Posted: at | |
Quote from: degreatest2 on 31-03-2009 12:19 AM Quote from: stripod102 on 31-03-2009 12:13 AM Nice1 Nice 1? jesus wept!!!!!!IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 31-03-2009 12:03 PM Quote from: degreatest2 on 31-03-2009 12:19 AM Quote from: stripod102 on 31-03-2009 12:13 AM Nice1 Nice 1? jesus wept!!!!!!
| |||||
unu ga egbu mmadu 4 here oh, Replywetin come be all dis one na............. i no laugh, i no cry infact i dey confused
| |||||
Quote from: Kennycynth on 31-03-2009 12:39 PM unu ga egbu mmadu 4 here oh, kennym i no say u go dey confuse! where u disappear go all these days, abi dem kidnap u go OBLU? wetin come be all dis one na............. i no laugh, i no cry infact i dey confused @gwhy, so u mean say pple wey dey laugh heheheheheheheheh be gay? abi wetin u dey talk self? u like to push persin enta trouble oh ! Olodumare no go gree for you!
| |||||
kenny,who dey confused u there?? Reply
| |||||
Quote from: federico on 31-03-2009 01:20 PM kenny,who dey confused u there?? pls put d guy try mayb he ate beans self...
| |||||
kenny na woman ohh nor be man?? Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 31-03-2009 12:19 AM Quote from: stripod102 on 31-03-2009 12:13 AM Nice1 Nice 1? jesus wept!!!!!!WERE U THRE... ![]() ![]() ![]()
| |||||
leave am ooo e dey find in tin for the whole forum na .....skar Reply
| |||||
but no b 4 here e go c e tin na? Reply
| |||||
na where?? Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 31-03-2009 12:19 AM Quote from: stripod102 on 31-03-2009 12:13 AM Nice1 Nice 1? jesus wept!!!!!!MISTER SABI.....ABEG NA WEN JESUS GO MESS OOO..... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kennycynth on 31-03-2009 12:39 PM unu ga egbu mmadu 4 here oh, wetin come be all dis one na............. i no laugh, i no cry infact i dey confused WHATEVA!!! E BI LIK SAY U DON CHAOW BEANS NII????U GO SOON BORN 16IN.....NO WORRY....////..NA DAT TYME U GO FIT UNDERSTAND....!!!!!NO MESS 4HRE... PELE
| |||||
Quote from: skarfies on 31-03-2009 06:02 PM Quote from: Kennycynth on 31-03-2009 12:39 PM unu ga egbu mmadu 4 here oh, wetin come be all dis one na............. i no laugh, i no cry infact i dey confused WHATEVA!!! E BI LIK SAY U DON CHAOW BEANS NII????U GO SOON BORN 16IN.....NO WORRY....////..NA DAT TYME U GO FIT UNDERSTAND....!!!!!NO MESS 4HRE... PELE we need 2 invent mess analyzer
| |||||
Quote from: degreatest2 on 31-03-2009 12:51 PM Quote from: Kennycynth on 31-03-2009 12:39 PM unu ga egbu mmadu 4 here oh, kennym i no say u go dey confuse! where u disappear go all these days, abi dem kidnap u go OBLU? wetin come be all dis one na............. i no laugh, i no cry infact i dey confused @gwhy, so u mean say pple wey dey laugh heheheheheheheheh be gay? abi wetin u dey talk self? u like to push persin enta trouble oh ! Olodumare no go gree for you! Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 31-03-2009 06:51 PM Quote from: degreatest2 on 31-03-2009 12:51 PM Quote from: Kennycynth on 31-03-2009 12:39 PM unu ga egbu mmadu 4 here oh, kennym i no say u go dey confuse! where u disappear go all these days, abi dem kidnap u go OBLU? wetin come be all dis one na............. i no laugh, i no cry infact i dey confused @gwhy, so u mean say pple wey dey laugh heheheheheheheheh be gay? abi wetin u dey talk self? u like to push persin enta trouble oh ! Olodumare no go gree for you!
| |||||
U neva stop dis ur CHIE? ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 1-04-2009 09:35 AM U neva stop dis ur CHIE? tafia..who ask u?
| |||||
. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
CHIIIIINEKE! I stil dey laugh.. Shame dey catch me 4d wman. Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest