EXCLUSIVE: K-Solo Opens Up On Assault, Thievery Allegations By Wife, Kikelomo (Page 6)

Date: 07-06-2012 3:39 pm (12 years ago) | Author: AYORINDE MAYOWA
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 11
- geraldduruike at 8-06-2012 01:21 PM (12 years ago)
(m)
nice but no let finlandguy catch you .......word of warning in advance       

if finland catch am na crush he go crush am     


Catch who?..who better thing no dey hungry,HIM BE TRACTOR DRIVER wey be say him go crush,Why every of our Nigeria thing na die die fight,qureel..No be so oyibo dey do even oyibo saw u with his g/f or wife,Unless u intentional go for married woman eh then the husband go fire ur every every wey you dey take dey disturb,We are matured,So make we dey pray make our Pretty Open+Reality say her mind..Baby carry on.
Posted: at 8-06-2012 01:21 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Solidstonez at 8-06-2012 01:25 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: I-WAN-phyuk on  8-06-2012 08:49 AM
Abi na same gurl wey he punch like Mike Tyson and Mayweather??
guy no vex ohh, this your profile picture nawaho...abeg show little respect and change it..you ain't gonna say you don't
have females in your life

Posted: at 8-06-2012 01:25 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 8-06-2012 01:31 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jamesbondchick on  8-06-2012 10:17 AM
Angry Shocked  SHUT UP YOUR ROTTEN MOUTH, LYING, CHEATING, BASTARD! YOU CAN NOT EVEN COME UP WITH A GOOD ENOUGH REASON TO SHOW US THAT YOUR WIFE IS TELLING LIES AGAINST YOU. YOU DARE TO BEAT UP A PRETTY WOMAN LIKE THAT BECAUSE SHE DID NOT GIVE YOU HER HARD EARNED MONEY TO SQUANDER AND SCAM OTHER GIRLS, YOU DESERVE TO DIE! INHUMAN PIG!!! SEE YOUR BLACK MOUTH, BLOODY IGBOBIAN!!!!!! YOUR TURN IS COMING, IDIOT!!! HOW CAN YOU NOW EXPLAIN WHAT HAPPEN TO HER FACE EH? ALL LIARS GO TO HELL AND YOU ARE THE FIRST ON LINE!
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 8-06-2012 01:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 8-06-2012 01:32 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: verah on  8-06-2012 11:08 AM
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked na their u pass com out oo  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 8-06-2012 01:32 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- open_reality at 8-06-2012 01:34 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: geraldduruike on  8-06-2012 01:12 PM
Baby Listen i no be 9JA  local champion oh,,True i dey Operate world wide..I have my stay and company Here in Malaysia..So i no dey fear anybody weather finlandguy or whoever..For me i can see that there is vacancy on urside and u be guru for book,,I go still contribute make you see ur career for higher level..So make people no lower my moral as i want una to ginger my swagg to win THE HEART OF OPEN_REALITY..Are you in Nigeria now or outside Nigeria Open_Reality.
 

Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin guru for book ke? na where u hear that one? Shocked Shocked Shocked Shocked you knw weada i sabi ABCD-Z? Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 8-06-2012 01:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 8-06-2012 01:37 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: verah on  8-06-2012 11:09 AM
if finland catch am na crush he go crush am  Smiley Smiley Smiley Smiley
[/quote
no be he fault open reality beauty wan blind he eye.....how he no go confess   Grin Grin Grin Grin

Posted: at 8-06-2012 01:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 53787 at 8-06-2012 01:39 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Sophyrocks on  7-06-2012 06:30 PM
U see! U see! He cnt xplain himself.d allegatns r al too true 4 him 2 deny. Which kind dificult tym u dey go tru wen u scatter ur wife face lyk dat?na so al dese women batterers dey do. Com dey form gentleman. Useless man! See im black mouth! Na God go punish u. Idiot.

Ha Ha aaa Sophyrocks stop cursing d gentle idiot now pls, but as 4 dis one wey u don do already i say a big AMEN, but next time, make we 4give d bastard
Posted: at 8-06-2012 01:39 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Solidstonez at 8-06-2012 01:42 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: open_reality on  8-06-2012 12:23 PM
Na wa ooooooooooooo. I still never understand why people dey doubt my picture.  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked I no dey find boy friend or husband for here so i no see any reason to fake anything. Anyway sha.....i no get time for that matta. As for your marriage proposal hmmmmmm make my yori yori (finlandguy) no catch you oooo Grin Grin Grin Grin Grin Grin My yori yori na biafra soldier ooooo  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 8-06-2012 01:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Lekan22 at 8-06-2012 01:43 PM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed
Posted: at 8-06-2012 01:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 8-06-2012 01:44 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Solidstonez on  8-06-2012 01:37 PM
Quote from: verah on  8-06-2012 11:09 AM
if finland catch am na crush he go crush am  Smiley Smiley Smiley Smiley
[/quote
no be he fault open reality beauty wan blind he eye.....how he no go confess   Grin Grin Grin Grin
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy you get luck sey u hide your picture, if not na 2 million love  messages u go dey receive per day.  Smiley Smiley Smiley Smiley :)Na ur back i dey  for beauty ooo Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 8-06-2012 01:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 8-06-2012 01:45 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: geraldduruike on  8-06-2012 01:12 PM
Baby Listen i no be 9JA  local champion oh,,True i dey Operate world wide..I have my stay and company Here in Malaysia..So i no dey fear anybody weather finlandguy or whoever..For me i can see that there is vacancy on urside and u be guru for book,,I go still contribute make you see ur career for higher level..So make people no lower my moral as i want una to ginger my swagg to win THE HEART OF OPEN_REALITY..Are you in Nigeria now or outside Nigeria Open_Reality.
 
NAWAHO Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
               
 
 
 


Posted: at 8-06-2012 01:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 8-06-2012 01:48 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: geraldduruike on  8-06-2012 01:21 PM
nice but no let finlandguy catch you .......word of warning in advance       

if finland catch am na crush he go crush am     


Catch who?..who better thing no dey hungry,HIM BE TRACTOR DRIVER wey be say him go crush,Why every of our Nigeria thing na die die fight,qureel..No be so oyibo dey do even oyibo saw u with his g/f or wife,Unless u intentional go for married woman eh then the husband go fire ur every every wey you dey take dey disturb,We are matured,So make we dey pray make our Pretty Open+Reality say her mind..Baby carry on.
Open reality beauty don trap you no be small........that one na no go zone sha

Posted: at 8-06-2012 01:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 8-06-2012 01:50 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: open_reality on  8-06-2012 01:44 PM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy you get luck sey u hide your picture, if not na 2 million love  messages u go dey receive per day.  Smiley Smiley Smiley Smiley :)Na ur back i dey  for beauty ooo Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy no kill me with laugh ohhh

Posted: at 8-06-2012 01:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- geraldduruike at 8-06-2012 01:54 PM (12 years ago)
(m)
Baby u sabi,no be only me  have confirm it here..No be today i done dey hear or read ur write up..You sabi A.B.C TO where it end,even sabi more than people expect,Na ur type be Nwa onye nkuzi,Nwa Teacher.So carry on..Make i have your corect contact number..Someone Called SOLIDSTONEZ want put eye for us,I confess b/c of her beauty wetin concern you,Or you want be second wife?I no want Open+reality vex please,Meself i be celebrity,Even cos we dey bring celebirty come malaysia,Make i show you one my picture with Nkem owoh,Flavour,klink de drunk and more.NO BE JOKE OH.Inbox ur contact number through my email id [email protected] For security Purpose.
Posted: at 8-06-2012 01:54 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Otubaba at 8-06-2012 02:01 PM (12 years ago)
(m)
Good talk, but add meaning to it and bring back your wife.
Posted: at 8-06-2012 02:01 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- kinsdon at 8-06-2012 02:01 PM (12 years ago)
(m)
Face of a criminal Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 8-06-2012 02:01 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- lee22 at 8-06-2012 02:02 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: open_reality on  8-06-2012 12:23 PM
Na wa ooooooooooooo. I still never understand why people dey doubt my picture.  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked I no dey find boy friend or husband for here so i no see any reason to fake anything. Anyway sha.....i no get time for that matta. As for your marriage proposal hmmmmmm make my yori yori (finlandguy) no catch you oooo Grin Grin Grin Grin Grin Grin My yori yori na biafra soldier ooooo  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-06-2012 02:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 8-06-2012 02:03 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: geraldduruike on  8-06-2012 01:54 PM
Baby u sabi,no be only me  have confirm it here..No be today i done dey hear or read ur write up..You sabi A.B.C TO where it end,even sabi more than people expect,Na ur type be Nwa onye nkuzi,Nwa Teacher.So carry on..Make i have your corect contact number..Someone Called SOLIDSTONEZ want put eye for us,I confess b/c of her beauty wetin concern you,Or you want be second wife?I no want Open+reality vex please,Meself i be celebrity,Even cos we dey bring celebirty come malaysia,Make i show you one my picture with Nkem owoh,Flavour,klink de drunk and more.NO BE JOKE OH.Inbox ur contact number through my email id [email protected] For security Purpose.
i no jealouse your love ohhh carry go nothing do you... Grin Grin Grin Grin

Posted: at 8-06-2012 02:03 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- geraldduruike at 8-06-2012 02:08 PM (12 years ago)
(m)
IF OPEN_REALITY no get vacant,infact make solidstonez carry my wahala and cross with immediate efffect because i can see say she be like open_reality,maybe na her sister,both of them sabi pass everybody here,Guys make una no vex i dey tidy my ministry..Celebrity dey talk to celebrity,so no be my fault..So better soup na money make em..Open_reality and Solidstonez are the best among every comentators here,Cos they always stand on the truth with they church and God fearing mind..I want go take my nasi goren ayam,or,,Chicken fried rice..or.go for DANTIN AFRICAN RESTURANT TO CHOP MY ISI EWU WITH COLD CARSBERG...Hugs. my dear fan.
Posted: at 8-06-2012 02:08 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- aliaaz at 8-06-2012 02:09 PM (12 years ago)
(m)
k

Posted: at 8-06-2012 02:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 11

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  2. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  3. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  4. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions