Posted: at | |
| |||||
instead of u to go and give thanks giving in church that those armrobbers didn,t kill u, here u are talking about war. if u were dead will u hav think about car? think with ur brain not with ur hand. Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
baby girl go rest you sale as you buy god bless Reply
| |||||
I take God beg u no cause war ooo.As u dey talk am na e dey easy bt to withstand am na e bi D problem?So u better 4 get about that ur car.After all d car no get name.E fit be Bitus or Open Omega wey no reach 50000naiara. Reply
| |||||
No problem bt na u go dey for war front abi. Reply
| |||||
which war? you can't do more than a dead rat. you no even get money to insure the tokunbo car and you dey talk about war. shut your useless mouth there. Reply
| |||||
Na only u don lost car before? Who u wan fight na evil also!!! U better keep yo head up and ask God to provide another better than d one stolen. Reply
| |||||
OK.... ReplyWho Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Hmm in naija our security is nt garanteed. Reply
| |||||
Lol make una leave her jare. na pepper body dey worry her. she think say as she write that one, the thieves go come fear return her car.. Lol.. to rub this girl just dey hungry me now. ReplyIf you curse me, I curse you back. If you threaten me, I come for you. NFNF
| |||||
Quote from: wireless_radio on 30-08-2012 05:31 PM I guess we all remember the popular Silverbird Tv presenter, Yvonne Ekwerre, whose her car was stolen at Oriental Hotel a month ago (Read it HERE if you missed it). We might have thought that was the end of that episode but not for her, according to she post on her tweeter. read her tweet below: ![]() You are ready for war abi you are raedy for fight? which kind war be that huh? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
That hotel sef,na only tif dem dey do for dia. Vixen abeg sue dem jare ReplyIf you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex!
| |||||
Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike ReplyOga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
| |||||
money is hard to get, deal with them if u can Reply
| |||||
EASY OHHH ReplyI AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech