micc at 26-04-2013 07:34 AM (12 years ago) (m) ok o Posted: at 26-04-2013 07:34 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
abbeyy74 at 26-04-2013 07:45 AM (12 years ago) (f) Meinnnnnnnnn i dey tripppp for here die,these guys are 3 much i beg o these are Type of guys wey dey remove Woman for Husband house o,dem really Need deportation be4 temptation go come enter the matter o Posted: at 26-04-2013 07:45 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dlimelite at 26-04-2013 07:46 AM (12 years ago) (f) He does look very handsome. But that shouldn't be a reason to deport him. That's unfair & madness Posted: at 26-04-2013 07:46 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dlimelite at 26-04-2013 07:49 AM (12 years ago) (f) Meinnnnnnnnn i dey tripppp for here die,these guys are 3 much i beg o these are Type of guys wey dey remove Woman for Husband house o,dem really Need deportation be4 temptation go come enter the matter o  Whether handsome men are in Saudi Arabia or not, women will still be attracted to them wherever they are Posted: at 26-04-2013 07:49 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dlimelite at 26-04-2013 07:50 AM (12 years ago) (f) yes I can see it. with the grey hair and freakish face you're using banana to smoothen. haha, you're absolutely a clown  Posted: at 26-04-2013 07:50 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dlimelite at 26-04-2013 07:52 AM (12 years ago) (f) No wonda dey were deported!...
For what? looks? that's truly madness. Anyway no one can control how God made them Posted: at 26-04-2013 07:52 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
abbeyy74 at 26-04-2013 07:59 AM (12 years ago) (f) terrorist na terrorist weda fine or ugly.no be so osama look wenn him young?
My pal 4get Story,what we are discussing right now is the Level of their gudlooking,i don notice se almost all u guys are soo jealous of these guys that u Naija guys can no longer hide una feelings again,these guys fine Pass una and thats all.na una no Fine but na una dey make mouth Pass for all the other Men in the World,i Love dem dieeeeeeee Posted: at 26-04-2013 07:59 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanudja at 26-04-2013 08:01 AM (12 years ago) (f) D guy no bad sha Posted: at 26-04-2013 08:01 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 26-04-2013 08:02 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dlimelite at 26-04-2013 08:06 AM (12 years ago) (f) lol Posted: at 26-04-2013 08:06 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
vicklove at 26-04-2013 08:12 AM (12 years ago) (f) good looking so men de jeolous am Posted: at 26-04-2013 08:12 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pchinedu20 at 26-04-2013 08:53 AM (12 years ago) (m) cool dude Posted: at 26-04-2013 08:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ILOVEIT at 26-04-2013 09:04 AM (12 years ago) (m) Na people like you cause the guy deportation. If una see fine guys, na so ur body go dey vibrate
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 26-04-2013 09:04 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Rihannaaa at 26-04-2013 09:08 AM (12 years ago) (f) This guy no fine reach Ajanni Na
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 26-04-2013 09:08 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hmnnn Posted: at 26-04-2013 09:11 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 26-04-2013 09:21 AM (12 years ago) (m) Reply |
ajanni at 26-04-2013 09:22 AM (12 years ago) (m) No be only ur belle..even ur blokos self..
whats blokos? Posted: at 26-04-2013 09:22 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
saintkevin at 26-04-2013 09:23 AM (12 years ago) (m) Han soi.....lian zhai... handsome Posted: at 26-04-2013 09:23 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 26-04-2013 09:24 AM (12 years ago) (m) Reply |
bigjim at 26-04-2013 09:27 AM (12 years ago) (m) Reply |