Only 4 Naija you get fish inside Meatpie..
Only 4 Naija native doctor dey #laugh (hahaha) com detect ur problem
Only 4 Naija Blackberry dey show 3G but no network..
Only 4 Naija we dey count money wey we withdraw for atm.
Only 4 Naija Pharmacy dey sell coke,Recharge Card ,groundnut,chin chin+ bleaching cream.. Naija,i hail thee!
Posted: at | |