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-04-2009 04:42 AM (16 years ago) (f) WATIN UNA THEY FEEL GREATEST U NEVER HEAR SAY IRON LADY DON MARRY GET 2 PIKIN...I SORRY 4 U OO..  hehehhe amebo of d year shhhhhhhh,if we collabo finish!! Posted: at 15-04-2009 04:42 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheenor at 15-04-2009 08:06 AM (16 years ago) (m) imao
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 15-04-2009 08:06 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheenor at 15-04-2009 08:07 AM (16 years ago) (m) imao
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 15-04-2009 08:07 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |