Stingy patners (Page 9)

Date: 09-03-2009 10:56 pm (16 years ago) | Author: Kome
1 ... 6 7 8 [9] 10
- Rify at 14-03-2009 11:11 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Pires07 on 14-03-2009 11:01 AM
Quote from: Kennee on 14-03-2009 10:45 AM
Which Form-ation yu come dey na my Baby?  Cool
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
abeg make una no use laf kill me dis morning oh.

Make dem no kill u 4me oo especially nt on ur buffday

Posted: at 14-03-2009 11:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 14-03-2009 11:15 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Rify on 14-03-2009 11:11 AM
Quote from: Pires07 on 14-03-2009 11:01 AM
Quote from: Kennee on 14-03-2009 10:45 AM
Which Form-ation yu come dey na my Baby?  Cool
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
abeg make una no use laf kill me dis morning oh.

Make dem no kill u 4me oo especially nt on ur buffday
abi?

Posted: at 14-03-2009 11:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 14-03-2009 11:21 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Rify on 14-03-2009 10:56 AM
Quote from: Kennee on 14-03-2009 10:47 AM
Quote from: bigbaby on 12-03-2009 11:15 PM
hold oooooooooooooooooooooo kenneeeee how many wifez u get

My Baby, Dat Question no get answer oo... Una Plenty well well ooo  Lips Sealed Lips Sealed

Oh! Mazi was so rite..Words of an old man.
Ama take d nxt flight

 Grin Grin Grin Grin Dem don Book all the Flights, so yu ain't going no where  Kiss Kiss Kiss

Posted: at 14-03-2009 11:21 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 14-03-2009 11:22 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Rify on 14-03-2009 11:11 AM
Quote from: Pires07 on 14-03-2009 11:01 AM
Quote from: Kennee on 14-03-2009 10:45 AM
Which Form-ation yu come dey na my Baby?  Cool
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
abeg make una no use laf kill me dis morning oh.

Make dem no kill u 4me oo especially nt on ur buffday

Chei!!! See LovesS

Posted: at 14-03-2009 11:22 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pires07 at 14-03-2009 11:30 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on 14-03-2009 11:22 AM
Quote from: Rify on 14-03-2009 11:11 AM
Quote from: Pires07 on 14-03-2009 11:01 AM
Quote from: Kennee on 14-03-2009 10:45 AM
Which Form-ation yu come dey na my Baby?  Cool
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
abeg make una no use laf kill me dis morning oh.

Make dem no kill u 4me oo especially nt on ur buffday

Chei!!! See LovesS
agape one.
u knw she's my sister in Christ.
lol

Posted: at 14-03-2009 11:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 14-03-2009 11:36 AM (16 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin l Believe yu, when una go go for Nite Prayer together?  Cool Cool

Posted: at 14-03-2009 11:36 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mazi at 14-03-2009 11:52 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Rify on 14-03-2009 11:11 AM
Quote from: Pires07 on 14-03-2009 11:01 AM
Quote from: Kennee on 14-03-2009 10:45 AM
Which Form-ation yu come dey na my Baby?  Cool
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
abeg make una no use laf kill me dis morning oh.

Make dem no kill u 4me oo especially nt on ur buffday
see sharp babe....cross carpeting immediately Grin
Posted: at 14-03-2009 11:52 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 14-03-2009 11:56 AM (16 years ago)
(f)
 Cool

Posted: at 14-03-2009 11:56 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 14-03-2009 11:58 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: mazi on 14-03-2009 11:52 AM
Quote from: Rify on 14-03-2009 11:11 AM
Quote from: Pires07 on 14-03-2009 11:01 AM
Quote from: Kennee on 14-03-2009 10:45 AM
Which Form-ation yu come dey na my Baby?  Cool
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
abeg make una no use laf kill me dis morning oh.

Make dem no kill u 4me oo especially nt on ur buffday
see sharp babe....cross carpeting immediately Grin

l'm Disappointed my Brother  Embarrassed

Posted: at 14-03-2009 11:58 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Rify at 14-03-2009 12:00 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: mazi on 14-03-2009 11:52 AM
Quote from: Rify on 14-03-2009 11:11 AM
Quote from: Pires07 on 14-03-2009 11:01 AM
Quote from: Kennee on 14-03-2009 10:45 AM
Which Form-ation yu come dey na my Baby?  Cool
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
abeg make una no use laf kill me dis morning oh.

Make dem no kill u 4me oo especially nt on ur buffday
see sharp babe....cross carpeting immediately Grin

I no fit carry last

Posted: at 14-03-2009 12:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 14-03-2009 12:02 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on 14-03-2009 11:58 AM
Quote from: mazi on 14-03-2009 11:52 AM
Quote from: Rify on 14-03-2009 11:11 AM
Quote from: Pires07 on 14-03-2009 11:01 AM
Quote from: Kennee on 14-03-2009 10:45 AM
Which Form-ation yu come dey na my Baby?  Cool
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
abeg make una no use laf kill me dis morning oh.

Make dem no kill u 4me oo especially nt on ur buffday
see sharp babe....cross carpeting immediately Grin

l'm Disappointed my Brother  Embarrassed
bros...u no give am number
Posted: at 14-03-2009 12:02 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Rify at 14-03-2009 12:08 PM (16 years ago)
(f)
Meaning?

Posted: at 14-03-2009 12:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 14-03-2009 12:18 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: mazi on 14-03-2009 12:02 PM
Quote from: Kennee on 14-03-2009 11:58 AM
Quote from: mazi on 14-03-2009 11:52 AM
Quote from: Rify on 14-03-2009 11:11 AM
Quote from: Pires07 on 14-03-2009 11:01 AM
Quote from: Kennee on 14-03-2009 10:45 AM
Which Form-ation yu come dey na my Baby?  Cool
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
abeg make una no use laf kill me dis morning oh.

Make dem no kill u 4me oo especially nt on ur buffday
see sharp babe....cross carpeting immediately Grin

l'm Disappointed my Brother  Embarrassed
bros...u no give am number

Yes oo, l told her she's the one and Only and She still dey Melesket

Posted: at 14-03-2009 12:18 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mazi at 14-03-2009 12:22 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on 14-03-2009 12:18 PM
Quote from: mazi on 14-03-2009 12:02 PM
Quote from: Kennee on 14-03-2009 11:58 AM
Quote from: mazi on 14-03-2009 11:52 AM
Quote from: Rify on 14-03-2009 11:11 AM
Quote from: Pires07 on 14-03-2009 11:01 AM
Quote from: Kennee on 14-03-2009 10:45 AM
Which Form-ation yu come dey na my Baby?  Cool
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
abeg make una no use laf kill me dis morning oh.

Make dem no kill u 4me oo especially nt on ur buffday
see sharp babe....cross carpeting immediately Grin

l'm Disappointed my Brother  Embarrassed
bros...u no give am number

Yes oo, l told her she's the one and Only and She still dey Melesket
wot a great honor to her
Posted: at 14-03-2009 12:22 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 14-03-2009 12:25 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Rify on 14-03-2009 12:08 PM
Meaning?
meaning dat solomon has as many as possible...don't forget d second group(concubines)
nd they were all happy just to b receiving oga's humping nd bumping blessings Grin
Posted: at 14-03-2009 12:25 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Rify at 14-03-2009 12:26 PM (16 years ago)
(f)
I will pass

Posted: at 14-03-2009 12:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 14-03-2009 12:32 PM (16 years ago)
(m)
just like dat?
Posted: at 14-03-2009 12:32 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Rify at 14-03-2009 12:36 PM (16 years ago)
(f)
Yes

Posted: at 14-03-2009 12:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 14-03-2009 12:40 PM (16 years ago)
(m)
l no even understand again ooo

Posted: at 14-03-2009 12:40 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- SAmyrocko at 14-03-2009 02:13 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: akjasper on 12-03-2009 05:11 PM
Quote from: SAmyrocko on 12-03-2009 04:56 PM
Quote from: mazi on 12-03-2009 04:53 PM
Quote from: akjasper on 12-03-2009 04:48 PM
I hate stingy girls...and it sucks....

U spend for dem but they titen up there blessing..
so u recieve ya blessing 4rm women...
u must like sugarcane too much Grin


abi?? e dey for him body. Grin

you wont understand.

Posted: at 14-03-2009 02:13 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10

Featured Discussions