dickman2 at 18-06-2012 08:50 PM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 18-06-2012 08:53 PM (12 years ago) (m) monki boy
wetin dey vex so ..wetin i talk.. Posted: at 18-06-2012 08:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 18-06-2012 08:59 PM (12 years ago) (m) shes mine, don,t you know? monki
ok...she is wife ..now u are talking..that why she alway fight for u ..i see..she is in love..e no easy oooh..no wonder...i said it...make i no talk before una go fight me..i no talk ooh .. Posted: at 18-06-2012 08:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 18-06-2012 09:05 PM (12 years ago) (m) monki boy
lover boy ...i no go insuit u again,,u be married man..if u like call me anyname u like ,,me no care ..but u be madman she.. Posted: at 18-06-2012 09:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
otagermo at 18-06-2012 09:11 PM (12 years ago) (m) THERE YOU GOES AGAIN  IS LIKE YOU FORGOT TO TAKE YOUR MEDICINE AGAIN TODAY Posted: at 18-06-2012 09:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 18-06-2012 09:31 PM (12 years ago) (f) why re these pple so foolish n' violence even at dead he stil display his animal attitude
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 18-06-2012 09:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 18-06-2012 09:41 PM (12 years ago) (m) you leave that e-goat na, he is sick for head so
u and your wife won kill me so ..wetin talk .. Posted: at 18-06-2012 09:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
MrZack at 18-06-2012 09:43 PM (12 years ago) (m) i have read this same story here on naijapals on two occasions. this one no be today news, abeg poster if news don finish no be by force say you go post story. mtcheeeew Posted: at 18-06-2012 09:43 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Of course, old news indeed....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 19-06-2012 12:16 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
colliboy at 19-06-2012 01:28 AM (12 years ago) (m) God, pls save us ooh Posted: at 19-06-2012 01:28 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reply |
ajanni at 19-06-2012 04:41 PM (12 years ago) (m) Reply |
ajanni at 19-06-2012 04:42 PM (12 years ago) (m) Reply |
ajanni at 19-06-2012 04:44 PM (12 years ago) (m) lover boy ...i no go insuit u again,,u be married man..if u like call me anyname u like ,,me no care ..but u be madman she..
 you this boy with your bad mouth so Posted: at 19-06-2012 04:44 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 19-06-2012 04:45 PM (12 years ago) (m) THERE YOU GOES AGAIN  IS LIKE YOU FORGOT TO TAKE YOUR MEDICINE AGAIN TODAY [/quote you sharrrrrrrrrrrrap there, e-goat Posted: at 19-06-2012 04:45 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 19-06-2012 04:46 PM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 19-06-2012 07:05 PM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 19-06-2012 07:07 PM (12 years ago) (m) Reply |
johnmajor at 19-06-2012 10:56 PM (12 years ago) (m) Reply |
ajanni at 20-06-2012 12:00 AM (12 years ago) (m) Reply |