eat wetin??n no try am fa
Posted: at | |
eat wetin??n no try am fa
| |||||
Quote from: favourtee on 14-05-2009 10:48 AM [sometiun dey worry u,. i dey hungry now... eat wetin??n no try am fa
| |||||
cum take ya feeding bottle Reply
| |||||
Quote from: favourtee on 14-05-2009 10:52 AM cum take ya feeding bottle feeding bottle at my age.you no serious at all... ![]()
| |||||
JUST DE TWO OF U Reply
| |||||
Quote from: size1 on 14-05-2009 11:41 AM JUST DE TWO OF U make you kuku ma join us make e be just the three of u.
| |||||
LIE ENJOY FAVOURTEE BUT I GO LET IPHIE KNW WETIN DEY HAPEN O! Reply
| |||||
Quote from: size1 on 14-05-2009 12:02 PM LIE ENJOY FAVOURTEE BUT I GO LET IPHIE KNW WETIN DEY HAPEN O! noooo sizey... nooo...remember you promise say there won't be any fighting between us. and me i kuku ma don become change person. but dis blackmail thing wey you wan do so (tell iphie wetin dey happen) e no good o... e better ma you kuku kidnap me than to blackmail me....
| |||||
Quote from: Kristiantus on 14-05-2009 12:54 PM Quote from: size1 on 14-05-2009 12:02 PM LIE ENJOY FAVOURTEE BUT I GO LET IPHIE KNW WETIN DEY HAPEN O! noooo sizey... nooo...remember you promise say there won't be any fighting between us. and me i kuku ma don become change person. but dis blackmail thing wey you wan do so (tell iphie wetin dey happen) e no good o... e better ma you kuku kidnap me than to blackmail me.... pele, i witdraw
| |||||
Re: Making Love to a Woman is like .... !!!!!! « posted : Today at 01:14:48 PM » -------------------------------------------------------------------------------- Quote from: Kristiantus on Today at 12:54:01 PM Quote from: size1 on Today at 12:02:10 PM LIE ENJOY FAVOURTEE BUT I GO LET IPHIE KNW WETIN DEY HAPEN O! noooo sizey... nooo... remember you promise say there won't be any fighting between us. and me i kuku ma don become change person. but dis blackmail thing wey you wan do so (tell iphie wetin dey happen) e no good o... e better ma you kuku kidnap me than to blackmail me.... pele, i witdraw u sont have to tell iphie @size1 leave the job for me i will do that and as for kidnapping him u can go ahead cos he is becoming a nuisance
| |||||
Quote from: quinzee4me on 14-05-2009 01:24 PM Re: Making Love to a Woman is like .... !!!!!! « posted : Today at 01:14:48 PM » -------------------------------------------------------------------------------- Quote from: Kristiantus on Today at 12:54:01 PM Quote from: size1 on Today at 12:02:10 PM LIE ENJOY FAVOURTEE BUT I GO LET IPHIE KNW WETIN DEY HAPEN O! noooo sizey... nooo... remember you promise say there won't be any fighting between us. and me i kuku ma don become change person. but dis blackmail thing wey you wan do so (tell iphie wetin dey happen) e no good o... e better ma you kuku kidnap me than to blackmail me.... pele, i witdraw u sont have to tell iphie @size1 leave the job for me i will do that and as for kidnapping him u can go ahead cos he is becoming a nuisance ![]() if you like go broadcast for iphie, she no go believe you... after all she dey aware say you wan scater our family planning.
| |||||
Quote from: quinzee4me on 14-05-2009 01:24 PM Re: Making Love to a Woman is like .... !!!!!! « posted : Today at 01:14:48 PM » -------------------------------------------------------------------------------- Quote from: Kristiantus on Today at 12:54:01 PM Quote from: size1 on Today at 12:02:10 PM LIE ENJOY FAVOURTEE BUT I GO LET IPHIE KNW WETIN DEY HAPEN O! noooo sizey... nooo... remember you promise say there won't be any fighting between us. and me i kuku ma don become change person. but dis blackmail thing wey you wan do so (tell iphie wetin dey happen) e no good o... e better ma you kuku kidnap me than to blackmail me.... pele, i witdraw u sont have to tell iphie @size1 leave the job for me i will do that and as for kidnapping him u can go ahead cos he is becoming a nuisance shuo! him don toast u b4, quin?
| |||||
Kris, ReplyLike play like play you don take favourtee and Iphie from me. I think we be friends before, but this your denge pose he get meaning ooo. You want make I castrate you ![]() Take your have comot from my girl oooo. Is it because I no dey come floor again because somebody annoy me and I still dey show my annoyance to myself.. Be careful... 14_Inches
| |||||
Quote from: 14_Inches_Long on 14-05-2009 01:52 PM Kris, Like play like play you don take favourtee and Iphie from me. I think we be friends before, but this your denge pose he get meaning ooo. You want make I castrate you ![]() Take your have comot from my girl oooo. Is it because I no dey come floor again because somebody annoy me and I still dey show my annoyance to myself.. Be careful... 14_Inches to tell u say size mata
| |||||
Quote from: 14_Inches_Long on 14-05-2009 01:52 PM Kris, but you can still take quinzee now... she dey available. Like play like play you don take favourtee and Iphie from me. I think we be friends before, but this your denge pose he get meaning ooo. You want make I castrate you ![]() Take your have comot from my girl oooo. Is it because I no dey come floor again because somebody annoy me and I still dey show my annoyance to myself.. Be careful... 14_Inches
| |||||
No choose for me ooo, God no go choose for you... Even self God no dey choose fr people again after that katakata in the garden of Eden when God caught uncle Adam RED handed, hin come tell lie she na the woman wey God choose for am that made him to commit.. So God said from today na you go choose for ya self.. ReplyMake I search and choose for my self. You know wetin I like for Favoutee and Iphie together ![]() 14)_Inches
| |||||
Quote from: 14_Inches_Long on 14-05-2009 02:26 PM No choose for me ooo, God no go choose for you... Even self God no dey choose fr people again after that katakata in the garden of Eden when God caught uncle Adam RED handed, hin come tell lie she na the woman wey God choose for am that made him to commit.. So God said from today na you go choose for ya self.. okay o, no vex bros.... choose ye dis day, whom you want...Make I search and choose for my self. You know wetin I like for Favoutee and Iphie together ![]() 14)_Inches but no near my iphie oooo... ![]()
| |||||
Krist and 14 inches , una wan fight becos of iphie abi? E ti fagbo yo! Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 14-05-2009 02:58 PM Krist and 14 inches , una wan fight becos of iphie abi? E ti fagbo yo! dgreatest, no mind 14:14...na compulsory say na wetin i like him go like.... ![]()
| |||||
who senior between una? na persin wey senior go leave the tin for the omo kekere! Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot