kelvin500 at 23-05-2012 09:55 AM (12 years ago) (m) hmm nice,congrats till nothing do you both part. Posted: at 23-05-2012 09:55 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 09:55 AM (12 years ago) (f) senseless nd stupid boy from a useless suicide bombers almajiri family.. dirty filth
You are a woman, learn to accommodate people. Posted: at 23-05-2012 09:55 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 09:57 AM (12 years ago) (f) please ooo.which sopiebaby una dey talk sef,,three weeks ago her boss give 6.4million and others gift on her brithday and thinking how to marry the boss.now una dey tell say she don grab another man ..after the boss ..this calabar girl nawa ooooo
You are a man with three tongue. Learn to use only one. Posted: at 23-05-2012 09:57 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
50scent at 23-05-2012 10:00 AM (12 years ago) (m) Me and Treasure 2 go announce our own
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 23-05-2012 10:00 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I just deh think, no bi say na real think, in short i just deh imagin, Naaa! i just deh reason, finally, i just deh think, after d fun 4 beach, wetin come happen  , where deh come go  , wetin deh come do  i still deh think shaa, i never finish think  Curious chicken Posted: at 23-05-2012 10:01 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 23-05-2012 10:03 AM (12 years ago) (f) Na by force to comment   babes..how was ur nyt jare
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 23-05-2012 10:03 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 10:03 AM (12 years ago) (f) sophibaby na u dey grab men,,abi na men dey grab u..emmmmmmmmmmmmmm..this calabar nawa for u ..u dey change men like water..what about your boss..,,u don finish with that one ..sophiebaby problem dey..what about your kids and your first husband..eeeeemmmmmmmmm..easy come easy go..at your service..go ahead..nothing we no go hear or see for here ooooo..
Stupid you, and how is this your business? As she no allow you tail, tail her. Grow up. Posted: at 23-05-2012 10:03 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 23-05-2012 10:04 AM (12 years ago) (f) Me and Treasure 2 go announce our own
i cant wait
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 23-05-2012 10:04 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 10:06 AM (12 years ago) (f) Me and Treasure 2 go announce our own
Stupid you, i will send bees to you very soon. Posted: at 23-05-2012 10:06 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 10:09 AM (12 years ago) (f) Ok mamafly can u make me to understand, Sophiebaby said she'll beep me later nd I'm still waiting for ur guys to clear my tots. The Universe is changed, our life is what our tots make of it......[/size][/i][/b]
Posted: at 23-05-2012 10:09 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
50scent at 23-05-2012 10:12 AM (12 years ago) (m) Stupid you, i will send bees to you very soon.  Woman ! Nothing will stop me this year, I have wait long enough  Sophie don do her own, im tired of bachelorete sorry bachelorhood
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 23-05-2012 10:12 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 23-05-2012 10:14 AM (12 years ago) (m) You are a man with three tongue. Learn to use only one.
na my own u go hear ..wetin me i do u for this place..from the very first day i join NP u start to follow me from one place to another...T2 wetin i do u for GOD sake..why my comment dey sweet u ..please ooo just let me be ,,no be u get NP ..abeg u ..your own is getting too much ,,i don warn u ..live me alone ,,no be u born me ..just do your thing your way please oooo..na u dey look for my trouble so.. Posted: at 23-05-2012 10:14 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 23-05-2012 10:14 AM (12 years ago) (m) You are a man with three tongue. Learn to use only one.
na my own u go hear ..wetin me i do u for this place..from the very first day i join NP u start to follow me from one place to another...T2 wetin i do u for GOD sake..why my comment dey sweet u ..please ooo just let me be ,,no be u get NP ..abeg u ..your own is getting too much ,,i don warn u ..live me alone ,,no be u born me ..just do your thing your way please oooo..na u dey look for my trouble so.. Posted: at 23-05-2012 10:14 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Am looking for her as welll.... i gat go inbox her facebook Posted: at 23-05-2012 10:15 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 23-05-2012 10:15 AM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 23-05-2012 10:16 AM (12 years ago) (m) Reply |
50scent at 23-05-2012 10:16 AM (12 years ago) (m) i cant wait
God bless you, who does not like better thing T2 is too sexy for my liking
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 23-05-2012 10:16 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 10:17 AM (12 years ago) (f) You better start to explain yourself, if people have been fooled with this picture You are there smiling like a candy to a baby... so what happen ? Unless you explain we wont know what happened
As you no see naked foto post again, na explaination you want, huh. Posted: at 23-05-2012 10:17 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
50scent at 23-05-2012 10:18 AM (12 years ago) (m) Am looking for her as welll.... i gat go inbox her facebook  Bia no worry, i can't allow a lion to watch over my lamb? thanks
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 23-05-2012 10:18 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 10:19 AM (12 years ago) (f) Woman ! Nothing will stop me this year, I have wait long enough  Sophie don do her own, im tired of bachelorete sorry bachelorhood  Bia..small boy, you wan cry this morning??? Posted: at 23-05-2012 10:19 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |