




Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Men these people dey make things hard for the rest innocent Nigerians . ReplyLOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Well good luck to them Reply2.0.
| |||||
NIGERIA NIGERIA NIGERIA Reply
| |||||
Now d yorubas are angry. So nah so e pain reach? Yorubas do yahoo more dan any tribe in naija. Yet dey condemn pple more. Shut d hell up n face it.hahahhahahaha. Reply
| |||||
Wow all Naija people there are Yorubas oo.. Reply
| |||||
The quest to make fast money have landed them to jail! Others should learn and desist from fraudulent pratices bcos it has bad repercussion!! Reply
| |||||
I.T.T... Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 6-04-2013 12:38 PM Believe it or you leave it,the truth is always bitter but we must always say it.If to say na Igbo people now in a case like this or drug deals,You will notice it from the caption. " Igbo Kwenu 22 Igbos arrested in US for Fraudulent act" and then people will start to talk rubbish. Now there is no single Igbo among them and it is now 22 Nigerians. I no dey lie,wetin i dey talk na true,segrigation or tribalism na dem start am,once igbo man is involved,na the topic to tell you,if no be igbo,na nigerian man or woman. Any way,419 No be thief,is just a game,everybody dey play am.It depends on the wing wey u dey play ur own.If u think say you no be 419 na lie. Check ur urself well,some dey 419 dia husband collect moni from im hand with false pretense go give their mother,or brother,or boy friend,or father,some married men dey play their wife 419 collect money from her go give their babe,some na their parents dem dey 419,some na their boss dem dey lie put collect money from im hand,some dey 419 their pastors collect money from dem,some babes dey 419 their boy friends napu ya something,some go lie say dem dey sick so that dem no go go work,some guys go lie to dia babe,say dem dey inside church mean while dem dey with another babe,Some politician dey play 419 with other polictians dem,some country dey play 419 steal from another country,all na 419 on different levels,different wing,on different stadium .So any thing wey you obtain with false pretense na 419. I don talk my own finish. Otua ka odi onyem....
| |||||
Yoruba business Reply
| |||||
check out the tribes that were mentioned Reply
| |||||
Quote from: Adaokila on 7-04-2013 02:38 AM check out the tribes that were mentioned Is that what's important? You just proved that you are a tribalist with tribalistic sentiments
| |||||
Dirty idiots who keep tarnishing our country image . Nemesis finally catching up with these fools Reply " If its not for love - its for nothing " [/size]
| |||||
Quote from: Adaokila on 7-04-2013 02:38 AM check out the tribes that were mentioned Betta pass Drug,kidnapping ya plp are known 4,,,,no life lost,,,,insurance cova dis 1,,
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
wetin be the bad thing wey dem do? una don forget hw dis criminal minded govt of america take wayo wayo enter iraq, kill people, come begin thief dia crude in the name u s ocupation in iraq. Reply
| |||||
all na Yoruba..wahala dey,, Reply
| |||||
22 Yoruba men,,not Nigerians, Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 7-04-2013 10:38 PM 22 Yoruba men,,not Nigerians, How can you say they are not Nigerians?
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online