50scent at 23-05-2012 10:20 AM (12 years ago) (m) As you no see naked foto post again, na explaination you want, huh.
Change we can believe in , Have been changed by your words so I inbox my friend in crime so we no dey post am again Guess thats what made you a good housewife
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 23-05-2012 10:20 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 23-05-2012 10:21 AM (12 years ago) (m) Stupid you, and how is this your business? As she no allow you tail, tail her. Grow up.
na u sabi that one ..u Grow down Posted: at 23-05-2012 10:21 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 23-05-2012 10:21 AM (12 years ago) (m) Bia..small boy, you wan cry this morning???
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 23-05-2012 10:21 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 10:22 AM (12 years ago) (f) na my own u go hear ..wetin me i do u for this place..from the very first day i join NP u start to follow me from one place to another...T2 wetin i do u for GOD sake..why my comment dey sweet u ..please ooo just let me be ,,no be u get NP ..abeg u ..your own is getting too much ,,i don warn u ..live me alone ,,no be u born me ..just do your thing your way please oooo..na u dey look for my trouble so..
Why i no go see your own, as you be Mr talk all. learn to seal your  small. Posted: at 23-05-2012 10:22 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ZION7ZION at 23-05-2012 10:23 AM (12 years ago) (m) Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 10:24 AM (12 years ago) (f) Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 10:26 AM (12 years ago) (f) Change we can believe in , Have been changed by your words so I inbox my friend in crime so we no dey post am again Guess thats what made you a good housewife  So you dey fear wetin i go do you, hmmmmm, good boy. Posted: at 23-05-2012 10:26 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
50scent at 23-05-2012 10:26 AM (12 years ago) (m) Please forgive me I know not what I do
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 23-05-2012 10:26 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 10:27 AM (12 years ago) (f) na u sabi that one ..u Grow down
I see. Onye nsogbu. Posted: at 23-05-2012 10:27 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 23-05-2012 10:28 AM (12 years ago) (m) Why i no go see your own, as you be Mr talk all. learn to seal your  small. i hear u ..i no body for fight ,,i just come from work abeg u ma..T2 i beg u with God please this morning.. Posted: at 23-05-2012 10:28 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
dickman2 at 23-05-2012 10:32 AM (12 years ago) (m) Why i no go see your own, as you be Mr talk all. learn to seal your  small. say me talk truth na ,i be bad preson..u no dey here wen she dey date her boss three weeks ago..why we nigeria no like truth ..na u sabi that one i don talk my own .. Posted: at 23-05-2012 10:32 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
gudluck......nd play safe Posted: at 23-05-2012 10:32 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 10:32 AM (12 years ago) (f) Reply |
50scent at 23-05-2012 10:33 AM (12 years ago) (m) So you dey fear wetin i go do you, hmmmmm, good boy.
hehe, man not boy
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 23-05-2012 10:33 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 10:34 AM (12 years ago) (f) say me talk truth na ,i be bad preson..u no dey here wen she dey date her boss three weeks ago..why we nigeria no like truth ..na u sabi that one i don talk my own ..
Onye ike. All na her get am no be you, learn one thing which is Posted: at 23-05-2012 10:34 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
See early mornin vexin..kool dannnnnn Posted: at 23-05-2012 10:35 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 23-05-2012 10:37 AM (12 years ago) (f) If you be man, you for no still be  but as you be boy, you still dey bac................. Posted: at 23-05-2012 10:37 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
MYKELGUY at 23-05-2012 10:41 AM (12 years ago) (m) sophie is not too sure of wht she wants........................all na film trick Posted: at 23-05-2012 10:41 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 23-05-2012 10:42 AM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 23-05-2012 10:42 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |