Jaylen at 26-04-2013 11:55 AM (12 years ago) (m) No girl wey no go gree open leg for this men dem Posted: at 26-04-2013 11:55 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OwesomeGod at 26-04-2013 12:11 PM (12 years ago) (m) Dem no fine reach me sef.. U don see me b4? U go bow nah! Posted: at 26-04-2013 12:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pauline4u at 26-04-2013 12:31 PM (12 years ago) (f) Wao! These guys are extremely handsome. Posted: at 26-04-2013 12:31 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Yep as soon as y'all women fall for this, they'll start sending them pretty boy terrorists to get in. lol Posted: at 26-04-2013 12:40 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
etimoz at 26-04-2013 01:19 PM (12 years ago) (m) Imagine these funny dumb Naija and Africa girls wei nova see oyibo and brown skin men in person before think say this one fine welwel, some say na papi water lmao...Bush ppl good looks goes beyond face, eg Iyanya, Tyrese, Tyson Beckford, David Beckham etc are good looking..... Posted: at 26-04-2013 01:19 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Sophyrocks at 26-04-2013 01:20 PM (12 years ago) (f) No wonder d arab men are insecure. Dem knw say deir women r nt safe. Dese dudes r sweet.
Life is damn too short to be sitting around miserable. Posted: at 26-04-2013 01:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
etimoz at 26-04-2013 01:24 PM (12 years ago) (m) This one wei do body like Akamu nahim dey make una make noise? well Una still dey bush. Posted: at 26-04-2013 01:24 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
beneno at 26-04-2013 01:30 PM (12 years ago) (m) No wonder d arab men are insecure. Dem knw say deir women r nt safe. Dese dudes r sweet.
no mind them,make them wait until i land for dia.them never see any thing yet Posted: at 26-04-2013 01:30 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
beneno at 26-04-2013 01:31 PM (12 years ago) (m) He's actually cute..... But im not tripping....
indirrect confection Posted: at 26-04-2013 01:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sophyrocks at 26-04-2013 01:32 PM (12 years ago) (f) True talk my sister. 9ja guys no dey fyn lyk dis bt na dem dey make mouth pass. Al of dem dey beef dese sweet dudes. U dey see deir comments. Mehn, dese dudes are hot! Chai! Black men, we see dem evryday so nothing new but Its very rare to find arab men dat r hot. Wow!
Life is damn too short to be sitting around miserable. Posted: at 26-04-2013 01:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophina at 26-04-2013 01:33 PM (12 years ago) (f) Where they deport them go na? Posted: at 26-04-2013 01:33 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Sophyrocks at 26-04-2013 01:38 PM (12 years ago) (f) Imagine these funny dumb Naija and Africa girls wei nova see oyibo and brown skin men in person before think say this one fine welwel, some say na papi water lmao...Bush ppl good looks goes beyond face, eg Iyanya, Tyrese, Tyson Beckford, David Beckham etc are good looking.....
Abeg make i hear word! See pple u dey call sef. Pple we see al d tym. Dem no reach dese sweet dudes. Gosh! Xcept 4 beckham sha. He try. But black dudes r wat we see al d tym so nothing new n unique. Dese r unique arab dudes. U hardly see arab dudes dis hot. Abeg stop beefin ooo. Dey r hoooooot!
Life is damn too short to be sitting around miserable. Posted: at 26-04-2013 01:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sophyrocks at 26-04-2013 01:41 PM (12 years ago) (f) no mind them,make them wait until i land for dia.them never see any thing yet  Hahahahaha. Who dash monkey banana? U wey no gree put profile pic.hahahahaha.
Life is damn too short to be sitting around miserable. Posted: at 26-04-2013 01:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
beneno at 26-04-2013 01:43 PM (12 years ago) (m) True talk my sister. 9ja guys no dey fyn lyk dis bt na dem dey make mouth pass. Al of dem dey beef dese sweet dudes. U dey see deir comments. Mehn, dese dudes are hot! Chai! Black men, we see dem evryday so nothing new but Its very rare to find arab men dat r hot. Wow!
sophy i beg black is lovely,with arab u are on yur own risk Posted: at 26-04-2013 01:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
beneno at 26-04-2013 01:48 PM (12 years ago) (m) Hahahahaha. Who dash monkey banana? U wey no gree put profile pic.hahahahaha.
i put my pics before na,i come tire the way babes come dey add me,even nollywood stars and ghollywood stars.ni him make me remove the pics them.just to have some breathing space Posted: at 26-04-2013 01:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sophyrocks at 26-04-2013 01:48 PM (12 years ago) (f) sophy i beg black is lovely,with arab u are on yur own risk  Yes, black is luvly but dese are HOT!
Life is damn too short to be sitting around miserable. Posted: at 26-04-2013 01:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tyahaya at 26-04-2013 01:50 PM (12 years ago) (m) No joke, the guy is handsome Posted: at 26-04-2013 01:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sophyrocks at 26-04-2013 01:51 PM (12 years ago) (f) Where they deport them go na?
why u dey ask? Do u want one of dem? I can connect u. I knw where dem deport dem go.
Life is damn too short to be sitting around miserable. Posted: at 26-04-2013 01:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sophyrocks at 26-04-2013 01:53 PM (12 years ago) (f) i put my pics before na,i come tire the way babes come dey add me,even nollywood stars and ghollywood stars.ni him make me remove the pics them.just to have some breathing space  hahahahaha. See dream. Beneno joseph na ur name.
Life is damn too short to be sitting around miserable. Posted: at 26-04-2013 01:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
arsenal123 at 26-04-2013 02:11 PM (12 years ago) (m) Reply |