Posted: at | |
Quote from: Sophyrocks on 8-03-2013 09:50 AM I think u already do if uve watched d movies 'Think lyk a man' and 'He's nt dat into you'. I call dem games bcos dey r tactics used to play wit a man's intelligence. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Passing Reply
| |||||
Moving ReplyWhat is not worth living for is not worth dying for
| |||||
Quote from: Sophyrocks on 8-03-2013 09:43 AM Hahahahaha. Na rily truth say notin rily dey head of fish. Na dat ur fish head tel u say i dey talk of having spare part. EWU GAMBIA. Notin rily dey dat ur head kwa! I say d games u go dey reason no be d one wey i dey talk. Coconut head wey no get sense. ILOVEIT Na you get this bomb wey them drop here nwanne? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sirenoch on 8-03-2013 03:53 PM Moving Move go where
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 8-03-2013 04:45 PM Move go where . Moving on with life What is not worth living for is not worth dying for
| |||||
Quote from: sirenoch on 8-03-2013 04:56 PM . Moving on with life Okk no forget to buy ring
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 8-03-2013 05:32 PM Okk no forget to buy ring . Wedding ring? What is not worth living for is not worth dying for
| |||||
Quote from: sirenoch on 8-03-2013 06:19 PM . Wedding ring? which oda ring?
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 8-03-2013 06:35 PM which oda ring? . For who? What is not worth living for is not worth dying for
| |||||
Quote from: sirenoch on 8-03-2013 07:21 PM . For who? For ur madam, no let her wait 6 yrs too ![]()
| |||||
Quote from: Sophyrocks on 8-03-2013 09:43 AM Hahahahaha. Na rily truth say notin rily dey head of fish. Na dat ur fish head tel u say i dey talk of having spare part. EWU GAMBIA. Notin rily dey dat ur head kwa! I say d games u go dey reason no be d one wey i dey talk. Coconut head wey no get sense. bia wetin u call that ur name?..if u dare talk trash again i'm gonna personally whip that ur little ass.u hear? The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Quote from: sophiebaby on 8-03-2013 01:16 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i miss you here bunches.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my lovely nwanna..being foolish dey pay ooooh ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Quote from: moniconyez on 8-03-2013 03:59 PM ILOVEIT Na you get this bomb wey them drop here nwanne? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 8-03-2013 07:41 PM For ur madam, no let her wait 6 yrs too . U sabi her, or hw u take know say I never give her ring, any ring now na for extra one ![]() What is not worth living for is not worth dying for
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Humn ReplyWhat is not worth living for is not worth dying for
| |||||
I Have Been With My Boyfriend For Six Years, Still No Ring! ReplyMany things dey lack baby,no be only ring, No BB,No Brazlian hair,No Ipad,Iphone,eye lashes,mini skirt and g strings
| |||||
So ajanni still never give you ring,after all you have done for him Chaii,e no good oh!!!! Reply
| |||||
Get urself a ring, i e no give u ReplyWhat is not worth living for is not worth dying for
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)