Posted: at | |
Quote from: aso4life1 on 8-08-2012 05:19 AM Guy you dey kolo oo your greath grand father kolo before he die,so the kolo still dey rule your generation now and to come.
| |||||
Biblical historical story has repeated itself in a different way. praise God Reply
| |||||
Goodluck Jonathan don thief pot of Egusi Soup wen Olusegun Obasanjo and Ibrahil Badamasi Babangida wan use te Eba.......Naija una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Reply
| |||||
PRAISE JESUS! Reply
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: BendelArmedRobb on 8-08-2012 09:36 PM Goodluck Jonathan don thief pot of Egusi Soup wen Olusegun Obasanjo and Ibrahil Badamasi Babangida wan use te Eba.......Naija una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Na Palava be that oooo, OBJ and IBB no go gree ooo, as GEJ no gree now, dem go give him government a lot of palava ooo and na the masses go suffer am. MAY GOD SAVE US FROM ALL THIS GAME PLAYERS.BENDEL insurance, you see the bread wey I send give you to support your coffee so? if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
shioooo....... where are the photos? Reply
| |||||
terrible Reply
| |||||
WONDERS Reply
| |||||
Quote from: osamabinladin on 9-08-2012 09:58 PM WONDERS na so na ..
| |||||
THANK GOD ReplyI AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Streng. Reply
| |||||
Quote from: GodwinNoraNkiru on 7-08-2012 12:36 PM RIP? NA WA IF U DON'T KNOW THE MEANING OF RIP BETTER GO AND FIND OUT. GLORY BE TO GOD JARE! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: beneno on 7-08-2012 06:54 PM if T.O.T.O too wide ni wetin E dey cause be that ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: michealbustha on 8-08-2012 03:41 AM I DASH YOU BACK THE R.I.P ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: GodwinNoraNkiru on 7-08-2012 12:36 PM RIP? NA WA IF U DON'T KNOW THE MEANING OF RIP BETTER GO AND FIND OUT. GLORY BE TO GOD JARE! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
wetin we go call the pikin? adeshit Reply
| |||||
Quote from: GodwinNoraNkiru on 7-08-2012 12:36 PM RIP? NA WA IF U DON'T KNOW THE MEANING OF RIP BETTER GO AND FIND OUT. GLORY BE TO GOD JARE! ![]()
| |||||
glory be to God Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot