emmymth at 26-05-2009 04:22 PM (15 years ago) (m) reptiles
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 26-05-2009 04:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 26-05-2009 04:26 PM (15 years ago) (m) gorilla
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 26-05-2009 04:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 26-05-2009 05:06 PM (15 years ago) (f) continue..u can do more..olodo Posted: at 26-05-2009 05:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gorilla
my favourate.... gorilla... Posted: at 26-05-2009 05:27 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
gorilla
emmy, gorilla woman sef dey? i fit talk who that one go resemble oooo... Posted: at 26-05-2009 05:28 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
dinho4lyf at 26-05-2009 06:09 PM (15 years ago) (m) which kind cast una dey cast una self lak dis na? Posted: at 26-05-2009 06:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xclamation at 26-05-2009 06:29 PM (15 years ago) (f) *eh* Posted: at 26-05-2009 06:29 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
favourtee at 26-05-2009 08:03 PM (15 years ago) (f) gorilla
my favourate.... gorilla...  sooo emmy is a gorilla ..nice to know Posted: at 26-05-2009 08:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 26-05-2009 08:04 PM (15 years ago) (f) gorilla
emmy, gorilla woman sef dey? i fit talk who that one go resemble oooo... bad minded..tok am Posted: at 26-05-2009 08:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 27-05-2009 09:10 PM (15 years ago) (f) bigbayyyyyyyyyyyyyyyyyyyy missu babezz Posted: at 27-05-2009 09:10 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
gorilla
emmy, gorilla woman sef dey? i fit talk who that one go resemble oooo... bad minded..tok am  e dey pain you? chiee, sumbodi dey vex already.... Posted: at 28-05-2009 10:01 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
ironlady at 28-05-2009 11:22 AM (15 years ago) (f) lool Posted: at 28-05-2009 11:22 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 28-05-2009 03:15 PM (15 years ago) (f) gorilla
emmy, gorilla woman sef dey? i fit talk who that one go resemble oooo... bad minded..tok am  e dey pain you? chiee, sumbodi dey vex already.... who be dat??ohhh! crayxfish so na u,...no vex oo Posted: at 28-05-2009 03:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gorilla
emmy, gorilla woman sef dey? i fit talk who that one go resemble oooo... bad minded..tok am  e dey pain you? chiee, sumbodi dey vex already.... who be dat??ohhh! crayxfish so na u,...no vex oo  ironlady; scorpy, shebi una dey hear am now.. shebi una dey hear favourtee... na me she dey refer to as crayfish. no be say if i talk now, una go say i dey crap.... she don dey crap me now o... Posted: at 28-05-2009 03:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 28-05-2009 03:23 PM (15 years ago) (f) crapy. crapy.crayfish.lol Posted: at 28-05-2009 03:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
crapy. crapy.crayfish.lol
favourtee, but wetin i do you wey e be say na so so abuse and to dey call me all kind of names. abeg now, make you leave me alone... Posted: at 28-05-2009 03:26 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 28-05-2009 03:27 PM (15 years ago) (f) am not holding you..since you told me to leave you to sleep on the bed alone yesternight!...shhhh! am telling only u...delete it after reading.sogbo? lol Posted: at 28-05-2009 03:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
am not holding you..since you told me to leave you to sleep on the bed alone yesternight!...shhhh! am telling only u...delete it after reading.sogbo? lol
oooooohh God... if only person fit make a wish.. i for just wish make baba God turn you to small baby boy. Posted: at 28-05-2009 03:35 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 28-05-2009 07:12 PM (15 years ago) (f) why small? and why Boy! eheh! Posted: at 28-05-2009 07:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 28-05-2009 11:20 PM (15 years ago) (f) muahhahhahaha..nothing concern me Posted: at 28-05-2009 11:20 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |