



Posted: at | |
Quote from: Ernestxx on 4-11-2012 11:34 AM See idiot wey we send make she go represent naija on de oda hand mek she grab beta moni,she go dey fin husband.i don't blame u na ppl wey choose u i d blame.see as all of dem carry commot for bba,even d oda 2 idots wey yan say dem get heart wahala comot,make una kum bak nxt yr na thunder go fire all of una! ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Goldie is confused person. ReplyA good apology has three parts:1 I'm sorry. 2 It's my fault. 3 What can I do to make it right?
| |||||
Na their life. Must everything about their life be on the news. Reply
| |||||
Quote from: dlimelite on 5-11-2012 01:03 AM Na their life. Must everything about their life be on the news. yes bcos observers r worried n d eyes r watching.beside them b celeb!
| |||||
![]() ![]() ![]() Who Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
Their biz Reply
| |||||
Goldie, if I hear!, Reply![]()
| |||||
Oyo 4dem Reply
| |||||
na waooo, mr Prezzo wan marry Goldie by force , naija woman don become hot cake Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kattie77 on 4-11-2012 12:06 PM I don't like dis couple,they are both just too ugly for my liking ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]()
| |||||
ok Reply
| |||||
Ride on u two...am behind u Reply
| |||||
Quote from: kattie77 on 4-11-2012 12:06 PM I don't like dis couple,they are both just too ugly for my liking Bt yet they're stil God,s creation... & beside they're nt dat ugly d way we make it look...
| |||||
OK GOOD LUCK FOR THEM Reply
| |||||
Mind your own business. Na so una go take old for una papa house without husband. God don give her, her own. So close ur big mouths Reply
| |||||
make una dey try help una generation small abeg....goldie n prezzo na which kind pikin una go born?? Roll Eyes Reply
| |||||
she has found her match Reply
| |||||
Quote from: exever100 on 4-11-2012 12:36 PM make una dey try help una generation small abeg....goldie n prezzo na which kind pikin una go born?? ![]() Na d kind pikin wey everybdy dey born, dem too go born ni ooo. LOLzzz pple.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot