Posted: at | |
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
wait a minute are we even sure that the poster is not the guy with the short tyn? Reply
| |||||
Quote from: emmymth on 25-05-2009 03:30 PM favourtee,u go lyk trouble well well oh m say who die now?
| |||||
![]()
| |||||
shhhhhhhhhhhhhhh ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 25-05-2009 03:30 PM favourtee,u go lyk trouble well well oh emmy nwanna, shebi you sef dey see... e be like say dem born favourtee and trouble the same day...na so so wahala full her bodi....
| |||||
she hold d trouble 4 hand wen dem dey born her ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 5-06-2009 10:43 AM she hold d trouble 4 hand wen dem dey born her na true talk jare.... she be trouble holder.... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 5-06-2009 10:52 AM Quote from: emmymth on 5-06-2009 10:43 AM she hold d trouble 4 hand wen dem dey born her na true talk jare.... she be trouble holder.... ![]() ![]() ![]() ![]() IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: Kristiantus on 5-06-2009 10:38 AM Quote from: emmymth on 25-05-2009 03:30 PM favourtee,u go lyk trouble well well oh emmy nwanna, shebi you sef dey see... e be like say dem born favourtee and trouble the same day...na so so wahala full her bodi....
| |||||
Quote from: emmymth on 5-06-2009 10:43 AM she hold d trouble 4 hand wen dem dey born her i think u dey sleep..no let me bounce on you with ma kilos oo
| |||||
Quote from: Kristiantus on 5-06-2009 10:52 AM Quote from: emmymth on 5-06-2009 10:43 AM she hold d trouble 4 hand wen dem dey born her na true talk jare.... she be trouble holder.... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emmymth on 5-06-2009 11:28 AM Quote from: Kristiantus on 5-06-2009 10:52 AM Quote from: emmymth on 5-06-2009 10:43 AM she hold d trouble 4 hand wen dem dey born her na true talk jare.... she be trouble holder.... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
pardon? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
serious talk Replyfunny joke ***hac******hac******hac***
| |||||
thanks Reply
| |||||
did u post it? Reply***hac******hac******hac***
| |||||
yes. u're welcm ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
thank ya Reply***hac******hac******hac***
| |||||
emmy and krist did u guys at any time in your naijapals life dream about favourtee? y are u guys attacking her this way? anyway sha favy i got ur back and thank God her mum is no other person than ironlady make she catch two of una she go use her iron hand bend una Replymchewww
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot