but hin won kill me..
i love wen u here to rescue

Posted: at | |
Quote from: ironlady on 4-05-2009 03:29 AM haha,..yeah favour take over n omat take care of her oo no pinch d girll oo thanks jare..but hin won kill me.. i love wen u here to rescue ![]()
| |||||
Quote from: omatseye on 4-05-2009 09:37 AM pinch ...like wetin ohhhhh! stop now..stop...u just dey make me :'(
| |||||
horny...abi Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 4-05-2009 11:16 AM horny...abi dirty minded ...
| |||||
y? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
no b only him o, u self nid to wash ya mind Reply
| |||||
hhahahahaha....all of una don rotten but never reach ma level anyways i was was saying omat oya b4 i open my eyes gerrout and leave her alone Reply
| |||||
Quote from: iphie on 4-05-2009 12:08 PM no b only him o, u self nid to wash ya mind abiooo
| |||||
Quote from: omatseye on 4-05-2009 11:32 AM y? ehnehn°! na arreal ![]() ![]() ![]()
| |||||
na wetin u wan wash Reply
| |||||
yansh ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 4-05-2009 04:14 PM yansh dirty minded... ![]()
| |||||
mind not yash...... Reply
| |||||
heart ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: omatseye on 5-05-2009 07:25 AM mind not yash...... uuuuuuuuuu! make i no catch u oo! how na! fine boy
| |||||
him dey fine ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 5-05-2009 08:46 AM him dey fine guess u don chop the eba and ewedu !?
| |||||
u prepare any one? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 5-05-2009 08:51 AM u prepare any one? the one wey i leave beside ur bed na..or Bello eat am?ß Bello na dog oo
| |||||
wetin b dis na, na exchnage of devotion una dey do 4 here abi unadey critize omatseye wit him yeye mind wey dirty? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot