U must be a doctor (Page 2)

Date: 15-05-2012 6:19 pm (12 years ago) | Author: Joxel Excel
1 [2] 3 4
- jossy4reall at 16-05-2012 12:59 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 15-05-2012 11:59 PM
Joxcel , joxcel, joxcel, how many tyms i call u?
hmmmmmmmm
wetin bishop see run, if pastor see ram, e go die......
first go colect ur form.....





see bad belle pple...........wetin concern bishop wit pastor hia? make bishop dey see 4 him side and make pastor dey see 4 him side.......stop poke nosing

Posted: at 16-05-2012 12:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 16-05-2012 01:04 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Joxcel on 16-05-2012 08:27 AM
Jossy o,u been tink say i no knw say u b grl? Form 4 wetin na...ok o,hw i go tak colect am@kaycee




Joxcel who dey tell u say I be gal??....anywayz I go take dat as a compliment 4rm u but u shuld knw dat its embarrassing 2 me if u dey refer me as a gal........abeg ooo....I be full grown man not half and I like u......so no allow dem 2 poison ur mind 4 wia I dey

Posted: at 16-05-2012 01:04 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 16-05-2012 02:30 PM (12 years ago)
(m)
joxcel  and jossy what a pawafool combinashun,,,,,,
joxcel abeg go chumyli office go colect ur Pb4 and copycat form joor......
Posted: at 16-05-2012 02:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 16-05-2012 02:52 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 16-05-2012 12:58 PM
I never see the yoke b4 Na abi Na u wan tell me Waitin never c




ok..,dat 1 difference.... but I hope u notice say d gal no bad at all

Posted: at 16-05-2012 02:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 16-05-2012 02:58 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 16-05-2012 02:30 PM
joxcel  and jossy what a pawafool combinashun,,,,,,
joxcel abeg go chumyli office go colect ur Pb4 and copycat form joor......




so u knw and u wan come dispawa d combination huh........she no nid d form again sef........I go generate a new form wey she go use turn d pb4 2 new joke Cool

Posted: at 16-05-2012 02:58 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 16-05-2012 05:17 PM (12 years ago)
another  Undecided booo
Posted: at 16-05-2012 05:17 PM (12 years ago) |
Reply
- chummyli at 16-05-2012 06:59 PM (12 years ago)
(f)
Hahahahaaa am even selling d forms now so jossy na u go pay for ur gal naa

Posted: at 16-05-2012 06:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 16-05-2012 07:05 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 16-05-2012 06:59 PM
Hahahahaaa am even selling d forms now so jossy na u go pay for ur gal naa



if she decide 2 buy den na she go pay.............she never bcome my gal now........but if she seek my opinion den she no go buy am

Posted: at 16-05-2012 07:05 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Joxcel at 16-05-2012 07:12 PM (12 years ago)
(f)
Chummyli,u were d same pesn dt directd me 2 get d form 4rm zeigbo n misisipi. Nw na u dy sel d form...i confuse o
Posted: at 16-05-2012 07:12 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- jossy4reall at 16-05-2012 07:18 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Joxcel on 16-05-2012 07:12 PM
Chummyli,u were d same pesn dt directd me 2 get d form 4rm zeigbo n misisipi. Nw na u dy sel d form...i confuse o



Joxcel thank u very much..............u see hw hypocritical they can be........she have bcome d seller over night...,just 2 collect money 4rm Jossy....@ Chummyli.., e no go work 4 u

Posted: at 16-05-2012 07:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 16-05-2012 07:23 PM (12 years ago)
(m)
Coughing n passing

Posted: at 16-05-2012 07:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 16-05-2012 08:10 PM (12 years ago)
(m)
beta make u dey run wit dat ur coughing or u put am 4 ur pocket when u pass finish u bring am out

Posted: at 16-05-2012 08:10 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 16-05-2012 09:23 PM (12 years ago)
(f)
Hahahahaaa una no wan my club to progress? Na me u go buy d form as of now cos zeigbo get serious cough n missispanky d mourn her heart break kkk..
@jossy I no say u stingy wella dats y dos gals left u naa

Posted: at 16-05-2012 09:23 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 16-05-2012 09:39 PM (12 years ago)
(m)
Azu anu uka.......chummyli ur plight no go work.......just bcuz u wan collect money datz y u caused missispanky heartbreak and send cough 2 zeigbo...and u think say u go fit  pour sand 4 my garri.......na lie.........I dey watch u wella Roll Eyes

Posted: at 16-05-2012 09:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 16-05-2012 09:44 PM (12 years ago)
(f)
Wit ur onyokometre?

Posted: at 16-05-2012 09:44 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 16-05-2012 10:35 PM (12 years ago)
(m)
chumyli ubiam hold u tyt, d forms na for free, y u wan open shop for here na?  joxcel if u just gree for jossy, i go give u d form, but remember say once u r in dia is no goin back, think well b4 u enta, @jossy onye ogonogo amu.
ogbono
Posted: at 16-05-2012 10:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 17-05-2012 10:35 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 16-05-2012 10:35 PM
chumyli ubiam hold u tyt, d forms na for free, y u wan open shop for here na?  joxcel if u just gree for jossy, i go give u d form, but remember say once u r in dia is no goin back, think well b4 u enta, @jossy onye ogonogo amu.
ogbono




KC KC KC hmmm..., anywayz egusi

Posted: at 17-05-2012 10:35 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- pheobe4r at 17-05-2012 11:01 AM (12 years ago)
(f)
Great
Posted: at 17-05-2012 11:01 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Joxcel at 17-05-2012 01:01 PM (12 years ago)
(f)
Bia,KC abi u don turn Jossy spokesman? Chummyli na so d owu n'asa gi reach?
Posted: at 17-05-2012 01:01 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- jossy4reall at 17-05-2012 01:37 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Joxcel on 17-05-2012 01:01 PM
Bia,KC abi u don turn Jossy spokesman? Chummyli na so d owu n'asa gi reach?




Leave Chummyli 4 me........I wil treat her fkup............Meanwhile., KC is not my spokes man......I dont even like as he interfere in dis matter....... but I think I have pleaded 2 d extent dat it touches his heart.....so plz let me into ur world so we can explore dis life 2geda....Think of d happiness I will bring 2 ur life....think of hw we gonna enjoy d life 3geda...........think of the beatiful combination of our names.., Jossy & Joxcel

PLZ MARRY ME

Posted: at 17-05-2012 01:37 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions