Baked beans (Page 14)

Date: 30-03-2009 1:07 pm (16 years ago) | Author: bob peter
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 55
- emmymth at 14-04-2009 04:32 PM (16 years ago)
(m)
oshi kwani?

Posted: at 14-04-2009 04:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 14-04-2009 07:42 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: emmymth on 14-04-2009 04:32 PM
oshi kwani?
two of una drink fuel? why una wan turn this place to una chatroom? make una go buy credit and follow each other talk jare! yeye boys!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 14-04-2009 07:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-04-2009 08:35 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: iphie on  3-04-2009 09:23 AM
maybe him just wakeup read d joke cum decide 2 drop comment.............abi?

haha..yea

@degreatest and emmy kilon happen sup?
Posted: at 14-04-2009 08:35 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 14-04-2009 09:44 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 14-04-2009 08:35 PM
Quote from: iphie on  3-04-2009 09:23 AM
maybe him just wakeup read d joke cum decide 2 drop comment.............abi?

haha..yea

@degreatest and emmy kilon happen sup?
ironlady i dey oh! no mind emmy, i no understand wetin him and omatseye dey do fr here, maybe their credit don finish fr fone dem come dey use the opportunity here, abi na! send them some credit ok? make dem fit call demselves
Posted: at 14-04-2009 09:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-04-2009 09:47 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 14-04-2009 09:44 PM
Quote from: ironlady on 14-04-2009 08:35 PM
Quote from: iphie on  3-04-2009 09:23 AM
maybe him just wakeup read d joke cum decide 2 drop comment.............abi?

haha..yea

@degreatest and emmy kilon happen sup?
ironlady i dey oh! no mind emmy, i no understand wetin him and omatseye dey do fr here, maybe their credit don finish fr fone dem come dey use the opportunity here, abi na! send them some credit ok? make dem fit call demselves

ok b4 i send them credit make dem come my house do kiss ma left ass then i will give dem credit
Posted: at 14-04-2009 09:47 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- bigbaby at 14-04-2009 09:50 PM (16 years ago)
(f)
madam u don come how far
Posted: at 14-04-2009 09:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 14-04-2009 09:57 PM (16 years ago)
(m)
Oya, ngwanu! emmy and omatseye, forward to ironlady house na na na! and colect ur recharge card after kissing her left ass!
Posted: at 14-04-2009 09:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-04-2009 10:53 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: bigbaby on 14-04-2009 09:50 PM
madam u don come how far

hehe am here oo how u dey?

Quote from: degreatest2 on 14-04-2009 09:57 PM
Oya, ngwanu! emmy and omatseye, forward to ironlady house na na na! and colect ur recharge card after kissing her left ass!

hehe..tell dem o bcos am going out now so they should be fast
Posted: at 14-04-2009 10:53 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 14-04-2009 11:04 PM (16 years ago)
(m)
emmy and omatseye, una dey sleep? abi u wan make i sedn 3 gende to come carry una go ironlady house?
Posted: at 14-04-2009 11:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-04-2009 11:05 PM (16 years ago)
(f)
hehe..still waiting oo
Posted: at 14-04-2009 11:05 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 14-04-2009 11:08 PM (16 years ago)
(m)
dem don dey come! dem go fear fear na? dem sef no wan make i send 3 gende to come rise dem!
Posted: at 14-04-2009 11:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-04-2009 11:09 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 14-04-2009 11:08 PM
dem don dey come! dem go fear fear na? dem sef no wan make i send 3 gende to come rise dem!

hehe...ok oo
Posted: at 14-04-2009 11:09 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 14-04-2009 11:12 PM (16 years ago)
(m)
just wait oh ok? no panic dem dey come! thie danfo wey den enta, fuel finish fr inside!
Posted: at 14-04-2009 11:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-04-2009 11:13 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 14-04-2009 11:12 PM
just wait oh ok? no panic dem dey come! thie danfo wey den enta, fuel finish fr inside!

maybe dem enter one chance bus
Posted: at 14-04-2009 11:13 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 14-04-2009 11:17 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 14-04-2009 11:13 PM
Quote from: degreatest2 on 14-04-2009 11:12 PM
just wait oh ok? no panic dem dey come! thie danfo wey den enta, fuel finish fr inside!

maybe dem enter one chance bus
no be one chance, the fule pump of the danfo don dey get problme now! dem still dey road
Posted: at 14-04-2009 11:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-04-2009 11:20 PM (16 years ago)
(f)
lol....ok
Posted: at 14-04-2009 11:20 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 14-04-2009 11:52 PM (16 years ago)
(m)
u neva see dem?
Posted: at 14-04-2009 11:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-04-2009 11:55 PM (16 years ago)
(f)
no..i wan go sleep will be back in 3 hours..later hun!!muah muah muah mange d kiss
Posted: at 14-04-2009 11:55 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- KleverC at 15-04-2009 12:19 AM (16 years ago)
(m)
nice one

Posted: at 15-04-2009 12:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 15-04-2009 07:33 AM (16 years ago)
(m)
tanx...man...cleverc
Posted: at 15-04-2009 07:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 55

Featured Discussions