kaycee22 at 20-05-2012 08:02 PM (12 years ago) (m) thonya if d@ man disturb u again, write im name for noize maker..... Posted: at 20-05-2012 08:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amebo
I dey try 2 be update not ur kind of amebo wey dey gossip wit flies if e no see any person around @KC come 2 joint wia dem dey sell palmie.........I go give u d key 2 aso raok
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-05-2012 08:04 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 20-05-2012 08:07 PM (12 years ago) (m) jossy i get flat taya, put the key for katapault, shoot am come the direction of d@ igbo joint, i go kolet ram for dia , tanku,,,, thonya i go soon knok for ur gate now... ogbono Posted: at 20-05-2012 08:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thonya at 20-05-2012 08:14 PM (12 years ago) (f) My dogs neffa bark?? Posted: at 20-05-2012 08:14 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kaycee22 at 20-05-2012 08:47 PM (12 years ago) (m) i don buy kwilikwili for ur dogs aka (ekuke) dema hunga bingos, u neffa arrange good 1 1 1 a day u dey train dog. abi ur dogs dey chop 0 1 0 too? ogbono abeg open ur gate joor.. Posted: at 20-05-2012 08:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
youngrashy at 20-05-2012 09:50 PM (12 years ago) (m) Is dis a joke forum or a toast forum? Posted: at 20-05-2012 09:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jossy i get flat taya, put the key for katapault, shoot am come the direction of d@ igbo joint, i go kolet ram for dia , tanku,,,, thonya i go soon knok for ur gate now... ogbono
I go put am 4 gun shoot am 4 d direction wia u dey smoke igbo........den u go collect an dia....weda u die or injure.., e no concern me cuz na wetin u talk, na im I do
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-05-2012 10:33 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 20-05-2012 10:43 PM (12 years ago) (m) Is dis a joke forum or a toast forum?
U deff for eye, abi u blind for nose? jossy no worry i don reach dia, na me u wan take how to pull triga.... igbanaki Posted: at 20-05-2012 10:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thonya at 20-05-2012 11:25 PM (12 years ago) (f) Hahahaha..kaycee my dogs dey chop 2 2 3 oo Posted: at 20-05-2012 11:25 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kaycee22 at 20-05-2012 11:37 PM (12 years ago) (m) Hahahaha..kaycee my dogs dey chop 2 2 3 oo
meanin ...  ?? Posted: at 20-05-2012 11:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thonya at 20-05-2012 11:38 PM (12 years ago) (f) Ask google Posted: at 20-05-2012 11:38 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Joxcel at 21-05-2012 08:43 AM (12 years ago) (f) Hmmm...kc na dia ur eye dey nw,u dn dey do house2hauz feloshp,abi? Posted: at 21-05-2012 08:43 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
zeigbo at 21-05-2012 10:44 AM (12 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 21-05-2012 10:44 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 21-05-2012 12:55 PM (12 years ago)  boo Posted: at 21-05-2012 12:55 PM (12 years ago) | | |
Reply |
you are right Posted: at 21-05-2012 01:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thonya at 21-05-2012 01:26 PM (12 years ago) (f) Na una knw o Posted: at 21-05-2012 01:26 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 21-05-2012 05:34 PM (12 years ago) still  boo Posted: at 21-05-2012 05:34 PM (12 years ago) | | |
Reply |
kaycee22 at 21-05-2012 07:55 PM (12 years ago) (m) Hmmm...kc na dia ur eye dey nw,u dn dey do house2hauz feloshp,abi?
wetin be ur problem now? if ur house gud for fellowship or felowgoat d@ 1 na u n jossy wahala, i dey my lane, abeg u in d myti name of Jesu biko nne, leave amebor so d@ u n jossy go fit stay 2geda 4eva, thonya abeg no mind bad belle pipo, make we just dey jolly dey go.... OSONDI OWENDI OGBONO.... Posted: at 21-05-2012 07:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thonya at 21-05-2012 08:48 PM (12 years ago) (f) hmmmm Posted: at 21-05-2012 08:48 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zeigbo at 23-05-2012 01:51 AM (12 years ago) (m) Hmmm
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 23-05-2012 01:51 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |