








My dear, i no sure say na me dem dey talk about ooo. Nobody sabi me sef for here.




Posted: at | |
Quote from: open_reality on 7-06-2012 10:43 PM wonderful!!! So i be celebrity and i no even know sef? yesooo you are more dan celebrant , all NP no who you bi, both d haters and bh, dem all no u, well i have take permeation from ROYAlPRINCE77 , the prince of prince, to bi one of ur follower. hahaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() My dear, i no sure say na me dem dey talk about ooo. Nobody sabi me sef for here. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: icephas on 8-06-2012 01:13 AM A man should not hit a woman or any human but zainab made bad mistake so she should have apologies and try to end the thing, that is what a real woman should do not leave her seat asking for a fright on what grounds or what right has she to looks at the guy washing up..? Zainab is much guilt than the guy. lets get the facts right, a women took advantage of a men washing up instead of apologizing she took a fight should we ignore that because she is a woman...? this is emotions we are talking about. its a show and both of them dont deserve to be there after the first fight so i put it to the officials of the show, they encourage the fight to get to this level. For zainba she is a disgrace to womanhood and she just told the world her mama never train her well. i no dey support evil, standing ovation. Very well spoken and very wise for u jaree
| |||||
Dis gurl was wrong also, so make una nor dey form for me here..... she requested for a slap and the guy gave her a nice one... some yeye gurls need to be slapped which me and you know better. Reply
| |||||
BY THE TIME MY SECOND CHILD IS 15 YEARS OLD ME AND HIS FATHER WILL SEND HER TO LEARN HOW TO FIGHT IN JAPAN SCHOOL JUST BECAUSE OF MEN LIKE THIS OR ANY MAN WHO WILL LAY HANDS ON HER SHE WILL BEAT THEM UP TO DEATH FOR NOW MY SON IS WITH HIS MASTER IN JAPAN HIS FIGHT TEACHER HE WILL ALSO TEACH HIM TO NOT SLAPPED A WOMAN . Reply
| |||||
Quote from: emnoeasy on 7-06-2012 10:24 PM sister you fine no be joke, na this ur laugh na em i like pass, i dey hear about u for radio, television, face-book, badoo and newspaper, dem dey talk about you every day, open_reality for NP, i don come and do see, you too much. i still dey read my book to see if i go no book like you but em no easy at tall, standing ovation for you. LMAO ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ROYAlPRINCE77 on 7-06-2012 09:30 PM which laptop na neighbor phone he just borrow for some days.......i think na china battery the phone de use becos i see am de online and offline all the time and i know say na phone wahala or power holding no gree bring light make him charge am come and abuse person 4 here. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
phyuk all bitches who try to peep a guy having shower. she even said on her interview that she want to have sex. shameless idiot Reply
| |||||
if she wants sex yy shouldnt her leave the BBS so dat she can go and have it at large. yy is she peeping in the bath room when she did not know who is there. just cant hold herself kissing every male and female in the house. shame on her Reply
| |||||
Quote from: olladelle on 8-06-2012 02:24 AM Dis gurl was wrong also, so make una nor dey form for me here..... she requested for a slap and the guy gave her a nice one... some yeye gurls need to be slapped which me and you know better. ur right guy!
| |||||
The big brother sex game attract no comment here. Reply
| |||||
Quote from: emnoeasy on 8-06-2012 02:02 AM yesooo you are more dan celebrant , all NP no who you bi, both d haters and bh, dem all no u, well i have take permeation from ROYAlPRINCE77 , the prince of prince, to bi one of ur follower. hahaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ROYAlPRINCE77 on 8-06-2012 09:19 AM If you really wants to be among us you have to wait for the chiarman people of biafra here in naija pal(finlandguy) to come and welcome you and also let you know our rules and regulation and make sure you are not one of our enemies(aboki) i will be back let me rush to his office and inform him. HAHAHAHAHAHAH royalrince himself. Abeg where my yori yori na na? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emnoeasy on 7-06-2012 10:24 PM sister you fine no be joke, na this ur laugh na em i like pass, i dey hear about u for radio, television, face-book, badoo and newspaper, dem dey talk about you every day, open_reality for NP, i don come and do see, you too much. i still dey read my book to see if i go no book like you but em no easy at tall, standing ovation for you. Bros if U wan toast her,toast her in a digital and modern style, no deh toast her like say U deh toast all dis small girls weh deh sell U Okpa for Ogbaete Market,which kin primitive toasting bi dis ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ROYAlPRINCE77 on 8-06-2012 09:19 AM If you really wants to be among us you have to wait for the chiarman people of biafra here in naija pal(finlandguy) to come and welcome you and also let you know our rules and regulation and make sure you are not one of our enemies(aboki) i will be back let me rush to his office and inform him. My prince, you are full of wisdom more blessing for you and Mr chairman finlandguy, i dey una side any were una dey na there i go dey, to hell with any biafran and christian haters. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 8-06-2012 12:13 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ZION7ZION on 8-06-2012 09:23 PM Bros if U wan toast her,toast her in a digital and modern style, no deh toast her like say U deh toast all dis small girls weh deh sell U Okpa for Ogbaete Market,which kin primitive toasting bi dis ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emnoeasy on 9-06-2012 12:47 AM i dey laff kikikikiki........dey go like person wey win biafra lottery una too much 4 here, i don come i don see, my brother no be toast i dey toast am and i no fit toast am na finlandguy property be that, abi u wan mak em sack me for here? i hope so, well shaa, toasting no deh work for Naija babes dis days, na to pack your Range in a strategic place, come out of your car, no smile, just bring out two or more bundles of N1000 Notes and wave it in the Air, just the way some local chief priest waves a life chicken when dey are doing some incantation, then go back to your car, wait for 2mins, Brethren , surely they shall Gather ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emnoeasy on 9-06-2012 12:40 AM OMG, only that welcome wey u tell me don dey make dance like person wey win biafra lottery. i do come i do see na true dem talkoo, finlandguy for u forever. Thank you oooo my brother. Me and my yori yori go invite you for our wedding. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ZION7ZION on 9-06-2012 01:26 PM i hope so, well shaa, toasting no deh work for Naija babes dis days, na to pack your Range in a strategic place, come out of your car, no smile, just bring out two or more bundles of N1000 Notes and wave it in the Air, just the way some local chief priest waves a life chicken when dey are doing some incantation, then go back to your car, wait for 2mins, Brethren , surely they shall Gather ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 9-06-2012 02:03 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() you no follow, my dear, you deh another level, am talking about all those yoriyori,facebook,BB small girls
|
Boko Haram, ISWAP Kill Three Soldiers in Attack On Borno Military Base
Police Recover Horn,Black Soap, Charms From Suspect Who Killed Final Year Student,Yetunde Lawal
American Fan Accuses Chioma Adeleke Of Faking Love For Davido, Sparks Online Debate (Video)
"I’ll Remain In Detention For Life Until Impartial Judge Takes Over My Case" – Nnamdi Kanu
Motorist Accuses Abuja Police Officers Of Assault, Extortion At Gunpoint
Nigerian Man Loses Shop, 15 Machines To Gambling Addiction (Video)
Sabinus Marriage To Ciana Chapman Packs Up Amidst Claims Of Cheating and Infidelity
Tuface Idibia Spotted Shopping With New Lover, Natasha Amid Family’s ‘Missing’ Claims (Video)
Moment Omoyele Sowore Was Attacked By Thugs At Lagos City Marathon (Video)
Man Nabbed For Stabbing Girlfriend On Valentine's Day In Lagos,Disturbing Video Surfaces Online
Mystery Deepens Over Disappearance Of Apetu of Ipetumodu As He Faces COVID-19 Fraud Trial In US
Popular Actress, Biodun Okeowo Reveals Why She Quit Nollywood
Popular Nollywood Actress, Destiny Etiko Gifts Herself A Luxury Car for Valentine’s Day (Video)
Iyabo Ojo Announces Nigerian Wedding Dates For Daughter Priscilla & Tanzanian Singer Juma Jux
Omotola Jalade Ekeinde Opens Up On Surgery, Self-Love, And Body Confidence (Video)