OMG!! Seven Police Men Attack Baba Fryo, Break His Legs (Denge Denge Pose!) (Page 2)

Date: 22-08-2012 7:13 pm (11 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3
- monaclem at 23-08-2012 07:48 AM (11 years ago)
(m)
Sry padi
Posted: at 23-08-2012 07:48 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Senegal at 23-08-2012 08:10 AM (11 years ago)
(m)
 Angry
Posted: at 23-08-2012 08:10 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- mickky21 at 23-08-2012 08:15 AM (11 years ago)
(m)
naija police self, so after all na settle urself end am, abi?Huh???
Posted: at 23-08-2012 08:15 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- chicco77 at 23-08-2012 08:58 AM (11 years ago)
(f)
mumu police
Posted: at 23-08-2012 08:58 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- annastacie at 23-08-2012 09:11 AM (11 years ago)
(f)
sorry oh! police is your friend abi no be wetin dem talk   Wink Wink Wink Wink Wink Wink
Posted: at 23-08-2012 09:11 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Nicksam at 23-08-2012 09:45 AM (11 years ago)
(m)
SORRY
Posted: at 23-08-2012 09:45 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- yvonneobas at 23-08-2012 10:19 AM (11 years ago)
(f)
 Cry Cry Cry Cry
Posted: at 23-08-2012 10:19 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- shynur44 at 23-08-2012 10:58 AM (11 years ago)
(m)
naija police and their stupid mentality
Posted: at 23-08-2012 10:58 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 23-08-2012 11:37 AM (11 years ago)
(m)
them for don kill Baba frayo for nothing ooog..
Posted: at 23-08-2012 11:37 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tweetyteddy at 23-08-2012 01:07 PM (11 years ago)
(m)
something dey miss for this story
Posted: at 23-08-2012 01:07 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- richi192 at 23-08-2012 01:45 PM (11 years ago)
(f)
Get well soon

Posted: at 23-08-2012 01:45 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- YORIS at 23-08-2012 02:08 PM (11 years ago)
(m)
baba fryo sorry o, enor go better for all those bastard wey dey call dem sef police for that isashi police station, na so dem almost kill my inlaw last time.
useless people when dem see armed robbers dem go dey change uniform to polo, na for innocent citizen body dem for dey get power... AWON OLOSHI JATI JATI. Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 23-08-2012 02:08 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Neglito at 23-08-2012 02:41 PM (11 years ago)
(m)
Naija Koti useless no be small.
Posted: at 23-08-2012 02:41 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Adikpe at 23-08-2012 03:57 PM (11 years ago)
(m)
That's unfair!
Posted: at 23-08-2012 03:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 23-08-2012 04:55 PM (11 years ago)
(m)
nigeria police want to kill Baba frayo for nothing ooooh..
Posted: at 23-08-2012 04:55 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cocoeni at 23-08-2012 05:06 PM (11 years ago)
(f)
sorry baba fryo, thank God sey dem no kill u.....those bad head policemen
Posted: at 23-08-2012 05:06 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zoe61 at 23-08-2012 05:12 PM (11 years ago)
(f)
what a country, lawless ppl with lawless police
Posted: at 23-08-2012 05:12 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- BendelArmedRobb at 23-08-2012 09:34 PM (11 years ago)
(m)
make una no disturb i still dey sleep , NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this una comment Nawao wahala dey
Posted: at 23-08-2012 09:34 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emnoeasy at 24-08-2012 12:13 AM (11 years ago)
(m)
 but wetin baba frayo dey do for ashawo joint?
Posted: at 24-08-2012 12:13 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Larrykingomoj at 24-08-2012 12:31 AM (11 years ago)
(m)
Thank God they did not kill you.
Posted: at 24-08-2012 12:31 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3