Posted: at | |
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: moniconyez on 31-08-2012 10:35 PM If i drive by you,you go know say you need more than one boyfriend Ajonwa ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() http://www.youtube.com/watch?v=q6G2ELyAUBs#ws ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 29-08-2012 11:59 PM Oh Boy these girls just dey use us dey play kalu kalu ,na wooooh.If to say i no see this one for vidoe with my two unclad eyes and listen with my two open ears,i for say this poster dey lie. dem store ur own with my Finlandy Mumu..naija gals no dey even try to try I dey wonder how on earth will a single girl go be so proud to come out on public media dey talk say she sleeps with 6 different men both single and married with boldness.The worst part of it is not even having many men but the way dem open dia stinking mouth dey talk am with all alakriti as if it is their right, even dey demonstrate am put. I con dey wonder if these girls even get family at all? See the kind name wey dem dey give us, They have my love : the main boy friend, They have sugar daddy: The ones wey buy them pizza, They have expenses, They have bills,shopping,clubbing, They have bank, They have machinery,dem dey friend this ones because dem sabi book,na dem dey write exams,test,assignment for dem. They even get boy friends wey be back up. Girls are wicked,fear don catch me.Who knows wetin dem take store my own name? HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: mallorca on 1-09-2012 12:07 AM Ajonwa ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() On top of the world...in front of the crowd
| |||||
![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Na wa ReplyIf you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex!
| |||||
Quote from: moniconyez on 31-08-2012 10:35 PM If i drive by you,you go know say you need more than one boyfriend ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() http://www.youtube.com/watch?v=q6G2ELyAUBs#ws for your mind abi? guy abeg look front jare...............
| |||||
Quote from: omomarty on 1-09-2012 10:33 PM for your mind abi? guy abeg look front jare............... I dey look front na, that is why i say make you ENTER make we jolly dey go ![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 1-09-2012 10:33 PM for your mind abi? guy abeg look front jare............... ![]() On top of the world...in front of the crowd
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike ReplyOga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
| |||||
Whahahaha see desperado gals...dem go talk luv luv luv...luv ke? Una no knw d meaning of luv shaaaa ReplyAnytin u nid na man go pay am?? Mtchewww desperado i say it again ! BIG UP TO ALL THE INDEPENDENT LADIES ![]()
| |||||
HAHAHAHA NAIJA LADIES LUV Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot