Akpors and Don Jazzy.

Date: 19-07-2013 3:25 pm (10 years ago) | Author: obama
- at 19-07-2013 03:25 PM (10 years ago)
(m)
Akpors met with Don Jazzy in a caffe shop, he come dey tell Don sey he wan join the Mavin Record haha, Don said ok but first what is ur plan, are u a musician or what ask by Don, Akpors smile and said Don u self, person no dey learn work for ur shop? i never to the sing but first i wan enter Illuminati as soon as u sign me caffe wey Don dey drink commot from em hand.

Posted: at 19-07-2013 03:25 PM (10 years ago) | Upcoming
- silverndgold at 19-07-2013 11:49 PM (10 years ago)
(m)
who post dis junks hia Huh?Huh?Huh?

Posted: at 19-07-2013 11:49 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- silverndgold at 19-07-2013 11:50 PM (10 years ago)
(m)
moderators we need u abeg  Roll Eyes

Posted: at 19-07-2013 11:50 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 21-07-2013 02:31 AM (10 years ago)
(m)
I jump n pass

Posted: at 21-07-2013 02:31 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Toks-E at 21-07-2013 08:04 AM (10 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 21-07-2013 08:04 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mary11 at 21-07-2013 12:26 PM (10 years ago)
(m)
Na scarcity of joke dey cos dis rubbish Undecided

Posted: at 21-07-2013 12:26 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 21-07-2013 07:37 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: mary11 on 21-07-2013 12:26 PM
Na scarcity of joke dey cos dis rubbish Undecided

Lol

Posted: at 21-07-2013 07:37 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 22-07-2013 06:17 AM (10 years ago)
(m)
huh

Posted: at 22-07-2013 06:17 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Fosimubo at 22-07-2013 03:38 PM (10 years ago)
(m)
Mtcheee, dis 1 no b joke.  Sad
Posted: at 22-07-2013 03:38 PM (10 years ago) | Newbie
Reply