Posted: at | |
Life is damn too short to be sitting around miserable.
| |||||
Eeeeya, sorry ehn Reply![]()
| |||||
Quote from: Sophyrocks on 7-03-2013 01:03 AM Im very sori 4 u. dat uve waited dis long n yet ure still asking stupid question when dis is an era where girls are wisening up n playin deir games well. na u sabi if u wan remain a Learner. To me those games u talk, r d reason more men Refuse to propose...nowadays luv no dey dia again, It is who can trick who
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Kip rollin Reply
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 7-03-2013 07:04 AM To me those games u talk, r d reason more men ure ryt. but d games im talkin abt is not d games u have in mind. and no man is ever tricked to get married. its a decision. d men who dnt want to are not just grown up yet for d marriage .dats y after so many years of dating, dey still cnt commit. how abt d men who are fortunate to get responsible ladies but yet dnt want to commit nko??? so u see. its a decision. even Runs babes dey get men who go marry dem na. Refuse to propose...nowadays luv no dey dia again, It is who can trick who Life is damn too short to be sitting around miserable.
| |||||
Quote from: Ifemylove on 6-03-2013 01:36 PM maybe you should tell him Now u r talking?...she should propose to the guy,there nothing bad in helping your guy out..... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sophyrocks on 7-03-2013 01:03 AM Im very sori 4 u. dat uve waited dis long n yet ure still asking stupid question when dis is an era where girls are wisening up n playin deir games well. na u sabi if u wan remain a Learner. What Games do wise girls play? pls i wanna know? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
why e hard u to buy ring ..ring na ring oooh ..enter market.. Reply
| |||||
Quote from: Yungchill on 5-03-2013 06:20 PM Na byforce??? Tie leaf on the finger.. Lol
| |||||
you mumu ooo!, y you go d live with man weh never marry u? na wetin want motivate am to go pay your bride price again as e dey get everytin weh married man dey get? Reply
| |||||
Quote from: cynti4jesus on 7-03-2013 04:52 PM you mumu ooo!, y you go d live with man weh never marry u? na wetin want motivate am to go pay your bride price again as e dey get everytin weh married man dey get? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Congratz, may the relationship last longer ReplyWhat is not worth living for is not worth dying for
| |||||
Quote from: sirenoch on 7-03-2013 07:33 PM Congratz, may the relationship last longer What is not worth living for is not worth dying for
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-03-2013 10:27 AM What Games do wise girls play? pls i wanna know? aaah ah,she simply dey suggest make d gurl acquire more spare parts naa, like d so called 'wise girls'( in another words >self destructive girls) dey do...nothing really dey inside d head of fish..o bu ni, agbacha oso agu o mile...@ d poster to an extent, you really have yourself to blame..6yrs no be six days or months..like someone earlier said "you gave him all things he suppose to get after marriage"..so it gonna be hard,but not impossible for him to put a ring...just set him down and seriously talk to him once and for all.coz time is no man friend.goodluck. The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Quote from: ILOVEIT on 7-03-2013 11:47 PM aaah ah,she simply dey suggest make d gurl acquire more spare parts naa, like d so called 'wise girls'( in another words >self destructive girls) dey do...nothing really dey inside d head of fish..o bu ni, agbacha oso agu o mile...@ d poster to an extent, you really have yourself to blame..6yrs no be six days or months..like someone earlier said "you gave him all things he suppose to get after marriage"..so it gonna be hard,but not impossible for him to put a ring...just set him down and seriously talk to him once and for all.coz time is no man friend.goodluck. Hahahahaha. Na rily truth say notin rily dey head of fish. Na dat ur fish head tel u say i dey talk of having spare part. EWU GAMBIA. Notin rily dey dat ur head kwa! I say d games u go dey reason no be d one wey i dey talk. Coconut head wey no get sense. Life is damn too short to be sitting around miserable.
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-03-2013 10:27 AM What Games do wise girls play? pls i wanna know? I think u already do if uve watched d movies 'Think lyk a man' and 'He's nt dat into you'. I call dem games bcos dey r tactics used to play wit a man's intelligence. Life is damn too short to be sitting around miserable.
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Mstchew ReplyWhat is not worth living for is not worth dying for
| |||||
Quote from: ILOVEIT on 7-03-2013 11:47 PM aaah ah,she simply dey suggest make d gurl acquire more spare parts naa, like d so called 'wise girls'( in another words >self destructive girls) dey do...nothing really dey inside d head of fish..o bu ni, agbacha oso agu o mile...@ d poster to an extent, you really have yourself to blame..6yrs no be six days or months..like someone earlier said "you gave him all things he suppose to get after marriage"..so it gonna be hard,but not impossible for him to put a ring...just set him down and seriously talk to him once and for all.coz time is no man friend.goodluck. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i miss you here bunches.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo