omatseye at 1-04-2009 11:30 AM (16 years ago) (m) CHIIIIINEKE! I stil dey laugh.. Shame dey catch me 4d wman. ABI Posted: at 1-04-2009 11:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 1-04-2009 01:59 PM (16 years ago) (m) Nice1
Nice 1? jesus wept!!!!!! wat's dat? hw dey take dey related? na hin papa born the niece wey come be hin uncle for hin maternal side, na so the tin dey related! na u sabi dat story
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 1-04-2009 01:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 1-04-2009 02:01 PM (16 years ago) (m) Nice1
Nice 1? jesus wept!!!!!! wat's dat? hw dey take dey related? na hin papa born the niece wey come be hin uncle for hin maternal side, na so the tin dey related! na u sabi dat story hw? Posted: at 1-04-2009 02:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 1-04-2009 02:04 PM (16 years ago) (f) chei Posted: at 1-04-2009 02:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 1-04-2009 02:06 PM (16 years ago) (m) chei,na wetin
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 1-04-2009 02:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 1-04-2009 02:08 PM (16 years ago) (m) na ...starfies Posted: at 1-04-2009 02:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 1-04-2009 02:12 PM (16 years ago) (m) ok
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 1-04-2009 02:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 1-04-2009 02:19 PM (16 years ago) (m) ok
hw u dey? Posted: at 1-04-2009 02:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 1-04-2009 02:23 PM (16 years ago) (f) all join all join Posted: at 1-04-2009 02:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 1-04-2009 02:24 PM (16 years ago) (m) first join
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 1-04-2009 02:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 1-04-2009 02:48 PM (16 years ago) (f) after u join Posted: at 1-04-2009 02:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 1-04-2009 02:50 PM (16 years ago) (m) after u join
WHO JOIN? Posted: at 1-04-2009 02:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 1-04-2009 02:51 PM (16 years ago) (m) dem join
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 1-04-2009 02:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 1-04-2009 03:07 PM (16 years ago) (m) dem join
NA WA O....WE JOIN Posted: at 1-04-2009 03:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 1-04-2009 03:23 PM (16 years ago) (m) SHOU! NA WETIN NA Posted: at 1-04-2009 03:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 1-04-2009 03:25 PM (16 years ago) (m) SHOU! NA WETIN NA
SIZE1...NA BECOS U KNW BRING SEKPE COM DATS Y? Posted: at 1-04-2009 03:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 1-04-2009 03:36 PM (16 years ago) (m) WETI B SEKPE NA ABI NA LATIN Posted: at 1-04-2009 03:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 1-04-2009 03:38 PM (16 years ago) (m) DRY GIN...ABI WETIN DEM DEY CALL AM 4 STATES.... Posted: at 1-04-2009 03:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 1-04-2009 03:40 PM (16 years ago) (f) all don cum join Posted: at 1-04-2009 03:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 1-04-2009 03:42 PM (16 years ago) (m) all don cum join
all don cum join
ABI U AR HORNY Posted: at 1-04-2009 03:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |